Jobs/Vacancies › Re: Union Bank Graduate Recruitment 2014-Let's Meet Here by TOYNEX(f): 4:55pm On Oct 23, 2014 |
Rich4god: lol... You got me cracking. Hope say you knw say Job na person wey God bless wella... I believe all is well and i believe am making it into the bank... Hoping to see you and others in TS... God Willing.... |
Jobs/Vacancies › Re: Union Bank Graduate Recruitment 2014-Let's Meet Here by TOYNEX(f): 4:53pm On Oct 23, 2014 |
smallpeepee:
everyone should do fasting n prayer. 6am-6pm, Union bank must call 4 interview soonest.
Youngwolf or young lion Paroman or payrollman Lero15 or lero5 Toynex or Toyrex Rich4god Babyrex Snakie86 David0 Tonynwaduche Esanemmanuel Weathyone David470 MarvellousGod Xtrasmooth404 Topelouis cc150615
All those peeping without commenting. ... bros I be Don start my own since.... na marathon sef.... na make u join remain... No food till Union Calls..... . . Prayer: TS Letter No go meet u for grave |
Jobs/Vacancies › Re: Union Bank Graduate Recruitment 2014-Let's Meet Here by TOYNEX(f): 4:48pm On Oct 23, 2014 |
EsanEmmanuel: na JONAH not JOB oo.. Aunti as work neva dey u sabi get chance dey read bible well nah! LooOolzz.. Bros JO na JO forget d ..nah and d ..b.... d koko be make Union Bank do answer person... Xmas dey come... abi person no go buy Xmas cloth ni? |
Jobs/Vacancies › Re: Union Bank Graduate Recruitment 2014-Let's Meet Here by TOYNEX(f): 4:45pm On Oct 23, 2014 |
Rich4god: lol... You got me cracking. Hope say you knw say Job na person wey God bless wella... I believe all is well and i believe am making it into the bank... Hoping to see you and others in TS... bros if na Jonah U see for there... u fit chop me... all d same ... Prayer +Fasting mood ... |
Jobs/Vacancies › Re: Union Bank Graduate Recruitment 2014-Let's Meet Here by TOYNEX(f): 4:41pm On Oct 23, 2014 |
Paroman: Me sef don wait tire, na God say make my best friend Mumuni introduce me to this lucrative roasted banana business (aka Bolili), at least I make up to #100 per day. If not for his help, na so I for don spend reach 2 years for house, no job, nothing to show for 4 years in school.
Toynex, the biggest, prettiest and most reliable madam in this UBN 2014 thread. I hail oo, your guy is loyal .
Abeg where that yeye lero15 dey sef.  my Oga I dey God hand ooooo.... Abi u don get slot for m for oiyel Coy? **grins** |
Jobs/Vacancies › Re: Union Bank Graduate Recruitment 2014-Let's Meet Here by TOYNEX(f): 7:36pm On Oct 20, 2014 |
Rich4god: Na wa o... "why always me"... Any test wey I pass, the firm no go gree call back... I pray this one will surely call... No matter how long... me self think am say e be like say we Don carry JOB inside our ship ooo.... chai ... so na u ?. a beg enter 78days Dry+white fasting oooo. God help Us all |
Fashion › Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by TOYNEX(op): 7:31pm On Oct 20, 2014 |
Tommywa2: Hi everyone. I've been following this um.......... (oh!) forum for a while now and I must admit that I think its really cool the way you all interact and learn from one another. I just felt that I should let you know. tx |
Fashion › Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by TOYNEX(op): 7:30pm On Oct 20, 2014 |
where everybody waka go for this thread? a beg make na waka come back ooo abi we Don finish school? I know its d ember rush/resumption palava... but make una dey find one second dey say hi once in a while oooo Yemtop Phummykay Mosjentle Odufah outstandingjk amenbaby chobbyme Chifruitful onose01(no hala for me oooo I no say u dey: grins***) everything everyone everybody every every people people make una come oooooo.... Madam Ayabah Tx a million for d lecture... how far? |
Fashion › Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by TOYNEX(op): 2:42pm On Oct 17, 2014 |
onose01: Is it d web thot by odufa b4 d NL attack? ... wasn't sure who taught it.... but yes |
Fashion › Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by TOYNEX(op): 10:43pm On Oct 15, 2014 |
