Trendiitee's Posts
Nairaland Forum › Trendiitee's Profile › Trendiitee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 47 pages)
navistar:wetin nw |
navistar: Good morningtrendiitee is d e-boo of taiye4christ... Morning dear |
Feyifahm: U can lie 4 Africahahahaha,,,he can lie, lie,lie,lie,lie,lie,lie |
luvlycutebay: Good morning my e-family.happy birthday to ur dad...may he live long to eat d fruit of his labor |
.. |
Claroo: All dis e-love peeps wan dey intimidate us wey no get e-boo abiabeg no vex ehn.... Dis love jst dey do us sumhw ni jawe. |
Taiye4Christ: The angelic mother of my beautiful unborn children;woooooowww!!!!!!!!! I'm so honoured.... Short of words.......my sun nd stars,,I love u so much..nobody is gonna take me away frm,,I'll b urs forever **kisses** |
Wolison: thanks, am impressed!!you re welcome |
AjGentle: Sup dear (winks) did yu miss m̶̲̅ƹof course.....still phone ish abi? |
Wolison: EX kwa? When I don't dream setting my eyes on her?.....I guess this thread is not for me but let me drop my little comment shaa.......To me EX means; thanks for the EXperience............Your time had EXpired..........you can now EXit my life......simple!!!!!!!! .exactly wat it is...u re so on point **thumbs up |
AjGentle: Sightedgud evenin dear,,how has bin ur day? |
Taiye4Christ: Hey sweet, better now?yeah lovie....tanks 4 ur concern...me luv u frm here to d moon nd bak ***kisses*** |
All of una wey dey talk say my lovie get side chick,,una no get job ooooo....mayb d president shd giv u weapons to go to sambisa nd bring bak our gals or better still,,,mke una go help treat ebola... Hian!!!!! Lovie mi,,,luv u now nd always |
Therock5555: I would add u soon brohehehehe yeye boy, how many babes did u see comment, dem fear run na, I caught trendiitee peeping last nite sha, she get liverhahahahahaha,,,dnt mind me jawe.... How is sch?? Nd how is Uduak?? U always ROCK!!!!!!! |
Taiye4Christ: Good morning my sweet. How was your nightmorning my sun and stars...my night was sumhw jawe,,didn't slip well cos of sum issues bothering me |
Taiye4Christ: *places a soft, gentle kiss on her lips*u re d best I eva had lovie... Me luv u so much |
Taiye4Christ: Sweetie sweetieI need nofin...u re all I need my sun nd stars ***snuggle up to his chest** |
Lovie mi,,cum nd cuddle me jawe,,dis pregnancy is really givin me tough time |
Lovie mi,,abeg giv my bestie cold malt nd assorted beef as she requested oooo.. |
Akerry: hope say you are d one providing money for all dis semo, and pounded cassava*lol* wey una dey chop ***just saying ni o**to avoid story that touchoga mi,,,long time oooo..hw u dey? |
curiouses: See paindo I av time 4 shit Old members of dis house,,Akerry, AjGentle,,nabsprada,noordean,heineken nd d likes,,u pple shd tell dis guy dat I was d chief chef of dis house.... I won't say more |
Curiouses go nd ask mr pero,,,he go tell u....me no dey put other pple's food pics...na pounded yam 2mrw nyt,,I go snap am nd upload am here....u go see am wit ur eyes |
Taiye4Christ: Sweetie‘m, how was your day?lovie mi,,,my day was fine ooo,,hw was urs? |
Taiye4Christ: My oh my!eat on my love nd eat well |
Taiye4Christ: With that smile I see on your face, my day is perfect!thanks my lovie,,,u re d best I eva had **kisses** cum and eat oooo...dining is set |
Titiluvly dearie,,,how u dey ![]() lovie mi,,,dinner is ready ooo,,semo nd vegetable soup wif goat meat... |
Taiye4Christ: *pulls her close and gives her a deep, passionate and sensuous kiss*chai!!! Dis one no be here oooo.... ***returns d kiss fully nd warmly*** How has bin ur day my sun nd stars ![]() |
Yaga!!!!!! Front page tins |
Heineken: Good evening everyone. Mehn! its not easy at all these days. Work full head but we must still come and check this wonderful house. Trendiitee and nabs una too forget me. Wetin I do na? Lolno vex my dear....how u dey? |
Dminister: I have seen beauties in this house. Trendiitee, dania30, nabsprada and others. I say una mum do well for una body. I always appreciate beauties.#compliments!tanks dear..I'm honoured... How was ur day?? |
Dis got me laughing so hard...hahahahahahaha. Sowie op,,no b d girl's fault |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 47 pages)

