NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 3:29pm On Mar 02, 2016 |
Chilling with ma cold zobo and puff puff, mk I carry dictionary dey learn English, cux I hear say dem dey fall people hand here  .. D way I dey crash 4 English eh! Nor be here oooo... if ni pilot I be I 4 Don kill almost half of the world when dey travel by plane......  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 7:53pm On Feb 29, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 7:13pm On Feb 29, 2016 |
Fraih: @bolded, so uncalled for! But how was your approach to her? If you started talking about emotions on the first set of chats, Then, I'll say you rushed and she really dint want a thing to do with you. fraih I nor know say u be SSAR(senior special adviser on relationship) issue oh! Ehen ni I dey crush 4 one girl 4 my side I nor let you know!  shou! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 4:24pm On Feb 27, 2016 |
Fraiser: wen I tell u say make u dey reduce dat headpan wey u dey carry u no go listen, dat tin too dey heavy, na hin dey affect u now, na hin no make u remember say blizzydoDo na my wife, na every morni she dey fry very hot dodo for me na a whole fraiser ni won beef me?  igwe most hear this!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 11:53am On Feb 27, 2016 |
BlizzydoDo: smiln, hapi frying ooo mi I go personally boil yuu nor allow gas finish 4 my head oh! B4 u put personally  |
Family › Re: How Many Of You Know The Meaning Of Your Surname? by terrymason(op): 11:28am On Feb 27, 2016 |
Olasco93: Hehehe... My Surname means: Wealth wow! The name of my sis means Wealth |
Family › Re: How Many Of You Know The Meaning Of Your Surname? by terrymason(op): 11:27am On Feb 27, 2016 |
Angelberry: mine means powerful That wonderful name ni u dey hide since? |
Family › Re: How Many Of You Know The Meaning Of Your Surname? by terrymason(op): 11:00am On Feb 27, 2016 |
Angelberry: OK, tell us the meaning of yours before I say mine Funny but true, most people don't know the meaning of their surname! Funny enough I don't even know my own surname meaning . But some surname sound somehow, that will make one wonder if their is a meaning to it. Don't be bias/shy, if you know yours kindly tell us NB: just the meaning not the surname oh |
Family › Re: How Many Of You Know The Meaning Of Your Surname? by terrymason(op): 10:53am On Feb 27, 2016 |
Angelberry: I didn't get u hun just the meaning of ur surname not d surname! |
Family › Re: How Many Of You Know The Meaning Of Your Surname? by terrymason(op): 10:47am On Feb 27, 2016 |
Angelberry: What's your surname ? I meant just the meaning strawberry  okay |
Family › How Many Of You Know The Meaning Of Your Surname? by terrymason(op): 10:38am On Feb 27, 2016 |
Funny but true, most people don't know the meaning of their surname! Funny enough I don't even know my own surname meaning  . But some surname sound somehow, that will make one wonder if their is a meaning to it. Don't be bias/shy, if you know yours kindly tell us  NB: just the meaning not the surname oh |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 10:22am On Feb 27, 2016 |
Fraih:
Good morning Terry. moni miss fraih! How was your night sweetie? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 10:09am On Feb 27, 2016 |
Oyehomz1: Hmmmm... I see u o...u re gud. u be fraiH body guard ogbeni?  I see fraih! Na u come dey see me abi una dey share dsame eye? Like those wizu 4 macbelt! U are bless oyehomz1  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 10:04am On Feb 27, 2016 |
BlizzydoDo: 4 litres ? yuu sure say yuu no wan use am open shop? hmmm! Hmmm! Holy! Sister you will bring 20litres  of undiluted olive oil! just see ur moniker BlizzyDoDo na frying things  Fraiser carry plate come mk u collect small dodo from blizzy! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 7:28pm On Feb 26, 2016 |
chigsboss: man of NL , whats's take on d proported fake posting which I understand English! Mr man break that proported down b4 u get problem 4 this city  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 6:40pm On Feb 26, 2016 |
moete: . bro them no tell me before o....but now I know have given 2days ultimatum |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 6:39pm On Feb 26, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 6:26pm On Feb 26, 2016 |
Fraih: I miss you too Rukky, hope your health is better now.
