Thisisme2013's Posts
Nairaland Forum › Thisisme2013's Profile › Thisisme2013's Posts
1 (of 1 pages)
okay what of soup wen meat/fish no dey inside nko ![]() I beg make person hear word joor |
Naija Bridge is f#lling d*wn F#lling D*wn My fair Lady [code][/code]singing |
Lucky me I just won it in a dream and I am waiting for the real part ![]() |
Chei! I no talk am? all these oluku,agwuturumbe, okpei and the mumus in high places don come with their mumuic policies Again. Oya where that my 2face CD plate wen that track " ONLY ME" dey sef make I take active my brain antivirus against F ![]() |
Okay now see how dem do am like say na one better judgement dem give.No bi for dis my very own naija where goat dey swallow elephant the leg no dey show. I say steal Maggi cube na firing squad straight but loot Billion dem go give you honorate degree Thief Zillion dem go ask you for change Abeg make dem fly jor nonesens*****e ![]() |
singing KCee Ft Flavour "Baby Give to me Ehhhhhhhhhhhh ayahyah ehhhhh" Agwu turumbe of a man if your refuse you kongo dem no dey sell am along your area even as e cheap reach na im you won kill pikin put Okpei like you ![]() |
Shege Mallam Kai common press the play button make I start to dance that fuji azonto ![]() |
WARNING!!!!Low on aviation gas in tank Three Refill required ugrenly. ![]() |
Hmmmmmmmmmmmmmm So love like this still exist for this age, Na wa oooo dat means rain fit fall for desert. |
1 (of 1 pages)

see how dem do am like say na one better judgement dem give.