Terrymason's Posts
Nairaland Forum › Terrymason's Profile › Terrymason's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 50 pages)
Oyehomie:I hail boss! I sight ya! |
drjoshua2000:my brother! if na weed cux d won when I dey I 4 happy self! na boredom oh! I hear say u dey plan coup! hmmm 4 only cutlass when you get! men 4 GC get poppy oh... |
run inside thread pull pant shit 4 fraiser domot(frontage)... discharge pass DTOBS provision store! observe say egusi soup dey saint 4 Kbs468 hux, tip toe go he kitchen window(look everywhere with the kind of fraih sexy round eyes) no body dey around, stretch hand pass window, open pot(wow c meats) about to collect two pieces when I hear ole ole, turn back na qUTYJOICE tiny voice dey cause dis problem to my organize plan, dust my slippers begin gbaga(run) naso SPIXYTINXY start to pursue me(4 my mind dis girl na man oh), I just run 10 step ni every black 4 my eyes na OYEHOMIE blow my eyes as he bracket me 4 1 corner! b4 I say abeg na LOGODWHIZ(pressy) palace I dey sooo! GC mk una come help me beg!! NB: I didn't proof read the above story! so sorry 4 any error that might a raise! have a splendid day... |
men! it has tay, nor be small tin oh.. na so 1 blind deaf 4 my area say e go stone me, I just dey laugh am, how e won manage c stone, me nor knw say e Don already match stone 4 ground! right I still dey run as I manage dodge the first stone!! |
LogoDWhiz:baba na true u talk! that my pressy speaking |
LogoDWhiz:seriously I 4 dey chat 4 this thread well well oh! but to type can tire me! |
Fraiser:my original chairman! I greet you. |
It's summer time! the weather is friendly and the trees are green! @ d far end of fraih street close to fraiser house in Golden city lies a old but lovely apple tree whose fruit are ready to be pluck, under the apple tree terrymason is seated down receiving the cool breeze that's blowing through the cities gate straight down to were his seated!. terry is been boarded from his look , he has never gotten a true love in the city, time is ticking he most present a lady before the president (LogoDWhiz) that over sees the affair of d city.... beside terry their is a golden pen inside a basket which he brought along side... the golden pen it ready to kiss d rose sheet that's is gently place on the soft ground, soon as terry was about to unleash the love quote in his heart in to writings (na so dem pour cold water 4 my head ni dat time I realize say na dream I dey) NB: mk una nor vex for my story oh! na heat and bordom ni cux d one I dey! |
kilokeys:lolx! you nor won sleep like me abi! mk I tell lala mk e ban ur ba3 to work 4 ur fone ![]() |
kilokeys:lolx! you nor won sleep like me abi! |
before embarking on any journey in life, I love asking questions to enable me escape the flaws others over looked, as prospective Corp member have been hearing a lot of unimaginable stories about male corpers and their female student in school! As a male corper how can you over come those triers? and please present and past Corp member should drop their experience! |
Fraiser:that one join! ur head dey dia, kpoku 4 d man when know road... |
Fraiser:my guy sight you! no babe won keep ne here na! |
Kbs468:thanks man! I dream see nairaland that's y I comment this moni... |
good morning to you all! how's life? for those folkx that has pillow and mat here! una never wake up? ![]() |
merikims:if girl include broda 4 any of her write up to you! U better run! Mk I dust my bathroom slipper banger... |
merikims:4 ur mind now u dey put me 4 suspence? Shey! Am single and ready to mingle... you can confirm from fraiser |
IghravweIG:poku 4 the man when sabi! |
merikims:the position that ring they so, if is not place by a guy on the alter then you are scaring potential guys like us! ![]() |
merikims:your ring nor allow me comment 4 ur dp oh! That ring na some people 4years school fees ooooooo |
IghravweIG:that's how we roll! Confirm wafi dude ni dey follow yarn so, we nor dey carry last na, instead e go b bracket last! ![]() |
IghravweIG:that bottle na souvenir my brother |
IghravweIG:that hennessy bottle get hip past some girls 4 this nairaland oh! https://www.nairaland.com/attachments/3459692_3367111cdatausersdefappsappdatainternetexplorertempsavedimagesimages3jpeg5c9d6cea97c3e43707ed1c3b8f9de69a_jpeg_jpege848e19fd8119a5bd694918a10ba7e87 |
Magymagz:d way ur eye dey shine 4 ur dp eh! No body go fit cheat you oh! Fraih come see ur sister here! . |
Fraiser:see me see wahala! Oga fraiser ni u ni get my welcome? Mk una tell am b4 I go off this my half egbo 4 he eye lid now oh! Common city babe u nor fit find 4 me! I dey hustle my own now u won Mk me look like bad guy! ![]() |
SlyphN:you are officially welcome to the thread! Any complain or suggest on nysc please feel free to drop it and we will all be keen to help! Actually this is the first time am typing with English on this thread just cux d new lady ![]() |
Oyehomie:hahahaha! Carry go jare! |
Oyehomie:jesu! I cover my bumbum with the blood of my girlfriend! ![]() |
Oyehomie:no yawa chief! |
Qutyjoice:yes na! We sure die ask chairman fraiser and miss fraih! |
Oyehomie:aha! You can fast counter me! If u be bomb detector, nor one go escape you ooooo..... |
Qutyjoice:what's that! Blue berry! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 50 pages)





.