Literature › Re: AJEGUNLE : The Tale From The Ghetto by Tgold1(m): 4:46pm On Aug 30, 2016 |
TheBlessedMAN: wait, o, where this ajegunle dey self... Na inside diz Nija ba? Oga SurE na, na inside LAgos NigeriA seLF |
Literature › Re: Silent Seduction by Tgold1(m): 1:58pm On Aug 30, 2016 |
TheBlessedMAN: oya.. Brink those underage couples to me, make i annoint the wife with my holy sperrrrrm and the husband with my holy slap... Lwbmh....... Scammer nla!!!! |
Literature › Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Tgold1(m): 1:51pm On Aug 30, 2016 |
SmartestPopQueen .... Thanks for thoSe updates....... I feel am as you drop am, Every Single Update was a Hit.... back to back!!!!
Wagbayii !!!!! |
Literature › Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Tgold1(m): 1:49pm On Aug 30, 2016 |
TheBlessedMAN: speak ill of who? When no be say na pap and moinmoin them serve 4 her naming ceremony... She no fit.. Ok good....... I wan fear nii |
Literature › Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Tgold1(m): 1:49pm On Aug 30, 2016 |
Mrlemuel: The Pikin Resemble U True True O, Dem Neva See D Papa Yet, Remember Say U Just Dy Cm Frm Sambisa, Beta Go Show For Their Vila Mk Them Knw U O. Abeg Help me tel am oooo..... And dat Royh self don go carry olosho, he no know say he granmama don born ooo .... Make he Sha buy orijin come for guys |
Literature › Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Tgold1(m): 1:43pm On Aug 30, 2016 |
TheBlessedMAN: resemble who? Thunder fire ur left breasst... That pikin wey get eye balls wey big pas Health 5... No b me o.... Hahaha..... Health 5 keh  ? Dat one pass me ooo , |
Literature › Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Tgold1(m): 1:34pm On Aug 30, 2016 |
TheBlessedMAN: i don show o... After spending the last 3days inside sambisa forest, they flit mosquito wey dey shop all those chibok girls... Make i run like usain bolt go read this new update... Tgold1, how far na? I hear say Royh's 80year old grandma don born human pikin... Na true? Baami Na true o... I see am for news say Royh grandma born ooo....... Buh d pikin resemble you sha oooo How come?  |
Literature › Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Tgold1(m): 12:59pm On Aug 30, 2016*. Modified: 1:43pm On Aug 30, 2016 |
TheBlessedman,Tgold1,Mrlemuel,Royh,Xamilola,Princedami,Fiyah,Fikfaknuel ,AOB1, dey come o.....
New update don Land |
Literature › Re: Silent Seduction by Tgold1(m): 12:56pm On Aug 30, 2016 |
Fidelismaria: Interestin But Wait Ooo @fiyah How Old Is Tobi? How Old Is Tori? How Old Is Johanna Dat She Is Already A Specialist?Or Is A Gynaecologist Not A Specialist? God knows, You brought this question outta my mouth |
Literature › Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Tgold1(m): 11:22am On Aug 30, 2016 |
elmogaji: TheBlessedman,Tgold1,Mrlemuel,Royh,any thread una enta for literature section,traffic go surely day.....3 Gbosa for una........ No be Us Na God 2 Likes |
Literature › Re: Silent Seduction by Tgold1(m): 11:19am On Aug 30, 2016 |
|
Romance › Re: Valley Of The Shadow Of Love. by Tgold1(m): 7:28am On Aug 30, 2016 |
So...... This Kain tin dey happen For herE and una no holla Me?
