Theoflux's Posts
Nairaland Forum › Theoflux's Profile › Theoflux's Posts
Mtcheeew...who cares :< <(" ![]() |
Better_#Goodnews. JJC on a highlevel speed of 180 or above. C groove ![]() |
Clean-up Ogoni oo |
We Edolites, our eye don open. APC all the way! and Godwin Obaseki lead the way aka GO. Long live Edo North, long live Edo state in Jesus name, amen |
See him head like bag of rotten tomatoes... Lion in human skin! Na so dem go denge and pose with wetin dem steal; evil trap don catch am See him head like bag of rotten tomatoes... Lion in human skin! Na so dem go denge and pose with wetin dem steal; evil trap don catch am |
God, butter my bread and sugar my tea, na beg I dey beg o... Olorun Oba |
O.B.O!!! oshe, baddest. ;DO.B.O!!! oshe, baddest. |
Lagosians own better na... God do for we the Edolites too, abeg.[i]Lagosians own better na... God do for we the Edolites too, abeg.[/i]Lagosians own better na... God do for we the Edolites too, abeg. |


See him head like bag of rotten tomatoes... Lion in human skin! Na so dem go denge and pose with wetin dem steal; evil trap don catch am