Theripper2's Posts
Nairaland Forum › Theripper2's Profile › Theripper2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 (of 16 pages)
[quote author=tha_originator]if e dey pain you make you go die! After all you're better off dead. Dankutumar bura'uba [/quote]Hahahahahahaahah, Aboki, come polish my shoe for church on Sunday. Hope na still 20naira. Dan iska. |
Yahoo yahoo na crime for naija? Half of d yoruba boys for my area dey do am and d whole area sabi. Who get police number there? |
When Nigeria Breweries dey pay 100k, even Stanbic sef na like 50k.. |
They are all muslims. Na d koko b dat. |
abbakacici: Oh my god gervinho yaya toure kolo toure drogba Ivoriens are going to kill biafra unitedAboki , come shine my shoe fast fast. |
Musa na fool still o, make he no play again for Naija. |
Moses oooooo, God bless ur girlfriend |
Enyeama , God bless ur papa o. |
God ooooooooooo. Abeg ooooooo |
Make dis match no kill person today o. |
Echiejile sef, wetin b ur work? |
Why emenike dey play wing na? Make uche switch o. |
Make we go watch ball o. Up naija. |
apala911: you had better bury your head in shame for this thoughtless submission of yours.....kudos to the nigeria's security for a well done job.....Nairalanders and Nigerians at large should beware of people like dis poster....he might likely be one of them...MCTHEWWWWWClose ur mouth, wetin d guy talk na true, SSS then parade Oshiomole aide "alleged" killers and coincidentally, dey wear d same cloth Madala suspects wear, all 5 of dem. Now story don change to say na police kill the guy. Naija police na fraud abeg. I believe thief pass dem. |
obi4eze: The newspapers aren't sterilized and may bear pathogenic microorganisms on them so it's not hygienic to use them to wrap edible food.Chairman, u too like book. Hope u sabi active and passive immunity. Now relate memory cells to wetin u just yarn. All dey boost our immunity. No let too much book scatter ur head. |
[/quote]Hahahahahahaahah, Aboki, come polish my shoe for church on Sunday. Hope na still 20naira. Dan iska.