Royh , TheBlessedMan, SmartestPopQueen, Mrlemuel, AOB1, FikFanuel, Princedami, e Don shele oooo |
Literature › Re: HERO (A Violence, Mind Control And Sex Story) a story by Queenliz by Tgold1(m): 11:38pm On Aug 29, 2016 |
SmartestPopQueen , Thanks For the Mention My Lady...... But as for MrLemuel, If You like Be d Best In the World, Mine is Just that as A Team (TEAM HERO) our working together will make us achieve...... Now back to SmartestPopQueen.... Are you trying to speak ill of Nigerians   ? Just asking though! |
Forum Games › Re: Think You Can Answer This Riddles? Then Think Again. by Tgold1(m): 8:23pm On Aug 29, 2016 |
SmartestPopQUEEN: ok. Am here.. Get me the question paper... 1. SURNAME 2. TONGUE 3. HEART That's it mAdam |
Forum Games › Re: Think You Can Answer This Riddles? Then Think Again. by Tgold1(m): 8:23pm On Aug 29, 2016 |
Mrlemuel: 1. What Does A Man Give To His Wife After Marriage, And She Uses It, But The Pope Doesn't Use His Own. 2. What Goes In Hard And Pink, But Comes Out Soft And Sticky?. 3. What Have Veins, Sinews, But No Bones And A Man Uses It To Make Love To His Wife?. 1. SURNAME 2. TONGUE 3. HEART |
Literature › Re: Alone.. by Tgold1(m): 8:06pm On Aug 29, 2016 |
SmartestPopQUEEN: ooops... Got the I.V this night... Hope am not too late for the ceremony?... And if I am... May Gawd bless their union with Vage alike children... Amen.... Amen Is all I hAve to say!!!!! |
Literature › Re: Lost Of Virginity; An Early Mistake by Tgold1(m): 8:03pm On Aug 29, 2016 |
SmartestPopQUEEN: any vacancy in the 1st row? QUEENLIZ is Here You Should You are so Special, Oya Come Join Me on this table for Two...... Just for Us |
Literature › Re: Lost Of Virginity; An Early Mistake by Tgold1(m): 7:59pm On Aug 29, 2016 |
PamelB: I'm late o....but I still join Shaa. AOB1, you no call me,even my admin princedami. Oya shift for me sharp sharp But Me I don Invite U na!!!!! |
Literature › Re: Lost Of Virginity; An Early Mistake by Tgold1(m): 5:09pm On Aug 27, 2016 |
ROYH: i Don Land With My KatapORT, oya E Package, Team Hero Don LAND JOR
[size=90pt]#T34M H3RO [/size] GbayIi |
Literature › Re: Lost Of Virginity; An Early Mistake by Tgold1(m): 10:24am On Aug 27, 2016 |
Nice story kelvin..... You do well...
TEAM HERO will Storm this thread In a Jiffy |
Literature › Re: Lost Of Virginity; An Early Mistake by Tgold1(m): 9:59am On Aug 27, 2016 |
Royh ,TheBlessedMAN , SmartestPopQueen , Mrlemuel , fobiflex , AOB1 , Fiyah, PamelB , Princedami....... Comma See oooo |
Literature › Re: Silent Seduction by Tgold1(m): 9:43am On Aug 27, 2016 |
Mrlemuel: Oya, *put on shirt, trouser, and sneakers, hide 2 pk of rubber* make we go Tchai..... Badass, u no even need dat just 2pK of rubber, Coz Na carton dey wia we dey go |
Literature › Re: Alone.. by Tgold1(m): 8:38am On Aug 27, 2016 |
ROYH: him no bring team-price beside no be say i wan coner him, na shorcut me dey call am, b4 i can subside d urge in me, eso fun oko iyawo ko fi maalu mefa, gallon epo meji, maagi orisirisi, opolopo eru ati panla, iyo, karosini ati isana kan so pere Ranse Simi....leyin na, ko wa wa esin funfun balawu meji lati fi kase etutu nle......*if u no get head enh, u no go chop, thank God my own head no dey leaf me , hehehe, dat what i called *brag PRICE*** Hahahahah....... Dis Man u no tell me say u don finally accept the OluAwo Chieftaincy title wey dem dey use beg u from village..... Collect anything wey u wAn collect o....... Sha comma do *Girls follow Me* Jazz give Me!!!! 1 Like |
Literature › Re: Silent Seduction by Tgold1(m): 8:21am On Aug 27, 2016 |
