NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 11:57am On Mar 21, 2016 |
Qutyjoice: Mk I head word, Na yu dey fyt with our dear Hardie14? Na jst misundastanding oh dear |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 11:38am On Mar 21, 2016 |
iambibi: .. Lolz...eehmm Lemme ask ma bestie Qutyjoice and jubrealguy first... So I no b ur bestie again abi? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 11:35am On Mar 21, 2016 |
Qutyjoice: What's it that m hearing about yu? Na yu dey cause trouble up n down for hear?? Noooooooooooo! Yeeeeeeeee... Haaaaaaaaa.... Emi ke? I neva c trouble 4 ma whole life.... I neva sabi wia trouble dey live sef cos I neva won kno oh.... I b very cul guy 4 dis city |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 11:22am On Mar 21, 2016 |
iambibi: lol.. No b my real face b dat o.... If u want to be gud guy den u'l need to apologize naa first for fightin in Golden city with ur frnd sirguy542, secondly to me, because u were d one dat called to com and settle d fait, only to be looking at me like poo, thirdly to jubrealguy for spoilin his name (he was trying to call u to order buh u were still forming jame bond, y naa) fourthly to hardie14 (because she was only joking with u and den u took it very seriously, and started warning her, we always joke here in GC, therefor no need for hard feelings)... All diz should be in ur APOLOGY LETTER ... And once u do dis ur case wunt be taken to d senate again, and den we shall return to being besties.... And *Wispers* u wunt remain wifeless again, because a bae shall be bestowed unto you!! .. Lol! Well I bliv I nid no letter of apology because an apologetic action is way beta dan apologetic words bt still I've to say I'm sowi to hardie, iambibi nd jubrealguy bt nt sirguy because he sud b d one apologizing nt me.... I misundastood hardies' words to b an affront wc led to bn riled up bt pls hardie my queen I'm so sowi..... I've alredi apologized to Jubrealguy nd his wife...... As for dat wife issue, I'm nt in hurry to hav one because I'm nt jst lukin 4 a wife bt a mother-lik wife.... Tanx to d senate bt there's gargantuan group of gals to choose frm rait now bt jst waitin only 4 d rait one nd d great forces guarding GC will bring ha to me...... Iambibi u'll alws b my bestie....*pull ha closer* stop bn stubborn *a knock on ha head* lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 10:01am On Mar 21, 2016 |
iambibi: .. Hmm Testimony89.. Am jst looking at u ooo.... Am fine thank u!! Ar u still holding somfin inside *hug ha tightly* I won't allow anytin to mak us parallel to each oda..... *still hugging* u ar my bestie nd nofin wil eva change dat *she's smiling sheepishly* am so sowi all I said, pls do 4giv me, jst dat u hold a very special place in me n dat's y I reacted dat way bae...... Jubrealguy pls dnt get jealous wit dis cos dias notin mor to it dan 2 wondafu frnds!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 9:33am On Mar 21, 2016 |
iambibi: .. OK.... Gud morning sir, hw was ur night...? Hope it was great. Iambibi gud morning n hw ws ur nait? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 9:31am On Mar 21, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 8:53am On Mar 21, 2016 |
molakem: Yes, I will be coming later in the day Hw has bn ur day? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 7:05am On Mar 21, 2016 |
Gud morning GC! Wish u all a joyful n wondaful week regardless of wot NYSC decides!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 6:58am On Mar 21, 2016 |
molakem: Chisophia......please be warned run for ur happiness Gud morning dear! Hw ws ur nait? I kno it ws biutful.... Hope ur stil coming 2day? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 6:53am On Mar 21, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 11:39pm On Mar 20, 2016 |
rosalieene: you dey talk as if na small pikin set follow u talk Sowi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 11:36pm On Mar 20, 2016 |
hardie14: you are about to be sent out if this city. di e lo ku to fi ma te finally. Pls I ws jst playing bt neva in ur life use dat kind of abusive words on me again!!! I'm pleading....it's really hurting I'm sowi guys if I offended anyone by all I said bt ws jst playing n I'll alws respect u guys for making us one big family..... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 11:30pm On Mar 20, 2016 |
