Treypolor's Posts
Nairaland Forum › Treypolor's Profile › Treypolor's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
see them hating oooo ![]() nothing to talk about concerning their fave..n Erica matter dey pepper dem meanwhile, earlier today
|
e don dey enter
|
It's obvious
|
All their representatives were there to witness the unveiling of the most successful lockdown housemate Ubi representing Nengligence Uriel representing Lagoon A table was prepared in front of Erica haters and their favs |
new one ooo "Bar girl" bar girl wey you go soon see for billboard and ads ![]() ![]() ![]() |
Erica is rolling with the creme de la creme of celebrities, household and ageless names. Those who became celebrities b4 reality shows were a thing. The Legendary Star Girl. she don leave Waisu and co behind ![]() ![]() ![]() |
if to say Tekno show for where Wasiu dey we for here "Waisu×Tekno..we are expecting a feature "...awon oloshi OLBRKU |
this Frodd ehn...na everywhere we go see him |
dgudlyf:you don add ambassador....you are doing well |
Wasiu fans,I challenge your fave to get celebrated and appreciated like Erica got today for her unveiling |
your Twitter dry na your own headache be that Erica dey trend worldwide and relevant people and blog dey congratulate her our neighbour dey find Wetin to drag |
Erica is now part of the family
so the event is a family thing shut up and move..na family business |
Blastblade:which day? |
Alhaji Tekno just arrived oooo |
Blastblade:taaaaaa you say Wetin...you dey compare that red #150 per yard shine shine rag to Stargirl's outfit?? is it crack?? tell Twitter people that the 2 of you are high on expired Orijin |
realkendy:first of it's kind Erica is special...a true Stargirl Erimoney..no be me talk am oo,na Patoranking..argue with him |
Truth be told, Erica has the most supportive fan base in #BBNaija season 5.. She influences a product, they buy! She tries something, it sells out, she coughs, it trends they put their money/energy on this thing.. No be to just dey troll pple 4 twitter and Nairaland |
From what I saw today,if na so dem dey disgrace pesin, abeg I want my own ooooooo |
KIDDRICAsHAWK: chimooooo this one enter oooo their mummy is collecting treatment ![]() |
oyinkansola2001:do you dear sha patronize brand wey sign mohgel ![]() |
KIDDRICAsHAWK:no be Wetin she talk ooo she said " mi o mo iya yin ri ooooo..I no sabi una mama ![]() |
KIDDRICAsHAWK:make Wasiu no see am oooo...before him prick go stand ![]() |
don't ever compare Erica to that plastic mgbeke again see outfit na...no be to tear cloth reach hips before you make a statement baby girl is dripping in gold |
Chocodairy:what are you even saying?? talk with sense abeg |
Patoranking Called my baby EriMoney...Haters hope una go sleep tonight like this ![]() |
Pato singing for her ooooooo |
wasiu fans no dey take eye see celebrity dem go dey wish for feature they might ask their fave to feature Alexx Ekubo when they meet(thinking he's a musician) ![]() deluded fools |
wahala for who no like Stargirl wey go see her for billboard...na to pluck your eyes out ooo ![]() |
Sweetpink:yes ooooo if na wasiu he tell that one, dem for say Wasiu and Patoranking go soon drop song deluded fools |
Blastblade:tell that to your fave ![]() |
dem never play una song oooo shey una go sleep this night so?? ![]() |



