NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 2:24pm On Mar 20, 2016 |
sirguy542: see u..when u enter this city sef...u wan come lie ontop my head...no provoke me because if u do e go rough well well for me & u for this city..since last year I have been waiting patiently for a day like this. Kkkk bt d bae don dey pack ha tins to com my side oh! Wen she reach my side I go allow mak d bae dside ehn.... I no lik 2 dey fait on top mata lik dis even I no lik to dey fait at all....... My own bae will neva deny me oh..... So guy no mor fait, sey u hia? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 1:41pm On Mar 20, 2016 |
sirguy542: iambibi is also my bestie if u don't know..know it now. Guy weitin b ur name! Sirguy or sirigu, anyone u call am sha.... U no dey fear sha, if I catch u 4 my bestie side I go beat u lik pop even NYSC go charge u 4 false identity wen u reach camp!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 1:33pm On Mar 20, 2016 |
iambibi: .. Wat is it... Wetin happen.... Tell me tell me... No time... I don get one bae wei lik mi wela bt sirguy is trying to destroy d bromance brimming btw us oh!!! I nid ur help to convince molakem dat I am d real guy dear!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 1:27pm On Mar 20, 2016 |
iambibi: .. ofcus....if not.. Y not... . Orrrrr.
*Turns to huge crowd * Will i kill myself because of NYSC?
Huge crowd: Nooooooooooooooooooooooooooooooo!!!
Bibi: toorrrr.....u don hear am?
So oga hw u and happy sunday to u too,.. Hope ur enjoying ur day too.. Lol.... I'm cul nd really enjoying my day bt one guy is after my happiness oh |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 1:22pm On Mar 20, 2016 |
molakem: OK, let me give u the chance to prove urself Pls don't break my wondaful hrt...... Jst com my side n 4get abt dat guy ehn....... Wias my bestie oh! Iambibi com rescue mi oh b4 dis guy spoil my work..... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 1:17pm On Mar 20, 2016 |
molakem: That's gud Help me talk to the landlord The landlord na my padi jst pack ur tins nd dey com sharpali.... Finally found her |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 1:15pm On Mar 20, 2016 |
molakem: Let me ask them Heeeeeeeee!..... Na only me dey single for dis city oh..... U c dat guy is dia chairman oh.... Pls run comot him side fast... We ar only meant 4 each oda alone 4 dis city....... Guy if I punch u ehn!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 1:10pm On Mar 20, 2016 |
molakem: Thks dear Dias vacant apartment nxt to mine, I go lik mak u com dia so dat we go b neighbor nd besties...... Eeeeeehn? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 1:05pm On Mar 20, 2016 |
iambibi: .. *singing and dancing towards him*
I no dey denge denge i no dey pooosssseeee eh My baby give me biscuit i want sugar The things you do me, bi’ojo ba ro kose wi Bi’orun baran, bi’orun ba’ran ko se so Melo melo, melo melo la fe wi Melo melo, melo melo la fe so Ani Melo melo, melo melo la fe wi Melo melo, melo melo la fe so
Eyin fun jowo, eyin mu’enugun.. Chaii... lemme jst pity them
Happy palm Sunday dear.... Hw was service today... I guess it was wonderful. ... Hmm one Dis ur smiling,...u need to tell me oo..
Happy sunday evryone.. Wishing u a fulfilled palm sunday!! Stay cool and remain Blessed!! Na weitin dis guy giv u sop sef!!! My bestie bcareful oh!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 1:00pm On Mar 20, 2016 |
molakem: Saddened Syd ofcourse Eeya... All is well dear.... I strongly bliv GC will so much help in 4getin abt all dos pains nd mak u feel excited even mor dan ever!!! jst bcareful oh bt explore d beauty of d city |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 12:47pm On Mar 20, 2016 |
molakem: Guess there are so many guys to avoid.....noted So whc side ar u on d postponement of d 'camp', the excited or saddened side  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 12:30pm On Mar 20, 2016 |
molakem: Molakem Ahmadu bello university zaria 2015 Abuja U ar welcom to dis one big family bt u hav to avoid som guys lik plaque..... Dey ar jst lik eagle wen it coms to sighting nd hawking babes..... I'll appreciate it if u combak later to thank mi...... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 12:26pm On Mar 20, 2016 |
iambibi: .. Hun? .... Says hu?... Ma dear Laye.... Not in dis life time will any body occupy dah special place u hav in ma heart..., u r more dan a bestie to me... And i luv u sooo very much...infact... Muaaahhh!!! Iambibi happy sunday! Hope u ar enjoying ur day regardless of NYSC trauma  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 11:47am On Mar 20, 2016 |
Qutyjoice: Sowie who's your bestie? Yu are calling my own bestie yours? What's going on Lol.... Bt she confirmed it or u dint c it? Bt u ar her bestie frm d same sex nd I'm ha bestie frm opposite sex!!!.... Bt let's mak it a triangle relationship! U undstand wot I mean? Mayb d line btw me n u cud b thicker...... Lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 11:16pm On Mar 19, 2016 |
jubrealguy: u stylishly threatened to take away my wife from me, we can never be padi........in fact, i wan ban u from our house My guy e no reach dat level nd u sopos hapi oh! I no kno sey u guys don marry na..... O ya pele!!! u get gud wife bt pls no break ha hrt oh! I dey watch |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 10:52pm On Mar 19, 2016 |
jubrealguy: who be u wey u no get rope for neck, na salad dey make u dey dream like ds......i no wan talk much. Oya iambibi come reply am, na u know where u c am...... I lik ur courage guy unlike oda guys wei no get liver to protect dia bae bt sincerely, I envy u..... Bt tak very gud care of my bestie..... Sey u hia? Sey we b padi now? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 10:42pm On Mar 19, 2016 |
jubrealguy: okay......pap will do........chai!! I really married well Na only laf I fit dey laf 4 dis mata! Jubrealguy weldon oh jst no do my future wife anyhw, bcarefulu oh!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 10:10pm On Mar 19, 2016 |
iambibi: .. Waitin for me ke? No ooo.. Bera prepare ur pickup lines and sight ur bae nw dat its not too late o... As for d fruit salad... Here it is It's ever early as far as u ar still in dis city! Patience is d virtue nd hush-hush weapon of evry gud man!!! D only bae visible to me in dis city is u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 9:29pm On Mar 19, 2016 |
iambibi: Bestie...... Hw u.... Greet ur bae for me ... By d way hav u gotten fruit salad?  No bae oh, jst waitin patiently nd wholeheartedly for u......... As for d fruit salad, I got non!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 8:45pm On Mar 19, 2016 |
Greet the whole city, most especially my neighbors (DTOBS, nd iambibi) |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 4:01pm On Mar 19, 2016 |
iambibi: .. Lmao... Seriously Ur really doin a gud job, by tryin not to make me cry because of nysc..... Tnks dear....God bless u!! Amen! Thank u dear, u remain alws my bestie!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 9:18pm On Mar 18, 2016 |
chymi: Thank u sir Pls I'm nt sir oh, jst a litu boi wei nysc dey do anyhw or is it dat haos don old mi? *runnin to d mirror* bt notin really has changed bt why is it dat almost evrybody is using sir 4 mi  God dey sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 9:13pm On Mar 18, 2016 |
hardiodun: Lol. I don't have a beautiful world of relationship oo Lol. I don't have a beautiful world of relationship oo Oya let's create one den!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 9:11pm On Mar 18, 2016 |
iambibi: .. Lmaoo I kno naturally u ar my bestie cos d divine connection is dia btw us bt due to some external forces lik jubri, ur mind is swinging lik pedulum bt no mata wot, natural forces will alws prevail. Jst chilling nt fronting........ Lol *she look discombobulated* don't wori u will soon undastand wen I change ur name frm iambibi to uarmybibi!!! *dancing alingo* |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 8:52pm On Mar 18, 2016 |
hardiodun: Lol. I only show up here when NYSC related issues pop up. But there's no p. We're friends already. Yeah! Let dat change now.... Pls do com here to say hi to me nd tak mi into ur beautiful world of relationship *in a grinning voice* will u tak mi dia? *waitin 4 ha reply lik my final semester result* |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 8:45pm On Mar 18, 2016 |
merikims: make person come console me ooo.my heart is broken!Nysc ooo!I can't feel my heart!!logodwhiz come ooo Oya here I com.... *running lik antelope wei cheetah dey pursue* o ya clear ur mind n laf d pain out *stil panting* pele dear, all is well * put her head on his broad chest* pls na jst consolation notin more oh!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 8:39pm On Mar 18, 2016 |
chymi: Am so sad  Jst b strong n b hapi dear! All is well |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 8:04pm On Mar 18, 2016 |
iambibi: lol.... * Whistle blowing *... Oga Testimony89 gud evening oo Wow! *laughing hysterically*......... I kno me n u will start a great journey nd mayb endless very soon...... I'm alws dat hapi weneva u just hi me... *put my head on d bed n raise my leg up*..... *now rememba I hav to reply* gud evening ANGEL |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 7:22pm On Mar 18, 2016 |
hardiodun: Ok, thanks. So what favour? U av to b my closest friend in dis city  ? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 6:46pm On Mar 18, 2016 |
hardiodun:
 I have o and I realized it's true. Sorry for the lie lie talk I said. Was just finding it hard to believe d date's been changed again. Chai NYSC don scatter plans for person...  I have o and I realized it's true. Sorry for the lie lie talk I said. Was just finding it hard to believe d date's been changed again. Chai NYSC don scatter plans for person... U av bn forgiven bt u need to do mi a favour........ |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 6:44pm On Mar 18, 2016 |
SlazzyK: Seriously! I have checked that with mozilla firefox and UCmini, still error!
The image is now circulating, almost al my whatsapp groups are sending it, But do you even check the dates for stream 1, 27th April to 29th April... Are they high? Dats untrue bro! D date is frm april 27 to may 13 bt dey mistakenly put april 13 sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 6:37pm On Mar 18, 2016 |
Bt d TT b lik scam o, how stream I go finis for april 13 (sopos b may 13) nd stream II go start for may 21? |