rosalieene: kikikiki Pls dear don't allow him to deceive u oh! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 11:27pm On Mar 20, 2016 |
jubrealguy: lol.....u sha wan dey feel ursef...... Cos I so much love masef...... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 11:02pm On Mar 20, 2016 |
sirguy542: some beauty just dey for background dey waste....rosalieene..what are you doing down there? U dey chase gals for mor dan a year u neva get one, I seriously pity ur life nd com dey mak me n iambibi dey fait for dis city... Gush.... I remain my humble sef sha!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 10:58pm On Mar 20, 2016 |
jubrealguy: d day she said yes was d day rest of mind finally found a place in me.......no b u go gimme headache, my own na say no call my wife poo and no spoil her my name cos na ha name sef.........shotiye? Yeah I garit bt stp treatin me lik one of ur rival bro..... I b veri cul guy bt jst kno she b my bestie ehn? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 10:44pm On Mar 20, 2016 |
jubrealguy: eeeesss!!! come here, u juzz dey do langba langba upandan for city dey carry dry chest waka....ah no even know where iambibi see u sef, u call my babe poo, i do like say i no c am, u spoil my name again, if i no address am now, u fit wan kill my unborn pikin destroy d whole family.....make i take precaution down, i no wan see u near my domot atall........d last time, my wife look me for face vouch for u, i concur.....e b lik say u don use am up......and i go make sure say u no see wife for ds city. Na so i enter ur mata oo Jst bcareful nd try to kno d kind of guy u ar dealing with..... Though I av notin against u bt bcareful..... If u b enof guy u no sopos dey giv ursef som self impose headache..... To find a bae is very easy for me bt to find a gal lik me is alws difficult. Jst giv ursef rest of mind if u ar d rait guy for ha bt she's still my bestie anyway..... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 10:35pm On Mar 20, 2016 |
molakem: OK, I will come nd check it out tomorrow Alrait! Hw ws ur day? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 10:23pm On Mar 20, 2016 |
molakem: Iambibi pls come and warn dis guy ooooo I don't want wahala. Please I need accommodation Do u stil hav interest in d one I told u  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 10:19pm On Mar 20, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 10:16pm On Mar 20, 2016 |
sirguy542: my one and only.... I pity u dis guy! Na evri gal in dis city u dey pursue nd u com spoil d gud tin me n molakem dey build wit our pure feelings!!! God kno ur address for dis city oh |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 10:11pm On Mar 20, 2016 |
Qutyjoice: Test! Testi!! Testi Microphone 1-2, Halleluyah! Hello Testimony do quick n com out Here I am bae!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 10:09pm On Mar 20, 2016 |
iambibi: ... Lolz... dnt mind him ... Infact if i catch him.....i wee destroy his first leg, secong leg, third leg, fouth leg, fifth leg,.. Infact allllllll his legs.... So dat Nxt time if he sees us anywhere... He will crawl and hide..!! Iambibi u don hate mi reach dat level? Let's stp d hate game nd go bak to our normal state..... Ws jst litu pissed off, as in u of all ppu in dis city trying to paint me black.... I'm so sowi dear..... I kno d gal lik mi wela bt if she no trust me, all is well.... I luv bn ur frnd nd neva wana stop!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 10:03pm On Mar 20, 2016 |
hardie14: ikoja aye and isokuso of the highest order. na our one and only iambibi if the GC u dey call " poo" if dem carry ur matter go senate u go hear am. just pray make her husband jubrealguy no read this. U neva kno dat d so called senate fear mi like death.....jubrealguy ko jubileeguy ni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 9:59pm On Mar 20, 2016 |
Qutyjoice: *Blushing* Yu shd know i love yu more.....so who's the guy? Testimony abi wetin em call himself? Yeah testimony is d beautiful name for a wonderful creature like me!!! Hw u dey? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 3:30pm On Mar 20, 2016 |
