Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by teissys(f): 11:48am On Jul 08, 2009 |
Lie back and enjoy |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by teissys(f): 11:35am On Jul 08, 2009 |
clemcykul: @ben bla bla bla is bla bla bla Meaning dat Clemcy is also taking a break |
|
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by teissys(f): 11:28am On Jul 08, 2009 |
Na wah for you. No wonder dem say ingrish was brought to Afrique by sheep ship |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 11:26am On Jul 08, 2009 |
ENBST |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by teissys(f): 11:24am On Jul 08, 2009 |
Oya, Clemcy ansa am wiff a statement and illustration |
Jokes Etc › Re: Nairaland And Facebook LOVE AT FIRST SIGHT by teissys(f): 11:21am On Jul 08, 2009 |
I'm soooo sleepy n' d sun dey overhead |
Jokes Etc › Re: Prison Mail by teissys(f): 11:18am On Jul 08, 2009 |
Erm. . . Na loff |
Jokes Etc › Re: You Must Laugh by teissys(f): 11:06am On Jul 08, 2009 |
 Winch |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by teissys(f): 11:05am On Jul 08, 2009 |
Yeah, especially if you wan deplete your tings bla bla for afternoon go do am |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by teissys(f): 11:01am On Jul 08, 2009 |
See as Sylve and Ben10 voice out wetin dem go chop for lunch. Abeg I no chop small small tings like kuli kuli, not me
Clemcy nor let my tempers start boiling |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by teissys(f): 10:57am On Jul 08, 2009 |
You have brain? |
Jokes Etc › Re: You Must Laugh by teissys(f): 10:56am On Jul 08, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 10:53am On Jul 08, 2009 |
Blindness |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 10:32am On Jul 08, 2009 |
NBST |
Jokes Etc › Re: You Must Laugh by teissys(f): 10:28am On Jul 08, 2009 |
Ay, ay, nor cry small bros. D man has gone to heaven |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by teissys(f): 10:26am On Jul 08, 2009 |
I came, I saw, I conquered |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by teissys(f): 10:25am On Jul 08, 2009 |
I nor blame you. Na d blindness I go blame |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by teissys(f): 10:23am On Jul 08, 2009 |
You nor fit help me for dat one because you be blind man sef ~Continues batting her eyelashes~It's lunch time already. Wat am I goin to chop today. . |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by teissys(f): 10:21am On Jul 08, 2009 |
But na Zaria I dey for now  |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by teissys(f): 10:12am On Jul 08, 2009 |
Ben10 naw. D boy is raining ca$h  |
Jokes Etc › Re: You Must Laugh by teissys(f): 10:09am On Jul 08, 2009 |
Me too. But I nor fit worry becoz my lil' bros sylve will continue wit d legacy. Just westernize d way you dance ogene and you'll see yourself there  |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 10:04am On Jul 08, 2009 |
Morning to you my loff. How's ya day coming up? |
Jokes Etc › Re: You Must Laugh by teissys(f): 9:14am On Jul 08, 2009 |
Yes. His daughter moved me so much until I slept on d sofa and woke up at 7.30am, late for work |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by teissys(f): 9:08am On Jul 08, 2009 |
Good boy. Oya, now apologize to chief for insulting him |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by teissys(f): 8:23am On Jul 08, 2009 |
Sylve nor be nasty, I have warned you o |
Jokes Etc › Re: You Must Laugh by teissys(f): 8:05am On Jul 08, 2009 |
Yes na, you know I have known you ever since when we were little kids. When I would change your diapers, carry you on my back and play wit you when you cry. You nor fit lie to me at all  |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 8:03am On Jul 08, 2009 |
In Zaria |
Jokes Etc › Re: Nairaland And Facebook LOVE AT FIRST SIGHT by teissys(f): 7:58am On Jul 08, 2009 |
Lol. See dis one  |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by teissys(f): 7:57am On Jul 08, 2009 |
Lil' bros not me o. Remember wetin papa told us about you men?? |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by teissys(f): 7:55am On Jul 08, 2009 |
Even Kenya dey abroad |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by teissys(f): 7:48am On Jul 08, 2009 |
Craze don infect full house *Except moi of course*
~Batting eyelashes~ |