Romance › Re: If You Were The Guy, What Would You Do? PICSS by tayoxx(m): 10:48pm On Apr 25, 2015 |
I go just smile and tell her babe 'it's nothing'...next time make you burn am with fire |
Romance › Re: Why Can't I Marry An Older Man? by tayoxx(m): 10:39pm On Apr 25, 2015 |
ermmmm |
Celebrities › Re: Checkout Ebube Nwagbo's S3xy Short White Gown To Ini Edo's Birthday Party by tayoxx(m): 6:21pm On Apr 25, 2015 |
magaux: what's stunning about this half naked gown? Tell her to pick something from the floor & let's see how stunning she becomes. I tire for celebrities sef. who dey admire the gown....metcheew....I just dey wonder why all of a sudden this geh begin make news..e b like she too Don dey find husband |
Celebrities › Re: Checkout Ebube Nwagbo's S3xy Short White Gown To Ini Edo's Birthday Party by tayoxx(m): 6:05pm On Apr 25, 2015 |
but wait o...e get wetin I no understand o..... |
Romance › Re: What Do I Do When A Girl Puts My Hand On Her Boob? by tayoxx(m): 5:35pm On Apr 25, 2015 |
Shortyy: lmao.. see question. I fit use my balls swear say this op dey lie..... |
Celebrities › Re: Meet Rapper Reminisce’ Wife Who He Has Been Married To For 13 Years! by tayoxx(m): 12:08am On Apr 25, 2015 |
mama hafusa |
Romance › Re: I want to date HIV Positive Lady. by tayoxx(m): 11:51pm On Apr 24, 2015 |
LadyX: Where is it written that I should not view a thread? Did I break any rule? eru ti ba anty.....lol |
Romance › Re: Photo: Footballer Kicked Off Team For having Sex With Fan During Match by tayoxx(m): 11:42pm On Apr 24, 2015 |
chai some pple no dey shame sha |
Romance › Re: Woman Marries Her African Gardener While On Vacation, Her Husband Burns Her Gucc by tayoxx(m): 11:32pm On Apr 24, 2015 |
chisosss....that guy black die.... |
Romance › Re: Which Place Us Most Suitable To Chyke A Lady by tayoxx(m): 11:22pm On Apr 24, 2015 |
tohpahz: Anywhere.. as far as am happy  you dey chyke your fellow lady ni? |
Romance › Re: Does Your Family Get Along With Your Bf/gf? by tayoxx(m): 11:16pm On Apr 24, 2015 |
not yet ready for marriage so wetin my girlfriend wan con do with my family....de no get business together.... |
Romance › Re: A Knight In Shining Amour by tayoxx(m): 11:05pm On Apr 24, 2015 |
wetin this wan dey talk |
Family › Re: PHOTO- When You Save Your Wife Phone Number As Wife1 And Wife2. by tayoxx(m): 11:01pm On Apr 24, 2015 |
lol |
Romance › Re: Ladies No Lies ...what Are You Going To Do ? by tayoxx(m): 10:59pm On Apr 24, 2015 |
Princessderaa: I will jejely cook otapiapia for him see this one o....no b only Cook otapiapia na fry otapiapia....better talk tru now so that when we catch u join your husband kneel down beg we no go laugh.... |
Romance › Re: This 83-year-old Woman Is So Hot Dang...[photo] by tayoxx(m): 10:49pm On Apr 24, 2015 |
rubber surgery |
|
Health › Re: 3.2m Nigerians Live With HIV by tayoxx(m): 7:47pm On Apr 24, 2015 |
come o....una notice say everything for Nigeria na million e stay start with.....3.2 million get hiv....2.5 get mental problem....even politicians self na million dollars dem dey start there theiving from |
Romance › Re: Boy Films Girlfriend Fighting His Mum . by tayoxx(m): 12:56pm On Apr 24, 2015 |
see rubbish.......ara me riri |
Romance › Re: Dad Forced Girl To Wear T-shirt With His Face On It To Scare Off Boys (photos) by tayoxx(m): 12:46pm On Apr 24, 2015 |
chai make I hurry go do shirt for my junior sister o.... |
Celebrities › Re: Am I The Only One That Noticed This About Mavin's Dija?(photos) by tayoxx(m): 11:28pm On Apr 23, 2015 |
she dey like that rubber skeleton for biology lab |
Celebrities › Re: Why I Do Not Wear Pants’ – Tonto Dike (see Photo) by tayoxx(m): 11:25pm On Apr 23, 2015 |
amuseya ni mehnn |
Celebrities › Re: I Don't Drink Nor Smoke, Will Return To School Soon - Patoranking Reveals by tayoxx(m): 11:22pm On Apr 23, 2015 |
because of this lie now I dey go delete all patoranking song for my phone.... |
Romance › Re: Why Do Some Nl Males Give Backhanded "Compliments"? by tayoxx(m): 11:03pm On Apr 23, 2015 |
Koyemi o |
Romance › Re: Help! A Stranger Told Him His Fiancée Is A Snake by tayoxx(m): 11:02pm On Apr 23, 2015 |
go buy snipper put for house....e dey pursue snake |
Romance › Re: Why Are Guys So Unpredictable by tayoxx(m): 10:57pm On Apr 23, 2015 |
sorry eh.....no cry ....just take heart...no let am pain you o...such is life my dear....don't cry ....next time open punna for him |
Romance › Re: Reasons Not To Smoke Weed (igbo) by tayoxx(m): 10:52pm On Apr 23, 2015 |
celine234:
 Omo leave that thing o....fileh beh....u don use weed cook beans before...abi u use am boil meat then use the water cook rice |
Romance › Re: Select What You Love Most About Your Woman By Making This Choice (photo) by tayoxx(m): 10:49pm On Apr 23, 2015 |
sinaj: i can roll da weed buh a dutch n a rizla too 
dnt underestimate a gurl lyk me boo  chai I swear just tell me anything you want now....anything at all I go do am |
Romance › Re: Reasons Not To Smoke Weed (igbo) by tayoxx(m): 10:44pm On Apr 23, 2015 |
Team WEED UNITED.....Igbo fc....If your boyfriend no dey weed den him no correct |
Nairaland General › Re: Is This The Bad Guy All Romancelander Have Been Talking About by tayoxx(m): 10:38pm On Apr 23, 2015 |
every where na hair for this one body ....nawa o...I no even no where im beards dey maself |
Romance › Re: Everyone Has A Special Person That Is Unforgettable, How True? by tayoxx(m): 10:33pm On Apr 23, 2015 |
just 1....she damn special but I Don forget her o....my past is my past ......I live in the present and presently olosho's dey show me love so what else...... |
Family › Re: Alarming Number Of Unmarried Ladies (28 - 39 Yrs) by tayoxx(m): 10:26pm On Apr 23, 2015 |
raumdeuter: A similar pattern
All of them interviewed not a single one accepted responsibility but blamed someone, their mother, their father , their stepmother etc
Non of them admitted to being a runs girl, non admitted to using her youthful years to chase aristo, None said she was the one who chased poor men away, None said she was chasing club boys in school at the expense of Efikko, None said she was waiting for one Bf in Oyinbo land and ignored the home based ones because she wanted to travel
When would women start to take responsibility for their own actions E say Eh,na when shawdies go begin collect responsibility of the tin we dem dooo |
Romance › Re: 'I Lost My Man Because I Slept With 43 Men' - Lady Confesses by tayoxx(m): 10:09pm On Apr 23, 2015 |
tor as u dey talk am now I believe say u no expect make I go help beg na |