|
|
|
Jokes Etc › Re: Prison Mail by teissys(f): 1:34pm On Jul 08, 2009 |
Child's play  |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by teissys(f): 1:32pm On Jul 08, 2009 |
Mchsssssw. . ! |
Jokes Etc › Re: Prison Mail by teissys(f): 1:29pm On Jul 08, 2009 |
Na because you nor see victim to bully bah |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 1:28pm On Jul 08, 2009 |
Romade d translator, shukran! |
|
Jokes Etc › Re: Too Long? by teissys(f): 1:16pm On Jul 08, 2009 |
Lol. All d corners dey endowed wit hair |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by teissys(f): 1:14pm On Jul 08, 2009 |
You wan enjoy alone bah?! |
Jokes Etc › Re: Nairaland And Facebook LOVE AT FIRST SIGHT by teissys(f): 1:13pm On Jul 08, 2009 |
Lai lai, I only rape d man I loff  |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by teissys(f): 1:12pm On Jul 08, 2009 |
Na compound eyes I don carry  |
Jokes Etc › Re: Prison Mail by teissys(f): 1:11pm On Jul 08, 2009 |
Una big head and giant eyes be dat |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by teissys(f): 1:10pm On Jul 08, 2009 |
Pure wichedness. Shiooooor |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 1:02pm On Jul 08, 2009 |
Wasalaaam!!! |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by teissys(f): 12:54pm On Jul 08, 2009 |
Can you find some place else? Dis one na public place abeg |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by teissys(f): 12:50pm On Jul 08, 2009 |
Isn't he supposed to go and play and leave us alone?? |
Jokes Etc › Re: You Must Laugh by teissys(f): 12:49pm On Jul 08, 2009 |
 Two people wey no dey trust each other |
Jokes Etc › Re: Prison Mail by teissys(f): 12:47pm On Jul 08, 2009 |
Were you there?? See peeping Tom exposing himself |
Jokes Etc › Re: Nairaland And Facebook LOVE AT FIRST SIGHT by teissys(f): 12:26pm On Jul 08, 2009 |
Drags v3nom into d nearby bush and gives him d beating of his life. . . |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by teissys(f): 12:21pm On Jul 08, 2009 |
Lol. I'm too full to laugh, make I rest first |
Jokes Etc › Re: Secret Relationship Btw Tonye-t $ Lolabbey by teissys(f): 12:20pm On Jul 08, 2009 |
You mean winches?? |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by teissys(f): 12:17pm On Jul 08, 2009 |
Chin chin?? Are you indirectly begging. Your behavior has traveled far and beyond you know |
Jokes Etc › Re: You Must Laugh by teissys(f): 12:08pm On Jul 08, 2009 |
Enh?? ~Shakes head and opens eyes wider to see d dark figure. . . ~ |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by teissys(f): 12:01pm On Jul 08, 2009 |
Bla bla bla bleak |
Jokes Etc › Re: Prison Mail by teissys(f): 11:55am On Jul 08, 2009 |
Lai lai, i go blv am to d end of tym |
Jokes Etc › Re: Nairaland And Facebook LOVE AT FIRST SIGHT by teissys(f): 11:54am On Jul 08, 2009 |
homelessness |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 11:53am On Jul 08, 2009 |
Ya'Allah!!!! |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by teissys(f): 11:52am On Jul 08, 2009 |
Wash your face first |
Jokes Etc › Re: Secret Relationship Btw Tonye-t $ Lolabbey by teissys(f): 11:51am On Jul 08, 2009 |
Your plan nor dey work at all. Make una try plan B |
Jokes Etc › Re: Nigeria Airways! by teissys(f): 11:50am On Jul 08, 2009 |
Na me you dey talk to lyk zat?? |
Jokes Etc › Re: Too Long? by teissys(f): 11:49am On Jul 08, 2009 |
He dey try small |