Tjskii's Posts
Nairaland Forum › Tjskii's Profile › Tjskii's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 107 108 109 110 111 112 113 114 115 (of 121 pages)
y me:true talk, i really cudnt be bothered myself ![]() |
190:NO THANKS, are u a polygamist,abi how many babes u wan get sef ![]() |
Odunnu:my sentiments exactly ![]() |
190:lol, ure just incorrigible, i jus tire for ur matter ![]() |
youngman freee me na,i no wan do,na by force ![]() |
^^^^ gosh guy u is truly evil ![]() |
190:dude ever since u stole this line from stevetboy(or sumthn),u no dey let us hear word wit dis headhunteers,xmas period minini, e don do jare ![]() |
Female:i looovee googles,she;s smart,witty and and has got a great sense of humour Male(bobo yekini): yeki bobo's my favorite,loove the way he keeps changing his profile pics and the witty captions that go with them ![]() |
i really don't understand why y'all are hating on lola,this is getting way outta hand,so wat if she decides to date 190,its her life,let her live it the way she deems fit as for u 190,they say aja to ba ma sonu,oki n gbo fere odee(the puppy wey wan lost,no dey hear the call of im master)continue toasting every chick in sight under the guise that lola understands and dosnt mind,the day wey she go put ratpoison inside food for you eh,you go know how far, u do not toy with a woman's emotions ![]() |
come madukaele,leave omo alone o shuoo,why u dey harass the babe,she knows the kind of guy she has and she isnt willing to give herself high BP over him babe carry go jare,notin do u ![]() |
^^^lawd ave mercy ,thats like the funniest comment ever |
shuuooo no be small matter o,kai is that funke akindele on top? she looks aawwffulll ![]() |
^^^stop encouraging him jooor ![]() |
yeah,i am truly tired of u approaching,hmmm wat to do *thinkin hard* by jove, ive got it, *lightbulb flickers on top of me head* all i ave to do is take a contract out on u and i'm sure firearm knows the rite people for the job ![]() |
eehhhnn,u no dey fear,wen firearm dey just around the corner,watever happens to you,just take it in good faith,cos uve been warned ![]() |
@firearm,sweerrymine,na wa o,where'v u been |
yes sirrr ![]() |
^^^ my sentiments exactly ![]() |
190, u no dey rest ,u just dey toast babes left right and centre,ure obviosly on the rebound,sha take a chill pill |
geeewhizzz,he wrote all this plenty plenty tins ![]() |
dis man,u no dey rest ![]() |
teeboyseve:mmbba nu nu, i beg u o,which 2nd wife,no come pour sand sand 4 my garri jare meen dis thread is like the most interesting i've encountered so far, chei and ive chugged down the last of my cake n icecream,gotta go get me some more so i can enjoy this plenty drama ![]() |
my dear, enjoy that free falling sensation while it lasts,cos it dosnt last for very long. First and only time i fell,twas all rosy and perfect,i was skydiving in love sef,but reality finally set in,he got on me nerves a coupla times and the rose tinted lovey dovey glasses fell off,i still love him though,but that initial sensation of falling waned ![]() |
youngman go and explain urself on this thread, https://www.nairaland.com/nigeria/topic-525838.64.html,but its unlike you too back down from a challenge though,or are u really quarelling with lola,u guys shud kiss and make up abeg ![]() |
all dis kidnappers sef ![]() |
^^^my dear twill be so worth it to enjoy the juicy details of this currently unfolding drama ![]() |
eeeiiyaaaa,how cute,190 cracked a joke,albeit one with sexual connotations,but well wat else wud u expect from him , ![]() |
goshh so it is truly true wat the bible says,"gossip is like a tasty morsel,going straight in to the innermost being of the hearer need to grab me some cake n icecream,so i can enjoy this show ![]() 190 wey u na,wat did u do to my friend lola |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 107 108 109 110 111 112 113 114 115 (of 121 pages)
even if it is coming from an American artist 