*** Terrymason, I see You  Qutyjoice, hope ya good? And Oyehomz1 has started taking care of you well. miss fraih I sight you jare! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 5:59pm On Feb 26, 2016 |
moete: mehn u guyz are fun filled, I get nothing but joy when I see nigerians relate the way u guyz do....keep the love guyz, for starters I am comrade moete, an Akokite!!! (university of lagos)....I hope to become an active member of the section too....shalom my broda! Kneel down let's pray 4 u! Hope u bring ur 4litres of olive for cleanse? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 10:24am On Feb 26, 2016 |
Fraiser: ok make i leave u for now as u don talk say i no want ur hapiness but wen e happen no call me o, Terrymason u must to b my inlaw by force i no mind to get u any of my oda sisters, i go let u know wen she com no wahala boss! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 9:28am On Feb 26, 2016*. Modified: 10:27am On Feb 26, 2016 |
Qutyjoice: Right Man for where? Abeg no bring that one come, wetin Na..You want me to marry your old fwend. Tufiakwa me young man! If you c me I be like who them just born... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 9:24am On Feb 26, 2016 |
Fraiser: yehhh!!! terrymason my gud friend wia u dey since all dis days wey i don dey try keep my sis qutyjoice for u, u just dey show up now wen anoda man almost steal her heart away, after i don promise u say i want make u b my inlaw. e pain me o, I no u ar d right man thank God say na almost! But he never succeed! So broda help me out  Qutyjoice |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 9:01am On Feb 26, 2016 |
Qutyjoice: Hehehe my Delta brother, I'm no more single Biko. See @oyehomz1 for more details about me, tho my brother sed I can't marry me but trust me I'll. I most report your brother say u dey go against a rule, I don die oh! U don even enlist me as brother  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 8:57am On Feb 26, 2016 |
Qutyjoice: Lmfao......You are into this too? am follow pressy foot step!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 8:49am On Feb 26, 2016 |
Qutyjoice: Yimu, weda you edit or not I dnt seems to care about that, so far ya cute using 360camera trust me yu are for real. my heart is just dancing shoki here! Have been reading you post and it seems that am not the only one in this category of crushing? How the matter go come be! Pardon my pidgin write up oh! Na evidence of residing in delta  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 8:38am On Feb 26, 2016 |
Aha! I just dey read people falling 4 each other on this thread! And me have been here waiting patiently and quietly for someone to fall for me but still yet no body even stand near me talk less of fall  ! Am just looking @ u fine city girls oh, if I vex  I will line all of you up and invite prophet T.B joshua mk e help me fall one of una 4 me, if care is not taken mk d power nor go let boy fall 2)(but I cover my bumbum with the blood of fraih  ) please someone(but mk u fine o) should give me the chance 4 me to fall for you! If body go pain you to fall 4 me  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 7:59am On Feb 26, 2016 |
Qutyjoice: Liar. It's not as if ya bad the last tym I checked seriously! Maybe na when I use camera 360 you check! And na two times I edit that picture! But you u look take away @ ur dp no string attach, just my small fragile heart. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 12:38am On Feb 26, 2016 |
Qutyjoice: Ya funny I swear. Oya deal ur profile pix when I just see so! Joice u just correct all my facial mistake! Cux worwor freeze me with big gun b4! I get hope say my mama go carry fine pikin, were we go start from? I nor won put my dp o, mk e nor just spoil everything  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 12:34am On Feb 26, 2016 |
Fraih: LoL na from dream you type this one too. Its allowed. my sister! Na love mk fowl use tooth pick oh! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 12:06am On Feb 26, 2016 |
Qutyjoice: My own rules: 1. Ice-cream and Fanta everyday.2 2. I want Teddy bear. 3. You won't cheat. 4. You must pamper me. 5. You'll not disrespect my sister n bro(Especially my Sist). 6. You wnt join them touts.
S H I K E N A H !!! 7. I will keep all them rules  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 12:04am On Feb 26, 2016 |
Mk una go sleep! Me dey type from dream oh! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by terrymason(m): 5:46pm On Feb 25, 2016 |
Kbs468: No wahala but Abeg closing our don do ooo. Make you go get something for your Tommy oo atleast you have automatically turn the day to a 001 ooo which is still better than a more dangerous and risky 000 fa.
Fraih, pls help diversify your writing skills to your professional calling of CARING FOR OUR TOMMY oo and I can drag my wife and DG NAFDAC-dhupsy into complementing you on that aspect oo because she is also certified  I just dey laugh 4 ya! |