Toyde's Posts
Nairaland Forum › Toyde's Profile › Toyde's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 30 pages)
thosyno63: hy everyone, a friend just called me dat my name was on d mobilization list nd has given me my call up no. ..... tank u lord cuz am so happy nd my dy is brightened ..... i rep chemical engineering oau 2011/2012 setbro where's d party at? |
WinnieDPooh: Any OAU candidate from the Department of Demography and Social statistics? Your Department is among those mobilised a friend just confirmed her's now.u are very right....and also ECN. |
ravensckar: Eeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee!!!!!!!!!!!!!!!!!!!u dey cry?....shey make I bring bucket? |
hopeyemmy: Oga, post am abeg make I send d guy go Yobe.Yobe or Adamawa. |
ravensckar: Yeah,am Babawale, my call-up numbr nko? full name na. so dt I'll be sure thr is no mistake naa. Toyde abeg na, complete d gud wrk dt u av strtd. Full name n call-up numbr plz. or I'll hijack d steering 4rm ds slow-slow driver naaaa? u knw wat dt means? #winks#Babawale Ajibola Olamide.....osun state......20132858(make I no complete am for security purpose) |
ravensckar: No whyne me naa? Oya whch name nd call-up numbr u see thr? Plz,ehn, my blood dey hot no be small. ds driver jst dey move motor lyk train,make I collect steering run 250km/min o jere... Toyde, plz am waiting o.why I go dey do 'aro' for dis kind matter, m serious nw........are u nt babawale...... |
ravensckar: Toyde! Toyde!! Abeg wenevr u enter skul 2day help ur man check BOT /2007/052. Plz,I'll be waiting o.n no make mistake 4d matric numbr o! I no fit sleep ystday all tru. Gdmrnin everyone!padi mi congrats oooo. U dey dere. |
GOODMORNING HOUSE |
How I wish I could hasten d hands of time.......... |
omoteamac: boss...6.20am for make sense ooodon't worry bro......na u nw. |
omoteamac: wic tym u go lyk go ther?as early as 7:00am. |
hopeyemmy: Toyde, can we do this?sure, first tin 2mao morning. |
TUNAPA, to make it easier, just mention d depts in d list. |
peterDiamond: mr sholay my english cordination is not that bad...as usual just wanted you to show off your supposed love for your alma mater......oau peeps too dey form.Man u've made ur point but dat ur last statement needs modification. |
If na true, na me dem go first see for OAU campus 2mao morning. |
themmy454: by 8:30 I don dey dere by d grace of God... If dey neva paste am, I go help demwe go meet for dia den.......carry ur glue along o, cos na we wan go paste am 2mao. |
adesina dam: Chai, i suffer 2day o. See mud everywhere, even shoe don suck water. Even my sec.skul is nt as bad as dis wen rain fallsNo mind dem jare........how was ur exam? |
ravensckar: Reports jst reaching my desk indicate dt d list has finally arrived. bt due to som logistics it wldnt be pasted jst yet. Signing out now n handing over to our other correspondents. Wey ds my keke maruwa man self,come go drop me 4 house o jere. it's bn a long n stressful day. Lieutenant Sawada(Toyde), Major Agnihotri(Winnie), over.... Copy?Noted sir...........*saluting a boss* |
themmy454: haha i com dey wonder wia u dey since morning wey I no c ushey u dey enta 2mao, cos me I dey enta dat place 2mao o...........abi wetin dey worry dem? Are dey maaaaaaad? *vexing mood* |
hopeyemmy: Laroda ojo. Toyde go lock himself inside dey enjoy weather for two.Wetin u expect, OAU no go kill person.......but for d 'weather for two' issue, I be small boy ooo, I no knw dat one o. |
omoteamac: CHOP ALONE BROChop alone na die alone ooo. |
I wonder what d house will look lyk wen CALL-UP LETTER arrives, imagine 38housemates and 5 guests just because of dis CALL-UP NUMBER.........chei!! OAU, I must nt carry last o. |
phyktor: Oaucorrect jare......baba iya eyan. |
hopeyemmy: I've one of my guys on standby sha.lolz. DSA correspondent. |
omoteamac: THE POLYTECKNIC IFE OF COURSE!wow!! Awon omo Adedoyin. |
hopeyemmy: ..... Mapoly.wetin do ur own skul?.....hahahhahahah. |
hopeyemmy: Mr Yinka fit still paste am, never comot abeg.me wey dey my room for Eleyele jeje........if I hear any rumour say dem paste it lyk dis, na bike go carry me reach DSA, |
Plateau state poly, Uniben, benue state univ, abia poly............whc skul is next? |
omoteamac: TOYDE PADI MI....ANY SHOW AT ALL?U GO FIT ENTA CAMPUS 2MAO?Wit wat m hearing nw, e be lyk say I go enta 2mao oo........I already knw OAU won't paste anytin 2day, d skul mad gannn. |
Alenkakent: @winnie, any gist frm oau?We are still patiently waitin for d goodnews ooo. |
gfree5: Yes bro cos d train is very wide enof to contain all of us so no one would be left bhind IJN,AMEN.Amennnnnnn.........Aminnnnn |
Imanuelle: i surprise pass you ![]() Imanuelle: i surprise pass youhahaaaa |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 30 pages)

