Tayoxx's Posts
Nairaland Forum › Tayoxx's Profile › Tayoxx's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 65 pages)
na only cup I see o.... |
creative mind |
chai weed con dey hungry me this night sha |
geni340:so for your mind now you Don comment abii |
ndlea where are youu....This op na drug suspect....Make una con arrest am.... |
I no see ball na....wetin u expect make dem kik |
kk |
this op no sabi book o....u no see concurrently for día ni |
when book too much na madness e dey turn to |
make I no lie.....my own na her legs....weird I gues |
abeg this op dey lie Jor....This na big fat grab lie |
I Don tire for kogi |
forget jor....35 still young....shaybe Beyoncé mama marry which day for here....nothing do u....keep flexing jarey... |
na my Babe b this na....wetin her picture dey do for hia....who put am here |
can u please wait till I get to my mid 30's before I can give u an answer.....I need to first be in that guys shoe first so I go no how e dey feel |
una no dey tire self |
CHM11:lol |
Who are the zulu's....are they not animals ....check out there history...They leave in the bush with wild animals so I'm not surprised....abi una never watch Mr bones....you no see them with lion elephant and other wild animals....that's Zulu people |
I just dey laugh |
See wedding gown |
No b Festus keyamo sister b that |
2hrs on 24 hrs off and atimes we no dey see light at all plus nepa bill of 7000naira....I dey gladly dey wait for the day wey any nepa staff go come say dem wan cut my light.... |
MEILYN:Kogi state needs change seriously....We've never had a good leader since the state has been created....but this time around let another tribe rule the state....the igala's have been ruling since 1999 and nothing to show for it....everything in the state is controlled by the igalas...80% of government appointees are igala...you enter into any office in the state na igala language dem dey speak...even down to the state university ....All the vc's and sug president the school has ever had are igala....no other tribe must contest for Sug in that school....them dey rotate those post among all the local government in kogi East....even the position of Governor dem dey rotate am among them self....The present governor is from dekina axis....he's first tenure expires this December....Each axis will rule for 8yrs...meaning dekina still have another 4yrs to rule before it is passed to ankpa axis ....The funny thing is na this same igala people dey suffer pass o....80% of there youths na okada dem dey do....There women na bricklayers b most of them. ....but still na 'my tribe ...na our person' dem dey do...,The present governor is the worst governor in the history of Nigeria.....since he enter no promotion for civil servant, no allowance primary school teachers e dey owe them close to 1yr salary....kogi state university currently dey on strike now....that state na failed state...We need serious God intervention in that state.....The state needs change more than Nigeria......gubernatorial election in that state come up this December but it's still the same household name that have ruined the state we still keep on hearing....echocho, audu wada and co....na my mumc I just dey pity... |
MEILYN:ok...then maybe you've never been there before....wait o e be like say u b igala man |
MEILYN:it's obvious you don't know anything about the state |
this same south africa that nigerians contributed money for..... |
Failure has no friends |
U don try.... |
Yes shut it down..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 65 pages)