Traecey's Posts
Nairaland Forum › Traecey's Profile › Traecey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 71 pages)
sokarsenal: . On which point EXACTLY?u knw na |
Meeky: na u dey carry d belle hmmmm.am her e-nurse ![]() |
Smeeky: I slept around 4am...I was watching cartoon*cover's face*I love cartoon too...so yo safe ![]() |
bentonmaye: couldn't go...wts ur reason? |
AdaEkube: People won't js allow me n ma samguine rest.I knw he's d hottest hia bt he's taken,like unavailiable 4 any oda lady except me.Heemah abi na Rhema,u r playing wit faya ooo.leave ma man alone na,he hd a fling wit u(which I understand perfectli),now he say he no do again abi na force.Howdy do |
sokarsenal: . Now this got me laughing.....WICKEDmi too...lafn in chinese ![]() |
Darkchocolate: Hey Traecey ... How are you Boo.Darkchocolate boo yhu...whre u bin? |
Samguine:my smeeky is a faithful dude jur |
Meeky: i guess u are abt 18weeks to 20weeks pregnant4mnths o |
adedeji65: aw do u knw a niccur is single oooh,aint u? |
Hissexcellencie: E get some hommies wey get belle too o! I dey see dem here.number one..YOu |
sokarsenal: . Na when you carry something you don't want, you take MISTOPROSTOL now..........'How was service?'........wonderful you asked this......wonderful and surprisingabeg xpantiate ![]() |
Fluffy22: Heehhe. Angel Traecey biko no vex o.I wnt vex ni |
Fluffy22: Yes ke. The names idi very lovely. But no let the papa catch you. Lmaomke him catch na...no b angel give "john d baptist" him name? abi no b angel give "jesus" him name...where d papa dey? ![]() |
honeydear: lol....i've heard you mabeta... ![]() |
honeydear: hi dearie how are you? And how was church today?am fine oo...service was grt...dnt allow sokarsenal give u any drug under d guise of panadol or vitamin c o ![]() |
Fluffy22: Chai. This baby has like 50 names already. Loolbuh d names I gave...idi veri nice ![]() |
Fluffy22: Lol. O ga o. You no like sample of the other one too?no jur...just wana mke sure Yvonne/Daniel is fine ![]() |
sokarsenal: . Na the one Dr. Bassey give youI dodge u...dnt give honeydear dt one o..biko...hw was service? |
bentonmaye: lolz...hw's ws church 2day.twas fun nd urs? |
Smeeky: I was dozy in church,so I didn't feel the sermon.y whre u dozy? |
Fluffy22: Ha! Which kain aproko nurse you be na. O ga olol...nd come wit a sample of ur urine..nid to check d amount of pregnancy hormones ni |
Valentinooo: Wishing you same dear. How was service todaytwas fine,urs? |
Smeeky: I'm doing good hun...how was service today?twas fine nd urs? |
Fluffy22: Lol. E kini? Wetin do my heart?to check if yo hrtbit is strong na...oya 2mao is hiv test |
Smeeky: *Adjust bow-tie*cutey cutey ![]() |
enellcy: happy sunday to yu to babe..long tyme.long tym truly |
Fluffy22: Lol. Thanks hun. Yes I've started but I won't mind an e-prenatal from you my e-nurseoya come for ECG ![]() |
adedeji65: . A big *sigh* tracey nawaoowerin I do na? |
Smeeky: More like Obama and the congressmenyes o...hw u swty |
macuwon: pls pls... Dnt talk na...dnt want dem to c me Especially cutiepie01 nd traecey n drphilA.bdmacuwon my e-swty |
Cleoqueen: Morning darl...hope you slept good?...hahahahahaha...ok...I done tell amya I did,u? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 71 pages)






