Tinahrex's Posts
Nairaland Forum › Tinahrex's Profile › Tinahrex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 18 pages)
kunlesehan: hmmmm ... I like ur attitude u always stay positive. cool!Yes Boss......thnx 4 all d facts tho....MORE...#Oliva Twist |
kunlesehan: Hearing your name when no one is actually callinghehe....I knew eet!.... My mind iz so healthy |
[quote author=odizeey]Una wen dey die for babe hmmmmm C one scenerio. Ken excel:*sweating cos of clearqnce stress* wowo gal:hey ken Ken excel: who r u pls Wowo gal :hmmm,,u r handsome o,ive been fynding u since ken excel:who r u na wowo gal:guess ken excel:oliseh.dotcom? Or mhelena? wowo gal:hmmm. I'm affrey,n its gud to c u ken excel:i bind u, oh sorry hw r u,let me go n piss first.*speaking in his mind* chai dis gal wowo o,hee c wahala,oboy adex i dash u. end of story,. I pray u dnt leave her wen u c say she wowo o Hahahahahaha....Kudnt help buh laf @dis...Odizey u ehn... |
Asakel: Duh mind demhaha....ah don x....may ah rish dah syd |
[quote author=Sir-Tunechi]wen we go d first tin Einstein go tel u b xay y re u bring my boss Sir Tunechi 2 me instead of u 2 tk him 2 my oga at d top Newton[/quote]hmmm.....wuld sue u 4 blasphemy!....kalin Einstein ur boi....no wori....wen fiziks go do u strong tin 4 'Ben,na dah tym u go knw say u n Baba no dy d same realm |
[quote author=Sir-Tunechi]nor wori wen u die nd u c Newton spirit, ask am y im no contribute 4 chemistry[/quote]Shebi...wen we die....ah go kari u go meet Einstein so u can hear 4rm d horse's maut |
Asakel: Person write A,B,C,Dhaha....c dis man....Asakel shey u knw say u b Eng n Lit*spikn of which,na so so gurls jst full dah place |
exPLIcit7: why u c0n dey laf.'hehe' no b laf na |
[quote author=Sir-Tunechi]bros who get mechanicz[/quote]Sa Tunch....e jst dy pain me say ah no b fiziks freak lyk dah...i wish dis fellaz were in Chemistry |
exPLIcit7: make I tel u br0...Newt0n layed d fundamental,basic or main c0ncept f0r physics...Einstein to0k over 4rm there.....d sec0ndary cann0t devel0p with0ut d primary...s0 get am wel.hehe...ah hear u broda |
exPLIcit7: c dz guy 0...I'm n0t talkin b0ut wh0se pers0n brain h0t pas 0...my 0wn na Isaac Newt0n made a greater c0ntributi0n to physics than Albelt Einstein......in terms of wh0 made a greater c0ntributi0n na 4get 0...einstein neva reach where newt0n reach 0.Probabli......In terms of contribution ooo.wu cum b fada of modern fiziks den |
[quote author=Sir-Tunechi]u b science student abi u dy science class? Wich grp u belong[/quote]Hmm.... Yea bro....A science student n u shuldnt compare d both of em sha oo...4qet dah IQ stuff...Albert's a pure genius |
hibty: Chistar darl,iyam ur huge fan,starting frm ur complicated love story.school life,now BITCH and letter 2 my ex,you r simply amazing,much love......crushing on you aiidyHian!.....mah ah begin 2dy write too oo so all dis ladies wee crush |
exPLIcit7: n0 mind them...na Newt0n beat Einstein far far...newt0n na father...einstein na s0n.hw una go talk say Newton na fada n Baba Einstein na son.....ah go vex oo...Lord Albert.... |
karenkinky: Abeg. Where is Holy rule?haha....c dis wuman.....Y did yo run away 4rm dah place....u still luv ur ba3 |
Adex097: abeg hw una take do dis tin...hmm....hope it wrks..... *Evenin Fellaz |
exPLIcit7: IF unibend d0n't release their list bef0re the 23 of this m0nth I'l return to my w0rk...admissi0n is n0t the 0nly thing 0n my time table...n0 be 0nly them ASUU strike dey affect...sick and tired of what I call n0nsense and what y0u call delay...n0t joking but seri0us...dazallcalm down bro.... |
Asakel: Its a Tea Bag.I wntd 2 write it na..... Colorin post is swit sha oo |
meka chuko: Actually, its anything supernatural. Who A̶̲̥̅♏ i? Well...A̶̲̥̅♏ a NLder following ur thread.Yes Boss....Vewi Educative... |
all of u shuld go n check awt d rest on his blog |
Asakel: Tinah.....Tinah.......Tinaaaahhahaha...Funni dude... Jst dy watch....make January transfa window open first... |
Asakel: So dry a thread.Shebi.....Evnin Fellaz.... BTW,bro u knw say dah una tambolo boi(Januzaj) na belgian....Belgium wey jst pack evribodi Hazard,Debryne,Mirralas,Mertens,Chadli,Benteke,Lukaku,Fellaini,Dembele,Vertoghen,Vermelean,Van Buyten,even Kompany...my on-loan kipa still dy dere oo..Thibaut Courtois |
Swagalord18: repeated .....yea....yo ryt....hmmph!... Guess ah'll go thru em all dis nyt to avoid repitition |
kunlesehan: Step on no petswhoa.....o boi aay... C list sha......*jottin* |
In the original version of Sleeping beauty,she was r.aped by the King and even gave birth to two children before wakin up |
Ignorant people are more likely to believe they are brilliant while intelligent ones are more likely to under estimate theirselves |
There is a type of mushroom called 'Spongiforma Squarepantsii' that grows in malaysia..... #Spongebob Squarepants!! |
Survey has showed that 4/5 of Justin Beiber's fans have memorized all names of his songs but failed to state the capital of Iraq |
kunlesehan: wow!hahaha....can u imagine... Devil rili sent dat dude |
The U.S Army uses X-Box 360 controllers to fly UAV spy planes |
kunlesehan: cool fact!hmm....kul as well....abeg u get more lyk dis |
Super Mario wears a hat because his creator,Shigeru Miyamoto couldnt draw hair |
