Tosinaded's Posts
Nairaland Forum › Tosinaded's Profile › Tosinaded's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 174 175 176 177 178 179 180 181 182 (of 184 pages)
finally sum1 gives me kudos ![]() |
guy na wa for u o, how many people u wan battle atthe same time ![]() u go wait for long o, b4 i post !!!! just tryn to learn my writing skills ![]() |
se this guy o!! sumtn wey dan dey my lappy, dan dey my profile for facebook |
14million pounds + 19million pounds jo money is crazy ![]() |
no be kunle be ur name ?and u no know wetin gbaski mean ure 2 gbaski = ure 2 much |
lmfao bible study!!!! the vdeo is complete bull shit |
2bad ![]() |
we dnt need a soothsayer to tell us its goint to lilwayne ![]() |
sorry then didnt mean any harm trust me |
khanye:u sef get time to read am ![]() |
mode9 : *starring at sauce's blings* aaaaaah swagalola eru lo gbe sorun yen o!!!! effizy po sauce: lol all na small sumtn o mode9: ehen, so how much he thing cost now sauce: $1500 mode9: ahan kilode? go yaba dem dey sell am 1k5 naira sauce: aaaaaaah egbon, so ibi ti ema nde ni yen? mode9: mi o le paro fun e o, ko si owo men, se o ri timbaland boot mi, ati 1994 ni mo ti ra o!!! sauce: na small stuvs now, halla me up 2mao, ka sare fo lo yankee lo ra every mode9: iwo gan ni baba o!!! olenu sauce: ki ede fi rugged si le o mode9: ma da mi lohun jare, mo fe fi ta album ni o, by the way se mo le ri like £20,000, mo fe shoot video deathblow sauce: na big money be dat o!! just halla tbillz. so when u go pay na mode9: aaaah ma so mi lenu now!! instalmentally ni mama san, atleast in the next 20yrs ma san tan!!! sauce: ehn notin do u o, se u dan gree now? mode9: aaaah sure o, iwo gan ni baba o, abi se kin kun le?? sauce: ah ma se iyo nu lmfao |
reach where u dan u reach ke ?y u dey dull? mode never reach any where jare!!!!! |
y u being defensive ![]() does my post sound rude ![]() i tire for u o |
come back wen u find the link |
me dan download am o!!!!!!!! ![]() |
guy ure good ![]() |
cool |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 174 175 176 177 178 179 180 181 182 (of 184 pages)


?

