Timosaxzz's Posts
Nairaland Forum › Timosaxzz's Profile › Timosaxzz's Posts
1 (of 1 pages)
Bullet01:Make una try visit east west road from ugheli to bayelsa, una go meet over 70 police check points in a road less than 100kt. Motorist must pay bribe before them pass... This one no be them say... Over 70 checkpoint with corrupt Nigerian police officers |
LAGOS MAKE UNA SEE UNA POLICE.... DEM NO GET SHAME AT ALL.. |
NA ALL THIS THINGS MAKE WIKE THE GET PROBLEM WITH UNA... WIKE GO FINISH UNA KPATAKATA.. |
I never see senseless people for one party like pdp.. Very disorganize.... You know say court just give judgement few days ago yet una still go ahead... Simple reason why dey lost to APC... Pdp members and greed na 5&6... Mumu people party... This party is finished... seunmsg: |
This WIKE is a true political militant of the Niger Delta Bobloco: |
What can not happen in nigeria do not exist |
What can not happen in Nigeria does not exist |
1 (of 1 pages)