Terrible109's Posts
Nairaland Forum › Terrible109's Profile › Terrible109's Posts
1 (of 1 pages)
Now talking about ai replacing human in every field,who will maintain those robots?abi them no dey need maintenance? To replace every work is gonna cost a lot cos those robots are not flexible like human and no matter how smart a machine is you can never compare it with human intelligence. Considering the high cost of maintenance of these bots I think only big companies like Amazon,Apple,nivida et.c can afford their upkeep and upgrade.but kudos to the man sha |
Instead of making more investments for your children you are looking for free pussy up an down misplaced priorities everywhere |
Hungrychicken:Try am make I catch you you go chop serious mending ![]() |
“A woman is as strong as a man even stronger” 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 ![]() |
If na man talk say him don try business he no work and he dey steal Wetin dem go talk ? My sister have you tried farming?she may not even have any skill self |
DMCA:Sharapp there |
Imalwayshorny:. Wa gbayi👍👍👍👍👍👍 |
Shey No be say you go borrow money go buy that chicken sha ![]() |
If you wanna rob people their future you must rob them their history our history has been erased that’s why you guys are are arguing at an uncertain history written by the very people who robbed your history |
That no 2,5and 17 weak me
|
After handing her over to the “agbofinro” I will sing this seyi vibes song I’m getting richer : Who she help fit help am now make she follow honorable later after some months . Anyway na joke sha |
No go dey do pass yourself!! Man go drink man power on empty stomach wey be say na garri e go use break oo and e go use empty stomach Bleep some commercial pussy??man don lost twice A lesson well learned but on top all this some he-goat no go hear word dem go still mix different varieties to Bleep public toto again ahhhh |
Dey play some will spend on you cos they are cheerful givers but others you will cough every fucking penny back in double fold if satan give you one eye he will use it to collect a whole head from you (Yoruba adage ooo) |
Focus on your life ,make money and have a good body then become a player-yes become a player you will meet different girls you can choose from |
![]() Bayoonanuga:Come on man,e no suppose go like this oooo ![]() |
![]() Omo 50k to troway the Omoluabi and pride wey I get for 50k ahhhhh o lo far ooo.Him son go happy to see him papa preen on internet soo ![]() |
Mr man better use force now before pregnancy and child birth reset your brain cos there no how you won’t be fucking her and food wey only you suppose manage to you go dey share am …at least them must chop |
And majority of them do not know how to use the phone as a side income stream except for shaking toto and posting on TikTok…………misplaced priorities everywhere |
![]() ayoncox:Gbammmmmmm you nail am🔨🔨🔨🔨🔨🔨 |
[quote author=Stephen0mozzy post=140726820]If you replace all the He/Him pronouns in your statement, and you'll be perfectly describing the average Nigerian girl. Wa gbayi Omo oro 👍👍👍👍 |
Ehhh sir na $1k every seconds oo because in 30 minutes I will make more than $10bn and in an hour the money wey I go make I fit use am buy Elon musk and his Tesla and all he has even use am do give away self ![]() |
Confirm onga rice na rice too na |
As you dey chop am e no sweet?kuku Continue na or better still make am cook spag! I hear say e dey sweet sha😎😎😎😎 |
Bunch of unserious families planning unserious marriage for Unserious couple hissssssss The groom to be is obviously not ready for the wedding and the uncle too dey move wedding any how hissss .well make dem send me iv sha if the wedding will finally take place make I go chop free party jollof |
“Arsenal we are the light” 😀😀 arsenal wey no get cartridge against the hover albinos😎😎 |
1 (of 1 pages)
misplaced priorities everywhere