sirguy542: fine lady you are welcome...thanks the spirit that you are finally out of obscurity to the city of light...sirguy is always here to make u smile... Sey na only gals u sabi ni? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 3:28pm On Mar 20, 2016 |
DTOBS: Testimony89, how re you doing? am seeing your handiwork ooo My surest guy! Hw u na dey joor? Na u b only tru frnd wei I get for dis city nd pesin wei I dey call my bestie com dey fall my hand lik kini.... Hw ur side? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 3:22pm On Mar 20, 2016 |
SlazzyK: You guys no dey chill at all o, Molakem just open account enter Golden city, sirguy542 and testimony89 don corner am. You no even give her space. You con make e be like say na only hustling of babes we dey do for this city.  Bro na d gal wei agree to com stay for my side n na dis guy may sirguy or sirigu jst com surface frm nowia to start dey claim na im bae she I dey folo talk.... I neva fait for my lif n I'll neva.... I don tell d guy mak im allow d gal dcide oh bt d guy jst dey para 4 mi sey I b newbie 4 dis city!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 3:16pm On Mar 20, 2016 |
jubrealguy: I see this hustle for molakem is real around here, shammak didn't get fraih by going to war nor oyehomie and biotechsola getting Qutyjoice and hardie14 respectively, nor Abbeyunique2 too getting beckytee and others....abeg make una go bak go see how I win my precious iambibi heart, make una go learn.......why una own come different, my baby don tell una say make una go prepare punchlines, na gym una go dey gym...na by chest? Una no even allow my wife rest, person wey just come bak frm church. Testimony89, e b lik say u want make i uphold dat ban i ban u dat first time, abi? Molakem, oya cum decide now before person go lose hin head See dis one oh! D black gal wei I see u dey attack 4 corner d oda time na who she b sef cos I neva c ha 4 dis city |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 3:08pm On Mar 20, 2016 |
iambibi: ... Yea service was fun.... Guess wat.. I prayed for u.... That God should *Wispers* grant u ur heart desires....yea.... So hw fa... Hope uv eaten.. If u kno weitin b im hrt desire u go jst faint! I pity u in 4D |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 3:01pm On Mar 20, 2016 |
iambibi: Sirguy542!!!! Oya plz stop dat....drop dat bottle .haba. C hw u dey breathe sef.... So Na Testimony89 head u wan break abi... because na only u God bless with muscle to elbow ppl abi.. Oya giv me d bottle... .. Nw tell me.. wat is it... because d last time i checked.... A dream was actualized for u... Wetin con happen naa... Y u no wan allow Testimony89...*Turns to Testimony89 *And u Oya giv me dat knife... Na sirguy542 ur frnd u wan stab? Habaa... Wetin dey do una.... And Where is d molakem sef... Oya come to dis side....plz forgiv dia manners, I no they hav jst displayed dia discourteous attitude .. .so plzzz.. Jst ignore both of them..dnt eva mind them. I will personally hand u over to a gud guy dat doesn't need to kill, stab or tear anybody or evn lie because he wants to hav u... Ok? Sombody dat will take gud care of u here in Golden city... So my dear ur welcom.. Oya come and take fruit salad.. Feel free o.. If u see diz guyz on d road... Jst go ur way.. because they hav proven the oda way round.. *turns to sirguy542 and Testimony89.* shey una don see una life? Cool down make e beta for una for life, una say no!! Instead na stab each oda una want, .... Ehn... Aswear... If una continue like dis for dis city... Na bachelors una go die as for dis city until una agree to change......!!!..c dia faces.. like say they fit evn take care for woman!! . Abeg clear for road make i pass joh.... See dis bae sha! I jst dey laf lik pesin wei put im hand inside fire nd same time dey luk in biggest crush.... I no fait wit anyone oh n why u dey try to spoil my show na abi u get feelings 4 mi ni......... *move closer to ha n luk straight into ha eyes to find out* bae I dey suspect u oh, abeg go meet ur husby nd na who call u hia sef...... I no dey do bae wei don marry oh...... Molakem pls no ansa am oh..... I neva fait 4 my life cos I too gentle.... I don setu d litu misundastanding btw mi n sirguy... I kno no weitin com do dis gal wei no face Im crumbling marriage..... *just sidown dey luk ha lik shit* ...... Molakem jst go 4 ur mind no allow some weirdo decide 4 u |