Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,033 members, 7,814,522 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 02:21 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Jokes Section Offtopic Chat Thread (64215 Views)
Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ / Jokes Section Library. .UPDATED!! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (103) (Go Down)
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by mikesleek(m): 7:01pm On Mar 17, 2010 |
tehehe |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by mikesleek(m): 7:04pm On Mar 17, 2010 |
since when i start to dey post for nairaland i never reach 500. i come dey see 9000 for here! how now! |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 7:51pm On Mar 17, 2010 |
sylve11: she nor dey know wetin she dey do sometimes |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by clemcykul(f): 10:04am On Mar 18, 2010 |
just the way u no dey know wen u piss for bodi |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 11:29am On Mar 18, 2010 |
why u dey dry teeths for sun like sallah ram, u sure sey u know wetin u dey do so? |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by sylve11: 1:52pm On Mar 18, 2010 |
na so him tit.s be |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:53pm On Mar 18, 2010 |
watch it sylvex, got 3yrs old kid watching |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by clemcykul(f): 11:19am On Mar 19, 2010 |
ure beginning 2 sound as if ure sane, but btwn us, you nd i know that ur head is filled with only cold akamu |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 11:48am On Mar 19, 2010 |
yeye fowl |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by clemcykul(f): 3:31pm On Mar 20, 2010 |
like you |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 2:02am On Mar 21, 2010 |
Waka shake yansh fast comot for road jor, I go jam you o |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by clemcykul(f): 12:29pm On Mar 22, 2010 |
my ynash no dey gree shake like ur own na |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 12:46pm On Mar 22, 2010 |
Make una hold me before i wound somebody o |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by clemcykul(f): 1:09pm On Mar 22, 2010 |
sorry dude, u know i always wound u all the time, right now u cant even walk straight cuss ure wounded! |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by deneut: 1:57pm On Mar 22, 2010 |
this joke tread is boring,no women to lighten up the day. |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by sylve11: 3:06pm On Mar 22, 2010 |
clemcykul: lol |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by bydot1(m): 3:31pm On Mar 22, 2010 |
SYLVester my long lost flend, Studio, clemcy, Ben n co hw una dey? |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Ben13: 3:42pm On Mar 22, 2010 |
Hey by.dot, missed you a lot. |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by bydot1(m): 3:49pm On Mar 22, 2010 |
missed u too bro,, Hw's nairaland fever treating u guyz? |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by sylve11: 4:41pm On Mar 22, 2010 |
by.dot: hey By. longest time pal, i miss u guys alot |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Ben13: 4:47pm On Mar 22, 2010 |
Sylve, who borrow you system with internet connection? |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by sylve11: 5:28pm On Mar 22, 2010 |
i nor belike u na |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 8:04pm On Mar 22, 2010 |
No take style shy away from that question na, @bydot, Dem don finally discharge u from yaba left? How body naw? |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by clemcykul(f): 11:43am On Mar 23, 2010 |
Bodi no soji o, poverty don wreck am please everyone donate a penny for the needy ***BY.dot* welcomeses |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by sylve11: 1:07pm On Mar 23, 2010 |
must u open ur mouth like fowl yansh? |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by bydot1(m): 3:28pm On Mar 23, 2010 |
studio n Clemcy, so na person wey dey do person dey pet am abi? |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 4:09pm On Mar 23, 2010 |
Clem needs a serious spanking i swear |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 4:30pm On Mar 23, 2010 |
Starting with you |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Ben13: 5:17pm On Mar 23, 2010 |
lol by.dot |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:12pm On Mar 23, 2010 |
Tanimz why u dey tackle me anyhow na, Abi i chop your food no pay? |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by tanimz(f): 6:16pm On Mar 23, 2010 |
I no dey tackle you oh, when e no be say I no get work |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:19pm On Mar 23, 2010 |
As if u get work apart from warming the bed and washing baby's napkin mmtcheww |
(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (103)
"If She Asks You What This Is Used For Cancel The Wedding" / Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . / MEN: When Wives Correct Them Vs When Female Boss Correct Them. HILARIOUS PIX
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |