Tellwisdom's Posts
Nairaland Forum › Tellwisdom's Profile › Tellwisdom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 286 287 288 289 290 291 292 293 294 (of 501 pages)
So Dem even get kitchen and sitting room??..Food is even certain for him and he dey complain?? |
How can this yeye building cost 13billion naira?? He dey craze?? |
ufotuko: every human being knew it was a typo error from the poster but am not suprised to hear this from you because we all don know say you be filthy pigEvery human being??..so u dey count urself as human??...U dog looking dude with a sense of an alsatian dog. |
obioraop: Luiz Suarez Bite In Liverpool Vs Chelsea Game What Ban Does He DeserveFollow player??na pidgin english u dey speak?? |
Oba of benin na God?? ..abi how dat one take resurect my grand mama??![]() |
Temismith: amadioha fiya block dat ur dirty blockos! C dis one o, whitlow catch u for mouth wey u no sabi talk ni? Mannerless cow!See this smelling mgbeke wey sell her toto buy phone wey get internet...Whoever told u this place is for Miscreants like u, shld urgently be put behind bar; before u carry ur family come dominate this place. U this couragious chump. |
Even stone wey dem dey use break palm kernel no set like dis guy head . |
SuyaEater: 6 mins pass...and referee no blow....Collect whistle for em hand make u blow na ![]() |
Treasure10: I was in a very lovingly healthy relationship with my fiancé. Even though we live miles apart, we still talk to each other by phone 5-6 times daily, I called him early yesterday morning and he told me he was just on his way back from church. He tell me, if I know who is behind his financial problems and recent attacks, I will never believe it.You don finish em money...Abeg leave our brother alone ![]() |
Only poor chaps cry over a sour milk ..Puunani is cheap nicca; dont beg for it ![]() |
Op, in case you want to know who liked your post,It was me...Please tell these phoolish Gurls the truth, even ALOMO will tell you the truth is always bitter ![]() |
[quote author=hiden_conyo]leave dat anunpam,she don de c prick come get mouth de talk to elder lyk u[/quote]No mind am, Craze man don dey wink am |
[quote author=babe_online]There is nothing wrong in asking a guy out. I have done that before and the dude was like [/quote]Babe, i think i've met you before...Please do you still have that big yansh? ![]() |
[quote author=snow_wyte]tellwisdom (seriously doubting the wisdom part) I think youre so obssesed with the idea of the guy being rich cos ure a pauper.. It aint my fault dude, lets face it, uve gat no talents or brains save for verbally abusing people how then do u wanna make money.. I'l advice you STFU and stop messing ur worthless self up.. Ps: i aint after no fùcking dudes money, im doing well and if I ever lack, my family is still very much alive #bitcches[/quote]See this Mgbeke wey never reach airport before dey form american accent...God save u sey na internet bind us, that ur mouth for soak gutter water tonyt..#Anuofia ![]() |
pleep: lol @ atutupoyoyo wetin be that?Now you are talking..Lets not encourage these gurls; it make come back hitting back on us. |
190:No let me comot ur teeth oo ![]() |
Temismith: broda ode, u don sitdown ontop ur brain again ma.kawoYou dey craze for that ur tiny breeasst abi?? Abi craze man don dey wink u??..Anuofia ![]() |
This gurl opened a thread just becos she found a rich guy who she thinks would waste his money on her...Upload ur pics and let me see, to know ur class...Atutupoyoyo like you. ![]() |
pleep: lol kitty-cat is cheap, but dick is waaaaaaaaaay cheaper. Even the biggest players in the world cant get as much sex as your average skank.E be like sey dem pour you pusccy water for face. Only poor niccas like u, go chasing uncontrollably for punny to mount. Abeg close ur computer go sleep ![]() |
adaobi123:Adobodaba123, kiyaze dey worry ur bresstt ..Give me yansh, u dey form beyoncy wey u no be ![]() |
[quote author=snow_wyte]i wont take this personal... Curse all u want.. Dumb azz[/quote]Stop running your mouth here..I only asked you a question and you were at the verge of abusing ur ELDER brother. #Na God save u ![]() |
pleep: If women started asking men out they would loose alot of their power in Romance... thats why ladies who prefer to be chased don't like to see other women doing it.Bros, stop giving these biccthes edge over nothing...Pussy is cheap. In fact, 92% of them place price tag on it at a different rate. |
![]() |
[quote author=snow_wyte]you know what? Im not gonna answer your question cos if i do we might end up quarrelling. . So. . . . . .[/quote]You wan quarrel me, just becos i ask you question??....Something dey worry u abi?? |
[quote author=snow_wyte]what was that? Nothing? Okay[/quote]You woo the rich ones?? |
Yield: To each their own. Personally, not my thing. But do what you gotta do.How old are you now?? 39?..And still waiting?? ![]() |
Witch ![]() |
[quote author=snow_wyte]interesting[/quote]You mean the rich ones?? |
5million, my perfume money -#Unfollows thread ![]() |
Una see wetin public gracing dey cause??....Imagine this fhoolish nigerian gurl dey feel funky ontop sey we pay am attention.?? ...#unfollows thread ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 286 287 288 289 290 291 292 293 294 (of 501 pages)
..abi how dat one take resurect my grand mama??
.
..Puunani is cheap nicca; dont beg for it

