Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,146 members, 7,835,835 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 03:50 PM |
Nairaland Forum / Tonysmart41's Profile / Tonysmart41's Posts
(1) (2) (of 2 pages)
Sports / Re: "The Ball" - Marcus Rashford After Stunning Free-kick Goal Vs Chelsea(Photos) by tonysmart41(m): 10:48am On Oct 31, 2019 |
RenHub:let dem loan odoi which kind Yeye reason be that sometimes eh I no just know the kind people wey dey be Chelsea fans (hiss) |
Romance / Re: What Is The Most Stupid Thing You've Ever Done Because Of Love? by tonysmart41(m): 9:59am On Oct 22, 2019 |
lilianofentse:you say 1 Like 1 Share
|
Sports / Re: Nigeria Vs Egypt: International Friendly - 1 - 0 (Full Time) by tonysmart41(m): 12:14pm On Mar 29, 2019 |
Kingzy4pep:na now i know say na immaturity and ilitracy na him dey disturb you,brainless maggot...and ehe go and do ur research well you will know what fools mean.dirty skunk and ani tugbue ezi nu uno i,ezi bida |
Sports / Re: Nigeria Vs Egypt: International Friendly - 1 - 0 (Full Time) by tonysmart41(m): 12:12pm On Mar 29, 2019 |
Kingzy4pep:na now i know say na immaturity and ilitracy na him dey disturb you,brainless maggot...and ehe go and do ur research well you will know what fools mean.dirty skunk |
Phones / Re: Mention Top 3 Smartphones You've Used In The Past(throwback) by tonysmart41(m): 5:15pm On Mar 28, 2019 |
sony ericsson k750i nokia e52 nokia n98 dstv mobile i flex dstv everyweek with just 200naira sub too many smart phones to mention b4 i started using nokia lumia 520 in 2013 and 2015 moved to andriod,d last i used is gieonee f103 pro b4 it got spoilt and now back to lg touchscreen java but b4 june i'm going for infinix hot 6x 1 Like 1 Share |
Sports / Re: Nigeria Vs Egypt: International Friendly - 1 - 0 (Full Time) by tonysmart41(m): 4:54pm On Mar 28, 2019 |
Kingzy4pep:fool kill your whole body idiot |
Sports / Re: Nigeria Vs Egypt: International Friendly - 1 - 0 (Full Time) by tonysmart41(m): 4:42pm On Mar 28, 2019 |
Kingzy4pep:curse all you like but i know that biggest fool is you who is writing nonsense |
Sports / Re: Nigeria Vs Egypt: International Friendly - 1 - 0 (Full Time) by tonysmart41(m): 10:50am On Mar 27, 2019 |
klexycole:that's true |
Sports / Re: Nigeria Vs Egypt: International Friendly - 1 - 0 (Full Time) by tonysmart41(m): 10:36am On Mar 27, 2019 |
Burnavick:oboy poverty hold you oo abi na craze i no come know for you,how u go leave pitch dey play for una rug hahahaha abeg something is wrong with you,no blame Asaba stadium oo baba u need to be rehabitalized |
Sports / Re: Nigeria Vs Egypt: International Friendly - 1 - 0 (Full Time) by tonysmart41(m): 10:30am On Mar 27, 2019 |
nicepoker101:government official abeg tell us how much because na u pay for d project,person go just wake up come dey talk wetin him no know |
Sports / Re: Nigeria Vs Egypt: International Friendly - 1 - 0 (Full Time) by tonysmart41(m): 10:24am On Mar 27, 2019 |
Omololu2121:bad mentality,so they should be using only 1 stadium for all international matches played in naija,abeg u sabi something...low thinker |
Sports / Re: Nigeria Vs Egypt: International Friendly - 1 - 0 (Full Time) by tonysmart41(m): 10:19am On Mar 27, 2019 |
Iamoriginalben:oya sorry,maybe they should play at ur backyard that way they won't play boring.mr boring |
Sports / Re: Nigeria Vs Egypt: International Friendly - 1 - 0 (Full Time) by tonysmart41(m): 10:16am On Mar 27, 2019 |
Kingzy4pep:because una family no get money to build 1,that's why? |
Sports / Re: Nigeria Vs Egypt: International Friendly - 1 - 0 (Full Time) by tonysmart41(m): 10:04am On Mar 27, 2019 |
Chevronstaff:bla bla bla make he be say u talk,some stadium dey play friendlies in some of those all perfect country are not all dat good and they don't complain much but nigerian wether they build heaven and earth they will never acknowledge instead they condem it,are you comparing those country to our country huh?most of their stadium have been built since centuries ago even b4 nigeria became nigeria 1 Like |