ayabah: tack means u use fishline as if u sewing as in from down the plait pass up and pass fishline again inbetween the beads. Pls do u undastand Tx ma. God bless u. Oya every body ask question now ooo or if una under stand, upload ya pix... Quick tip U can use d web design method that outstandingjk (not sure who) taught before to make ur plate, using 0.9mm wire or thicker |
Fashion › Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by TOYNEX(op): 10:39pm On Oct 15, 2014 |
outstandingjk: Principal where only u waka go? my sister na ...ember rush oooo Make we dey kontunu. na... |
Fashion › Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by TOYNEX(op): 10:37pm On Oct 15, 2014 |
onose01: Make it with Wonuola method. u re violatingd rules here |
Fashion › Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by TOYNEX(op): 10:36pm On Oct 15, 2014 |
chinamims: Can someone put me through this work? I need a clue please. not here ma... Put it on d other thread |
Business › Re: Synergy Thread For Professional Bead And Wireworks Makers by TOYNEX(op): 10:33pm On Oct 15, 2014 |
outstandingjk: Where is Principal now? I dey naija oooo just a little too busy lately... U b kegite abi...lolz |
Fashion › Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by TOYNEX(op): 6:22pm On Oct 11, 2014 |
MaryamTanya: Mama's rejoice with me for I just graduated, freshest Bsc holder in d house. @ Ayabah I can't find the fb name u gave, I searched congratulations!!! we no go pop champagne? |
Fashion › Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by TOYNEX(op): 9:45pm On Oct 09, 2014 |
ayabah: Dis is the sample of plait, wen u get earing store ask then for it. There is big one but I bought dis 350 in ilorin but is earing + pendant e no show o |
Fashion › Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by TOYNEX(op): 9:44pm On Oct 09, 2014 |
Wetin dey happen for this house where all of una go? Holiday don finish make una resume ooo I don tire to de call name oya everybody follow come |
Fashion › Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by TOYNEX(op): 8:29pm On Oct 07, 2014 |
@Ayabah, How's Your little angel's health now? . Holiday Is Over.... . SEPTEMBER LECTURE SCHEDULE Continues.... in the order.... 1. Outstandingjk... Egyptian coil..... In progress √ 2. bimbam..-spiral rope √ 3. ibiboss√ 4. maryamtanya.....fishbone √ 5. Tobexbal √ . 6. Ayabah…>>>>>>> We are waiting ma! . 7. Thebeadslady 8. Yemtop 9. Abahbee 10. Mosjentle. ..... difficult chainmail 11. toynex... RAW earring 12.Phummykay 13. Chiomzylala 14. onose1 Pls Note: ........All students are to take each lecture serious not putting preferences on one over another. . students should ask questions when confused . No student should draw d class backwards... ie when student fails to ask question wen a lecture is on, such a question shall not be answered wen a new class has began. . After each lecture, Minimum of Three people must upload their works for class to continue so if it takes 30minutes to conclude a lecture n 7days to get three uploads, we will only move on to the next lecture after 7days . pls no lecturer should take lecture when we have not conclude a present class hence wen a class is concluded, the next lecturer will be prompt to begin class. . No one is permitted to answer questions not related to a topic being taken. . if anyone has any design question that is not relevant to the current topic, such questions should be taken to the professional thread for answers. . . .Where there is no law, there is no sin... Pls Let's all Abide by this rules and Regulations for the success of this thread. God Bless Us All. |
Business › Re: Synergy Thread For Professional Bead And Wireworks Makers by TOYNEX(op): 10:17pm On Oct 05, 2014 |
onose01: Una no wan talk put 4 my pics abi? Chai! Diaris God oo. Ok I go mention name mk I see where una hide... Toynex, yemtop, oustandingjk,chiomzylala, chinamins... If una no ansa I go call more names  you funny! those boys na medicals doctors oooo dem no sabi wire |
Business › Re: Synergy Thread For Professional Bead And Wireworks Makers by TOYNEX(op): 10:13pm On Oct 05, 2014 |
