TheGoodisboy's Posts
Nairaland Forum › TheGoodisboy's Profile › TheGoodisboy's Posts
Rolimathematics:See Brother eh If nah me b you... I won't abandon her totally If you have the money, you may still b helping her once once The only thing I can't advise is marriage cos with wetin I read, there's fire on the mountain except you're reading to cook yourself too But y can't you suggest for her about going spiritual (I laff when people said nothing like spiritual in this planet earth) Just a quick story about me.... My current gf don carry me Waka (when I mean Waka.....I mean deep Waka) And the funniest part of it, nah me suggested about it....I already made up my mind to go spiritual with my full chest Does it worth it...... CAPITAL YES |
Borrow $7.7bn, give few Nigerians #50k (let’s say they give 100 million Nigerians (#5Tn) keep the rest for pocket ![]() Una no dey impeach president for Nigeria? ![]() |
Bro lemme just advise you Since you already know it's spiritual You and your girl should go spiritual I dunno why you guys (especially your girl) didn't go spiritual But wetin pain me pass, nah the money you don waste And if you eventually marry that girl, they might likely attack you too except you're ready to go spiritual |
Rayjay45:Oga go siddon Which preferred position 😂😂 I hope you're not thinking Havertz in our midfield 😏 |
Omo I remember those days 2015 I dey use one of my MTN sim to get unlimited airtime and data for straight 1 week just for 500 airtime Person don dey old ooo ![]() |
Gbadugbakun:Oga Go and sit down What exactly do you want Nwabali to do ![]() Look at our useless defenders |

