Temi4rea's Posts
Nairaland Forum › Temi4rea's Profile › Temi4rea's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 18 pages)
Are u guys saying if u are married to one of Mike Adenuga's daughter, For that reason if u are offered a very good job wth good pay in GLO u wont work? Am just asking. |
eddy1977:For where abeg! |
Funke is just simply good at her wuk. Aje meta is the best for me.
|
You can say that again! |
What she is trying to say is that Funke dint mk us lose totally. And thats wht am supporting. |
Wetin dey well packaged here the flat boobs abi wetin be that. |
@Clem Wetin do her lips! Help me check am again. |
Yes because most of the awards were won by other african countries even the actor catergories. |
Definately RMD! Ramsy too small to RMD jo! |
soulamanne:Sm1 is talkin from experience here. Pls take his advice serious and every other one, Good luck. |
[quote author=amebo no1. link=topic=263721.msg3760507#msg3760507 date=1240321848]wetin my name dey do for hiaaaa [/quote]No vex them no knw say u dey close. ![]() |
Better learn to laff because for NL u must laff. |
hey tessy I tik for now shes busy wth sm oda things. |
Are u guys really serious? |
ifyalways: ![]() @Poster Nothing personal o! ![]() |
IFELEKE: ![]() Ko ti ja se lo disturbe e! |
No she's only displaying how rude she could be in her own language, Instead of learning how to say no. |
@ Surface Kilode now? Why u blood dey rise now! I never contribute sef na wetin person talk i show say i feel, Ok aunty e ma bi nu o, Olore ye oni genu seye o. |
Have u seen Olu perform on stage, His good, he carries his audience along which some artist in nigeria finds it hard to do. So to some extent Mr Olu is good. |
Its good to watch ur friends back, I tik u shuld find out those things u tik shes not telling ur friend, That means u have to get very close to her. |
posakosa:Oru gidi ne ye o! |
@MrCrackles We stl have good artist u knw,saying 95% is not fair, Mr Olu is really Wack but not the Wackest. |
U are right teissys! I believe we all have done one or two things bad in the past, So lets not criticise this girl to hell, its one of those things sm ppl(even the guys) do to get to the top, So lets forget all abt her past and see wht she has to offer the world now. |
I wonder maybe na her sister friend. ![]() |
@iice Pls is House a medical series. |
@Jarus Where u go thank God say u stl dey alive sha. I call Binahmed him say na wuk make him no show face, atleast we understand say him be banker. So whts ur own story aburo. @Pinklady Abeg wetin be ur wuk abi na tailor u be as Geo take tell me b4. @Geo Kilo shele? o ti tu ujo meta o! Shei ko si sha? |
@Pinklady No vex i just feel say u no wnt tell the real person u be, I mean no phone number,Place of residence and all of that, No vex u for give us some info now. Have a very good day, |
Monsoiur Brein Est L'invitation pour madmoiselle argent seule? |
Bonjour tout le monde, comment ca va tout le monde, au revoir! |

[/quote]No vex them no knw say u dey close.
