Tosinaded's Posts
Nairaland Forum › Tosinaded's Profile › Tosinaded's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 173 174 175 176 177 178 179 180 181 (of 184 pages)
ibk u av a ghost writer!!!!! no two ways about it!!!! i mean u dnt rap or battle and u churn out lines like this ibkaye:better confess now!!!! |
ochobo ochobo ochobo ![]() |
MeGaStReEt:that was 2shotz ft timaya |
lalaboi:just listen to ur sef ![]() thread wey u suppose lock, u dey here still they explain wetin no make sense!!!!!! the link he provided cant be viewed by the nairaland users and ure here saying payan!!!! |
stupid poster stupid link!!!! dsnt make sense at all!!!!!! mode9 had it as his status update ![]() |
Ehn so wey d song? |
Awon oloshi,like say the fat old and outdated mothafuca no wear head warmer 4 elbow room video! Stupid idiots! @java na wen u no get point u go dey yarn panyan! Na dat car wey u wan use jam me go kill u! |
Pure waste of time! Lock thread pls |
Nonsense! Can the radio play all the songs evry tom dick and harry likes? The radio play hits whether 4rm the past or recent ones! U av no point! Go and buy songs u like and play them,dnt expect radio to play songs u like,there are millions that listen to the radio |
Olayokun upload pics 4rm the show 4 peeps wey wan see am! Sebi u go,me no go 4 d show! @blinx u dey mind java? Dey argue on top wetin dey obvious! Olayokun hop say no be so him take perform o |
Java u dey crase! Fela sings afrobeat! Even at that,him no dey wear oversize shirt wey him no button up! Fela sef with him madness dress pass am! @ikun and java if u like talk rubbish make una dey yab una papa! Its a known fact that mode has no dress sense! Simple. olayokun u dan show say u no get sense! I know say u dan use up all ur own percentage of ur brain,and u stil dull! No hope 4 u! Me wey neva use all,hop stil dey |
Java u dey crase! Fela sings afrobeat! Even at that,him no dey wear oversize shirt wey him no button up! Fela sef with him madness dress pass am! @ikun and java if u like talk rubbish make una dey yab una papa! Its a known fact that mode has no dress sense! Simple. olayokun u dan show say u no get sense! I know say u dan use up all ur own percentage of ur brain,and u stil dull! No hope 4 u! Me wey neva use all,hop stil dey |
Ode na ur name guy! Music celebs are known for there good way of dressing! Who is judging his talent based on dressing? If u no get sense,make i speak pidgin 4 u! Mode no dey dress like celeb at all,him too dey dress anyhow! Did that stick? Dumbass! i dunno wut dressing and talent has together! I dey talk dressing u dey talk talent dey cal tai solarin! Hiss |
refreee just dey behave like fool since!!!! send off the untammed sonofabitch!!!! guy just dey complain up and down anumanu ![]() |
rooney is an animal ![]() |
u dey mind am ![]() power drunk m****f**** ![]() after dem go dey blame naija leaders say dem dey mis use power!!!! ordinary moderator job wey u no get pay u dey f.up everywhere like say na ur papa get am!!!!! am dissapointed in u, and u know y |
yeah toyosi, he featured on it ![]() i see u like m.i a lot |
get songs from M.I on this thread https://www.nairaland.com/nigeria/topic-193227.0.html besides "lade" is Djinee's song not M.I's ![]() |
av really neva like the guy ![]() prob his kinda songs dnt appeal to me ![]() |
u no get sense!!!!! why u no dey dress like am ![]() even bus conductors dress better than that shit he is wearing!!!! i dey follow u talk dressing u dey talk brain!!!! what has his brain and his dressing got to do together?? they are two different things |
the guy no sabi dress!!!!!! celebs are known for being well dressed!!!, even if u no get money for flashy stuffs, u need dree neat, people dey see u everyday, dem wan be like u |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 173 174 175 176 177 178 179 180 181 (of 184 pages)