ROYH: abeg make una wait 4 me na, lemme put my gobu and damask with my versaci shoe match am follow u go pLAC3  Hmmmm....... Oya do Quick!!!! Make I call dis babe make she arrange her friends give myfriends wey they come oooo.... 1 Like |
Literature › Re: Silent Seduction by Tgold1(m): 8:11am On Aug 27, 2016 |
ROYH: chisus, na who kon stingy pass now, i no fi understand nigerianz again, using style style run away 4rm ur right?  My RighT  ? Yakubu na My Left no be my right, so I dash u..... What are friends for  ? 1 Like |
Literature › Re: Silent Seduction by Tgold1(m): 8:07am On Aug 27, 2016 |
Mrlemuel: Alas, I No Fit Chop Dix Yakubu O, I Hear Say Our Landlady Na Witch, And Na She Get The Yakubu, So Mk We Give Royh. Sharpally give am make I carry you go flex for d place wey I always dey go if things dry..... And Nobody dey see Me!!!!!! Oya follow come 1 Like 3 Shares |
Literature › Re: Silent Seduction by Tgold1(m): 7:59am On Aug 27, 2016 |
ROYH: chai, my guy get 360 Degree Working Brain O, u talk sense, walahi.... *on phone with mrlemuel, shey tgold1 don place a call 2 u about d merrymet stuff, if not, goto sabo, buy black maalu, use am do eran didi, head 4 pepersoup, leg 4 berbique,other part (abdomen) 4 asun... *
tgold1, na YAKUBU Dat guy go buy o, i mean(Cat) ... Shey u go fi do all dox thing with it,if not, buy d maalu and settle it, we go deal with him Later Later  Hehehehehe...... No worry, you guys can settle for the YaKuBu...... No worry about Me, Ama sort Myself in a gbaski Way!!!!!! Make he go arrangE Yakubu for u guyS..... 1 Like |
Literature › Re: Alone.. by Tgold1(m): 7:51am On Aug 27, 2016 |
ROYH: then am Ken Niyen, So Tell AOB1 To Go another Direction, AOB1 Na Hillary Carbon-Copy Lah, Na Me(Ken) Can Offer Amanda (PamelB) hAPPI+NESS... *looking 4 d man in suit inorder to strangle him and take d suit * Oga!!!!! Y u wan corner ya own Broder(HeroTeammate)? I no be men in suit o........ I be Nigga In agbada!!!!! And boys in pant plenty on dis thread |
Literature › Re: Alone.. by Tgold1(m): 7:46am On Aug 27, 2016 |
ROYH: No Be Assortted Babes Alone Na, Assortted Babes Way Get Big Assest Like , Cool Temper And Not After Luxury ... *i no get any money 2 dash any babes, 9geria economy bad gan oh* See dis boy oooo!!!!!  Nigeria Economy Bad but your Bazooka Konjility no dey Taya!!! |
Literature › Re: AJEGUNLE : The Tale From The Ghetto by Tgold1(m): 5:48am On Aug 27, 2016 |
fikfaknuel: It's my birthday, and i'll update twice today as my special gift to y'all..
Anybody on this thread with popcorn? Give it to me, it's not good for your teeth. Happy Birthday FikFaknuel.,,,,,,,,,, Many years To come In Sound HeaLth Oya TEAM HERO Bring thiS Guys Gift ooooo..... But Wait If Popcorn no good for my health, E go come good for your own health wHen you no be Alien!!!!!! HBD!!!!!!! Tho! 1 Like 1 Share |
Literature › Re: Silent Seduction by Tgold1(m): 11:58pm On Aug 26, 2016 |
ROYH: 4 Abateur?  Noooo, Make he go Sabo.... Make he buy Maalu, make he kill and he go do Eran Dindin inside, use Head do PepperSoup, do BerbiQue Inside and every body go 'Be Happy' |
Literature › Re: Alone.. by Tgold1(m): 11:30pm On Aug 26, 2016 |
NOTICE!!!!!!The Entire Members Of TEAM HERO Cordially InVites The Pleasure Of All NAIRALANDERS, And All ALONE Reader, To The Wedding Ceremony Of Our Great Writer PAMELB And Our Very Vibrant Member Of TEAM HERO AOB1 Which Will Take Place On NairaLand @ No.1 Front Page Crescent.....  On 27th Of August 2016.... Lalastic Lala, Seun E.T.C are All Invited... Singned: All Members Of TEAM HERO : Tgold1 , Royh , TheBlessedMan , MrLemuel , SmartestPopQueen , Fobiflex , AOB1. Come One, Come All....... Abeg Invite Assortted Babes Come oooo, Coz DEm Royh and Co still dey find Wife oooo... You are Blessed As You COMe......  |