Jokes Etc › Re: Prison Mail by teissys(f): 7:43am On Jul 08, 2009 |
Truth stings like a wasp |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by teissys(f): 4:58pm On Jul 07, 2009 |
Who? |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by teissys(f): 4:45pm On Jul 07, 2009 |
Dreamer |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by teissys(f): 4:45pm On Jul 07, 2009 |
I can't shout |
Jokes Etc › Re: Prison Mail by teissys(f): 4:43pm On Jul 07, 2009 |
Ewwwwwww. . . See d teeth |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by teissys(f): 4:40pm On Jul 07, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by teissys(f): 4:35pm On Jul 07, 2009 |
Your YIM nor dey work. Did you get banned? |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 4:30pm On Jul 07, 2009 |
Wetin hapun? |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by teissys(f): 4:27pm On Jul 07, 2009 |
Ben20001: Lol. . .I can't shout. 
tessys how is your conductor work? E nor bad. If recession end soon I go buy new bus and loan d old one to Oluwaphemi  |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 4:23pm On Jul 07, 2009 |
Lakriboto no big disease |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by teissys(f): 4:18pm On Jul 07, 2009 |
I just dey, how was work? |
Jokes Etc › Re: Prison Mail by teissys(f): 4:14pm On Jul 07, 2009 |
tytylayor:
9ice 2face sylve one there  Tank you for making your stand sista |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 4:00pm On Jul 07, 2009 |
Noting do me |
|
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by teissys(f): 3:55pm On Jul 07, 2009 |
Holuwaphemi!!! |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by teissys(f): 3:25pm On Jul 07, 2009 |
You nor try at a |
|
Jokes Etc › Re: Prison Mail by teissys(f): 1:42pm On Jul 07, 2009 |
I command a resend. Recipient must receive am. I no accept mailer-daemons failure notices |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 1:30pm On Jul 07, 2009 |
Lol. Blind ears? |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by teissys(f): 1:11pm On Jul 07, 2009 |
Na you tie her na |
Jokes Etc › Re: You Must Laugh by teissys(f): 1:09pm On Jul 07, 2009 |
but i saw you |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by teissys(f): 1:07pm On Jul 07, 2009 |
Nah. For inside bedroom, on d bed |
|
Jokes Etc › Re: Too Long? by teissys(f): 1:04pm On Jul 07, 2009 |
PeeJee: the teeth or wat? ROMADE Romadeeeeeeeeee bring my glases let me see wat teissy is talkin about the one am wearing is not clear D errand boy, abi? |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by teissys(f): 1:03pm On Jul 07, 2009 |
Na real wah. Infidelity dey evrywia |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by teissys(f): 12:53pm On Jul 07, 2009 |
Na hunger don cause am |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by teissys(f): 12:50pm On Jul 07, 2009 |
Prayer is d key 2 all dis craze |
Jokes Etc › Re: Prison Mail by teissys(f): 12:48pm On Jul 07, 2009 |
Nepa go slice dat smile |
Jokes Etc › Re: Nigeria Airways! by teissys(f): 12:41pm On Jul 07, 2009 |
Hahahahahahaha. . . Hehehehehehehehe. . . I nor fit shout, which loff don cover his eyes before? |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by teissys(f): 12:39pm On Jul 07, 2009 |
Like yansh |
|
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by teissys(f): 12:37pm On Jul 07, 2009 |
Okija juju |