onose01: Una no wan talk put 4 my pics abi? Chai! Diaris God oo. Ok I go mention name mk I see where una hide... Toynex, yemtop, oustandingjk,chiomzylala, chinamins... If una no ansa I go call more names  my sister I see ur picz now as I no know wetin e be... I no go talk jargons ooo.. d pix is blurry, it looks more of a costume jewelry than wireworks n bead.... just my opinion though |
Fashion › Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by TOYNEX(op): 10:08pm On Oct 05, 2014 |
@ayabah, how is ur baby's health now? the lord is her strength. quick n perfect recovery in Jesus Name. |
Fashion › Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by TOYNEX(op): 10:06pm On Oct 05, 2014 |
onose01: Odufa u go kill person with laf o. By d way, who tell u say we no fit chop crocodile? Crocodile meat dey sweet o  I trust u go don chop am before... a beg no give those my nations dat kind meat o oooo.... only u go dey eat am no b now sha |
Fashion › Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by TOYNEX(op): 10:05pm On Oct 05, 2014 |
Odufah: Am here @toynex na sallah tinz n small children beads for sallah na hin hold me oo.but wil b tru today sha..how is everybody here?i for give una meat bt una no eat dat kin meat,cos na CROCODILES WE KILL..LOLZ na to wan start stinginess be dat.... who tell u say crocodile meat na abomination? a beg post meat may people chop... if una never kill am sef Bros Mosjentle go do dat one |
Fashion › Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by TOYNEX(op): 10:02pm On Oct 05, 2014 |
outstandingjk: Yes o, u see I can pray o, Amin Allahu. for Ur NL prayers, contact me with consultation fee of 5k. Ayabah, I have already prayed for baby, prepare for Thanksgiving. Pastor Prophet Apostle Reverend outstandingjk I hail oooo.... |
Fashion › Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by TOYNEX(op): 1:02pm On Oct 04, 2014 |
Thebeadslady: My oga at the top i dey o.how are you too? fyn ma tx |
Fashion › Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by TOYNEX(op): 9:47am On Oct 04, 2014 |
@ayabah, ow s ur baby's health? may d lord strengthen her in Jesus Name, amen. |
Fashion › Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by TOYNEX(op): 9:43am On Oct 04, 2014 |
outstandingjk: Me way I siddon dey pray against bomb blast on DAT day. If d cake reach my side, I go surely Rodger u Ur copy. Happy Sallah to our sisters make una bring RAM come here make we kill o. ...and d prayer was answered.... we no go celebrate that one? e Ku Odun... emi a se pupo |
Fashion › Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by TOYNEX(op): 9:40am On Oct 04, 2014 |
May this celebration brings u the joy that has no end, greatness in all Ur endeavor and success in all ramifications. Baraka de sala to all Muslim brothers and sisters in the house. |
Fashion › Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by TOYNEX(op): 7:48am On Oct 04, 2014 |
SerenaT: Am here my sister. Have just been busy organisin ma baby's bdae. Am wif u guys in spirit. u no wan invite us abi? .... kontunu...... Happy Bufdae to ur babe |
Fashion › Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by TOYNEX(op): 6:55pm On Oct 02, 2014 |
outstandingjk: Happy independence creative beaders. God bless Nigeria National Cake reach ur side?a beg share reach here oooo. mama ejima... ow ur side? mamas.... Phummykay, Yemtop, chobbyme, Odufah, amen baby, thebeadslady, serenat, and others(a beg put ur name if i no put am) where una dey? |
Fashion › Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by TOYNEX(op): 6:45pm On Oct 02, 2014 |
ayabah: Pls house am the next instructor but am so much busy taking care of my baby she is strong pls the next person go ahead then I teach after hers . Am so sorry so sorry about ur baby's health... the lord will heal her. pls take good care of her and take ur time... I pray she ll b OK very soon. when u re ready we ll continue.... wouldn't want jumping.... @All, let's use this time out to ask questions pending and also submit our assignments.... Happy 54th Anniversary! God Bless Nigerians.. |
Fashion › Re: Learn Bead Making And Wire Work Jewelry For Free Here by TOYNEX(op): 9:38pm On Sep 28, 2014 |
Smartbaby: Am sowie al my sisterz pls am i still welcome here Am sowie al my sisterz pls am i still welcome here very well |