Tempsokes's Posts
Nairaland Forum › Tempsokes's Profile › Tempsokes's Posts
1 2 (of 2 pages)
Day by day English reader!!! |
How many of una remember TALES OUT OF SCHOOL .... BAYO n IKE... WITOUT A SILVER SPOON.... Erugo iyanma wey dope en papa say dm dey pay for religion kappa...lol.... Still steal ibeneme dough say na ure chokwe!!!.... |
Primary sweet pass..... Agbo n co... Even agbo elder bros mike dt bought agbo a camera.... Mehn... Agbo was damn lucky a watch n camera I bn dey envy d dude ooh....... ℓ☺ℓ!... Good memories! |
They should have allowed them to kidnap SAM EGWU For the sake of the student. They(ASUU and fg)ain't seen nothing yet! |
1 2 (of 2 pages)
.... BAYO n IKE... WITOUT A SILVER SPOON.... Erugo iyanma wey dope en papa say dm dey pay for religion kappa...lol.... Still steal ibeneme dough say na ure chokwe!!!....