European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Tjohnnay: 8:11am On Feb 05, 2018 |
|
Health › Re: Young Girl Lands In A Hospital After Being Bitten By A Venomous Snake. Photos by Tjohnnay: 7:45am On Feb 05, 2018 |
|
Education › Re: 160,000 For 16 Students(selected Names) by Tjohnnay: 6:59am On Feb 05, 2018 |
HungerBAD: Bros I dey find work sef lol. Bro hw va na Reason me self na ehn |
Travel › Re: Living In Canada/Life As A Canadian Immigrant by Tjohnnay: 6:56am On Feb 05, 2018 |
Newmum0615:
 Not kidding bro U have any idea abt d traveling let me know Cheers |
Travel › Re: Living In Canada/Life As A Canadian Immigrant by Tjohnnay: 4:37am On Feb 05, 2018 |
Please what's the cost of traveling out to Canada i wanna relocate not coming back to this country
How do i go abt it? |
Travel › Re: Travelling To Russia For The 2018 World Cup Let’s Meet Here by Tjohnnay: 4:35am On Feb 05, 2018 |
oshobugie22: I’m sorry guys but I don’t want to be the only one supporting the super eagles in Russia so kindly indicate if you’re planning to visit Russia as well for the world cup Bros, carry me along abeg Even if na to lap me or put me inside bag |
|
Education › Re: 160,000 For 16 Students(selected Names) by Tjohnnay: 4:18am On Feb 05, 2018 |
megaplux: Lemme too try my luck. GTB 0124742975 Oladeji Abraham Lasu 300l Cse I no mind if na #500 or #1k. If I receive alert of even #200 or #100 I go dance from ikorodu to badagry then back to agege  |
Education › Re: 160,000 For 16 Students(selected Names) by Tjohnnay: 4:11am On Feb 05, 2018 |
Na wao.. Una don share money Wr i dey  |
|
Celebrities › Re: Mayorkun Robbed Of His “30 Billion Gang” Neck Chain In Enugu by Tjohnnay: 8:25pm On Feb 04, 2018 |
Ok |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Tjohnnay: 7:26pm On Feb 04, 2018 |
English premier League ref dm juz useless
No wonder non of dm go word cup
Dm too useless |
Family › Re: Bayelsa Man Shows His Two Wives On Facebook (Photos) by Tjohnnay: 6:51pm On Feb 04, 2018 |
XhosaNostra: It's about time us ladies also get two or more husbands. U will regret even getting more dan one self U never see one husband na two u wn get Smh |
Forum Games › Re: How Many Horses Do You See? (Photo) by Tjohnnay: 3:11pm On Feb 04, 2018 |
4 |
Crime › Re: 13-Year-Old Girl Raped By 8 Men Including An Imam In Kaduna Pregnant With Twins by Tjohnnay: 12:36pm On Feb 04, 2018 |
D rate wey dm dey bang all this smal gals ehn na wao |
Celebrities › Re: #bbnaija: Tboss Rants About New Housemates Behaviour by Tjohnnay: 10:34am On Feb 04, 2018 |
flexyfit: We don hear o...abi u wan go back to d house?..allow them biko D gal mata juz tire me She too dey form I jux dislike her |
Christianity Etc › Re: HELP !! Theres A FACE In My TV Screen Staring At Me No Matter I Do ! by Tjohnnay: 3:14pm On Jan 28, 2018 |
Smh
No wonder dm call African monkeys
Weytn concern d stuff wey dey ur tv with religion thread
*Spits on ur face* |
Business › Re: ➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ by Tjohnnay: 8:21am On Jan 28, 2018 |
adeola207: Come on whatsapp Ar you selling or buying?? |
Business › Re: CBN To Sell N252bn Treasury Bills Next Week by Tjohnnay: 7:22am On Jan 28, 2018 |
Nonsense |
Business › Re: ➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ by Tjohnnay: 7:18am On Jan 28, 2018 |
stevenadelowo: $100 x 9 Amazon GC available
With valid debit card receipt Hwva e still dey |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Tjohnnay: 4:51pm On Jan 27, 2018 |
sod09: it's your generation that are foolish Lunaticsee this one too slowpoke Ogun punish u der Madman assistant |
Celebrities › Re: Nigerians Drag Simi On Twitter Over Dorcas Shola Fapson's Post by Tjohnnay: 4:33pm On Jan 27, 2018 |
Jobless Nigerians
Stupid op
Useless mod
Today news na rubbish |
Celebrities › Re: Men Do Disgusting Things With My Photos - Maheeda by Tjohnnay: 3:31pm On Jan 27, 2018 |
Another attention seeker again
Nairaland mod are MAD |
Celebrities › Re: Uche Ogbodo: "I Sometimes Cry For Being A Single Mother" by Tjohnnay: 2:18pm On Jan 27, 2018 |
Chikita66: I don't wish to be a single parent o, the burden is too much. I can't do it alone. How many men do digg ur hole  I pity una, una wey nor go see husband marry plenty Dis generation? Hmm |
Celebrities › Re: Uche Ogbodo: "I Sometimes Cry For Being A Single Mother" by Tjohnnay: 2:17pm On Jan 27, 2018 |
Tallesty1: Of what value is your attention to her?
Abeg where is the father of her child? Stup1d qstn wey u dey ask me Why u nor go ask her FOR IG PAGE? |
Celebrities › Re: Uche Ogbodo: "I Sometimes Cry For Being A Single Mother" by Tjohnnay: 2:03pm On Jan 27, 2018 |
Attention seeker |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Tjohnnay: 1:47pm On Jan 27, 2018 |
OgbaEwon: ^^^ Mtchew. You are all stupid. Abeg carry your treasury and investment shits to business section. Stupid people Dm dey use style show der self na Mumu ppl dm |
Celebrities › Re: Davido: 'I Have Phone Numbers Of 13 Presidents' by Tjohnnay: 12:22pm On Jan 27, 2018 |
Ok |
Politics › Re: Osinbajo Arrives Birmingham, United Kingdom Ahead Of Warwick Africa Summit by Tjohnnay: 11:24am On Jan 27, 2018 |
Both of dm nor dey country abi?
Okay |
Politics › Re: Little Girl Presents Flowers To Buhari As He Arrives Ethiopia by Tjohnnay: 11:21am On Jan 27, 2018 |
 Buhari may u never return back |
Politics › Re: Little Girl Presents Flowers To Buhari As He Arrives Ethiopia by Tjohnnay: 11:21am On Jan 27, 2018 |
 Make him nor sha carry d flower go gv him cows for daura  |
Politics › Re: Kwankwaso: "I Will Storm Kano With 7 Camera Drones, Police Can’t Stop Me" by Tjohnnay: 8:50am On Jan 27, 2018 |
Ok |