Sports / Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by tonysmart41(m): 6:17pm On Mar 22, 2019 |
chucs:simpleton that's what u call me well i may be acting like dat but between me and u who more like a fool huh? maggot |
Sports / Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by tonysmart41(m): 6:05pm On Mar 22, 2019 |
tonysmart41:this is why say u never mature,mumu who u be wey i no fit talk 2 u huh?god?abi na donald trump born u?huh abi u be relative to all the terrorist wey disturb d world?once again u lack common sense |
Sports / Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by tonysmart41(m): 6:01pm On Mar 22, 2019 |
yoged:u search my profile u think say na so he be,guy my address dey dere if u get mind find me come then u go no who or how i be,no let fake life decieve u oo |
Sports / Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by tonysmart41(m): 5:52pm On Mar 22, 2019 |
chucs:mumu u no go ever get brain for ur head,go build 1 for ur village my i know wether he go be standard stadium cuz u sabi standard stadium well well,idiot |
Sports / Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by tonysmart41(m): 5:48pm On Mar 22, 2019 |
yoged:u get sense? me and u who mature now,u just dey talk anyhow,i no even get any need to reply u again cuz u lack sensitivity brainless gay |
Sports / Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by tonysmart41(m): 5:45pm On Mar 22, 2019 |
yoged: |
Sports / Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by tonysmart41(m): 5:04pm On Mar 22, 2019 |
chucs:go hug transformer nothing dey always good for una side 1 Like |
Sports / Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by tonysmart41(m): 5:01pm On Mar 22, 2019 |
naija will win d people wey dem dey play na human being no be game characters wey dem go put for easy mode and pitch or no pitch some nigeria 2 like to dey condem things when dia papa house na batcher dem dey live,see white land anything dey build dey appriciate we if he no be ur side no be better thing#naija |
Sports / Re: Nigeria Vs Seychelles: AFCON Qualification - 3 - 1 (Full Time) by tonysmart41(m): 9:02am On Mar 22, 2019 |
TheAngry1:which 1 your papa build? |
Sports / Re: J J Okocha And Ronaldinho Caught Up At Airport Waiting Wing(photos,video) by tonysmart41(m): 7:12pm On Mar 19, 2019 |
slawomir:you on point my bro |
Romance / Re: Nigerian Man Proposes To Girlfriend At Lagos Airport by tonysmart41(m): 3:19pm On Mar 19, 2019 |
awww,that's romantic |
Gaming / Can This Games I Mentioned Below Play On This Pc Below by tonysmart41(m): 3:35am On Sep 20, 2016 |
Can walking dead game series and resident evil 5 and 6 play on hp elitebook 8460p laptops with 4gb ram, Intel core i5 2.5ghz,hd 3000 dedicated graphic, please naira landers help me out, please let me know |
Gaming / Re: Can Hp Elitebook 8460p Play Pes 2016? by tonysmart41(m): 3:23am On Sep 20, 2016 |
otabuko:check on jiji . Com |
Gaming / Re: Can Hp Elitebook 8460p Play Pes 2016? by tonysmart41(m): 3:21am On Sep 20, 2016 |
Mckandre:for the spec I gave you is what my pc comes with bro |
Gaming / Re: Can Hp Elitebook 8460p Play Pes 2016? by tonysmart41(m): 3:20am On Sep 20, 2016 |
Mckandre:it's 64bit bro |
Gaming / Re: Can Hp Elitebook 8460p Play Pes 2016? by tonysmart41(m): 3:19am On Sep 20, 2016 |
Mckandre:yeah it's a 64bit pc bro |
Gaming / Re: Can Hp Elitebook 8460p Play Pes 2016? by tonysmart41(m): 9:06am On Sep 18, 2016 |
Mckandre:Intel core i5 processor 2.5 turbo boost to 3.1 ghz, dual core, Intel HD 3000m dedicated graphics, 4gig ram, 320 hdd, that's the spec |
Gaming / Re: Can Hp Elitebook 8460p Play Pes 2016? by tonysmart41(m): 10:00pm On Sep 14, 2016 |
tonysmart41:I tire ooo nobody even manage tell me wet in I asked dem na only view dem dey view, na so Naira landers dey do? |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43 |