Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,159,591 members, 7,840,413 topics. Date: Sunday, 26 May 2024 at 01:34 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1390256 Views)
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (369) (370) (371) (372) (373) (374) (375) ... (1276) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 9:36pm On Aug 28, 2014 |
curiouses: Oga Akerry smal smal na |
Re: NYSC 2014 Batch C House by curiouses: 9:38pm On Aug 28, 2014 |
Taiye4Christ: Which trendiitee? You sure say no be hype you de hype your wife? I doubt she fit cook noodles sef Titiluvly: .....my sweetest heart...*he always gat ma back*....kisses dear...don't mind dem ok?...i'm here for you.. You are welcome dear...Go check if Akerry don finish food for dining. If he's done eating, tell him I can't see him off today that I'm somehow weak. See him off and come meet me for Bedroom...Sleep don de catch me. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 9:38pm On Aug 28, 2014 |
Taiye4Christ:. Na lie u talk..after she don learn from me finish..na dis kind tin u de get mouth talk abi?..no wahala..i know how to catch una... |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 9:41pm On Aug 28, 2014 |
trendiitee: Titiluvly dearie,,,how u dey I'm fine swty..how av u been? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 9:44pm On Aug 28, 2014 |
Titiluvly: . Na lie u talk..after she don learn from me finish..na dis kind tin u de get mouth talk abi?..no wahala..i know how to catch una...Swear say no be una house girl cook all those dishes your husband dey display so. *you see?* Na house girl be the concubine wey your husband dey talk about. *won ti fe gba oko mo e lowo* shine your eyes and come learn cook from my sweet... free of charge! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 9:46pm On Aug 28, 2014 |
curiouses: Alright swity..*Oga Akerry,oya com de go*..no more food tonite,,come tomoro ...my swthrt is waiting for me..*sees him off..rushes back,bathes n jumps into d bed*...*light out*..swthrt wake up joor,its not sleepin tym..u knw na..*clears throat.. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by niyoposh: 9:46pm On Aug 28, 2014 |
niceeric:Hmm..that's nice..was once a Lasuite yrs ago. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 9:47pm On Aug 28, 2014 |
Caught in the very act: FEYIFAHM |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Feyifahm: 9:48pm On Aug 28, 2014 |
Taiye4Christ:#coughs# |
Re: NYSC 2014 Batch C House by niyoposh: 9:49pm On Aug 28, 2014 |
hephzibahbeulah: Yeah,i have done dt already,tanks a lot. Hw are u dis morning?My msg is belated buh twas fyn.hope ur day went well? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 9:49pm On Aug 28, 2014 |
Taiye4Christ: Hahaha..wich concubine..na learner she be..no concubine anywia.. house girl no fit near my kitchen to cook..as my switheart tell u, na so e be.. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by niyoposh: 9:51pm On Aug 28, 2014 |
Sartee01: Hmm,I see..buh its more than just being physically fit. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by curiouses: 9:51pm On Aug 28, 2014 |
Titiluvly: **yawns** Pulls her closer**** Thats okay>>>>>>goodnight House
|
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 9:51pm On Aug 28, 2014 |
Titiluvly:Chai. Na because of food una yeye my chairman like this? Una come tell am make e come again tomorrow for more embarrassment, abi? God punish bachelor life! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Feyifahm: 9:51pm On Aug 28, 2014 |
Taiye4Christ: Caught in the very act: FEYIFAHMjust passing by..hw r u doin |
Re: NYSC 2014 Batch C House by curiouses: 9:54pm On Aug 28, 2014 |
Taiye4Christ: See wetin jealousy fit cause....Na me talk say make your wife no sabi cook ni? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 9:55pm On Aug 28, 2014 |
Feyifahm:E pele o. *offers her a glass of chilled water* |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 9:55pm On Aug 28, 2014 |
Horlawoomey: ..... You are too much Titiluvly, hope you are doing good ?yes dear..hop u r gud too. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by luvlycutebay(f): 9:55pm On Aug 28, 2014 |
Me seriously down with malaria 4 d past sm weeks nw, but tnks to God dt am feeling beta nw. Miss you all. Tnks 4 d care @ Taye4christ nd greet ur kenny4christ for me. Taiye4Christ: Luvlycutebay, you are missed here. This phone issue is depriving us of your presence and its not fair o. Hope you are good, sha? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 9:55pm On Aug 28, 2014 |
Titiluvly:*yinmu* Sha lo sun. Oko e nduro |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 9:56pm On Aug 28, 2014 |
niyoposh:yes dear,i hope urs did too. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 9:57pm On Aug 28, 2014 |
Titiluvly: |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(m): 9:57pm On Aug 28, 2014 |
Titiluvly:Yea...I'm fine sha |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 9:58pm On Aug 28, 2014 |
Feyifahm: just passing by..hw r u doinDon‘t just be passing o. Come and sit down beside me let‘s gist. How was your day? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 9:59pm On Aug 28, 2014 |
Taiye4Christ:lovie mi,,,my day was fine ooo,,hw was urs? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 9:59pm On Aug 28, 2014 |
curiouses:Hahahahahaha Anything to make una sleep well this night. Odaaro |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:02pm On Aug 28, 2014 |
luvlycutebay: Me seriously down with malaria 4 d past sm weeks nw, but tnks to God dt am feeling beta nw.We rebuke malaria o! You are healed in Jesus name. Kenny4Christ will hear |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Feyifahm: 10:03pm On Aug 28, 2014 |
Taiye4Christ:#smiles#day was cool jare |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:03pm On Aug 28, 2014 |
trendiitee: lovie mi,,,my day was fine ooo,,hw was urs?Blissful, sweet. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 10:05pm On Aug 28, 2014 |
Feyifahm:Thank God. Just chilling for the night, abi? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 10:07pm On Aug 28, 2014 |
Curiouses go nd ask mr pero,,,he go tell u....me no dey put other pple's food pics...na pounded yam 2mrw nyt,,I go snap am nd upload am here....u go see am wit ur eyes |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Feyifahm: 10:08pm On Aug 28, 2014 |
Taiye4Christ:chilled maltina wl do |
(1) (2) (3) ... (369) (370) (371) (372) (373) (374) (375) ... (1276) (Reply)
NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |