Theoflux's Posts
Nairaland Forum › Theoflux's Profile › Theoflux's Posts
I be '93 pikin... God I bless you ever great name, thank you Jehova! |
Wetin happen b4 e burn?? |
Indians are not even bonified real-core white. Asian dey form oyibo... Make i catch any Indian for my area first. I blame this Nigerian dudes for choosing India, wetin do my beautiful Mexico.. I even get one cute Latina humble babe for there..... I love her ![]() |
Let the judgement of the LORD be against these wicked boys, amen_#PureWickedness |
Baba, you are well even before you land in the UK. VP, enjoy this little opportunity. I love baba sha... you can insult me for all i care, but you can't change it. |
El-Rufai be like Rufus wey no fit roof him own uncomplete building... one eyed man don be don. |
PMB, I say it is well with you in Jesus name, amen. You be correct baba! |
Igomina Yayaha Adoza Bello, wan'o! Ayanrume. Ohomorihi osi uga wu, ose. |
Make I give am new name like oyibo people - LONGWOOD, lol. |
BREAST, very very important. But, if you no get, God is your strenght_#PikinMustChop |
Nobody wey no fine; she fine sha.
BUT HOW IGBO PPLE TAKE DEY NORTURE DEM PIKIN HEAD NO JEL ATALL... |
Jide, be a man and take heart..such is life. R.I.P ma_#LifeNaDust |
SA no reach, dem well? She should be dealt with. Nonsense paragons! |
Flavour: aroma
Plenty plenty sweety
Flavour, sweety: plenty plenty sweety
#MusicInYou#GurlsInSoup ![]() |
Any religion that kills or fight on behalf of GOD is not a religion. God is too great and mysterious to fight or kill for. #ChristainityIsMyReligion #JesusIsLord #I_Can'tFightForJesus |
I wish you fit help me box the hell out of satan and his agents...#RIP |
O my God! I love my mama! I am the greatest commentator that ever live.
Black is beautiful. #RIP_M. Ali |
Nice one. But Majid Micheal really tackle those boobs for your baby #PreviousYearsAgo |
Mohammad Ali - if you ever dream of defeating me, you should come to apologise.
"his bike was stolen and he found his calling?" |
I go marry whitey o, Mexican for that matta. I love mixed-race children and ofcourse mix-race marriage. Congrates bro. But, why an old woman? |
Na boko haram go tire oo! Fire for fire! Nigeria Army, weldone. |
Any reasonable and well cultured girl wont give her body on a first date. This one no be success story, na loose guard she loose guard na im fast guy slot in. Girls/ladies should start having comon sense; very important. Guys of nowaday don wise up o, na by good character/wife-material no be artificial or natural beauty again o. God, abeg, na beg I dey beg, help my sisters and my unborn girls get enough brain, amen. |
Their husbands na thief; ask Fayose's wife. |
No be lie. The best thing has been done to this admission problem. God bless Nigeria, amen. |
Eheen... no be sittingroom, him dey baff for there. I even think say golf field dey inside the jokoroom@#FlavourNnabania |
This white people wont succeed selling this product in other parts of the world. But would succeed selling it in Nigeria... kai, oyinbo don wash our brain finish. I guess Dino Melaye of #KogiWestSD has gotten his own copy. People are struggling to feed just once a day and some people would be buying phones of N4.5m, what greedy and heartless felows. God is watching, I relax my case. |
Imade Davido dey kiss @ this age... well na blood dey work sha. Na wetin man sow him go wear #ImadeBaddest ![]() |
Okokomiko! nothing wen gurls no go do :-x same-sexxers. We don know una from Tv now... haba, make una get fear of viewers na |
All gurls want to be like boys this days, so they do it fake. This Vg stuff looks irritating...nonsense. |
Who Brittish epp? |
A good wife is truely a blessing. Cool shey? A good wife is truely a blessing. Cool shey? |

A good wife is truely a blessing. Cool shey?