Truth24's Posts
Nairaland Forum › Truth24's Profile › Truth24's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 (of 79 pages)
I dey show wen I'm make frontpage |
thankyouJesus:Why u dey like dis na |
Why u open thread still come take first to comment....Mtcheeewww Oya I don vex, I no dey yarn u dey tori agn |
mystiqueDZ: Banky w with his crappy razzy songs!Songs of Solomon..... I still love Banky though |
mystiqueDZ: Notation...I see all the linguists and musicians..Musicians in naija all sing crap except my own Banky W! |
My Wife sha.... I'm not bad but would just wish mom don't die in d process |
Shea if I say I just wan book space incase e make front page una go vex |
Make I comment jor.... I dey find stuff wey go make frontpage |
1. Yo yo yo African bend down(2x Bend down........ bend down........ bend down..... bend down.... *****continues till infinity ***** 2. My, my ,my ,my mother told me....(kpa kpa) Dat she will buy me.....(kpa kpa) My mother told me, dat she will buy me.... 3. Old soldier is dead and gone to his grave...mmm, ahhh,gone to his grave .....#continue it for urself, my mb dey rush ...... 4. Obey, Obey .... Obey Obey Obedience is Bette dan sacrifice! 5. Today is bright ,is bright and fair O happy day, a day of joy(2x #I dey come back |
Really heartbreaking.... Two brave brothers sha, may God give dem a renewed peace of mind! |
4 jor..... D game no even tight sef |
Cool ![]() |
Good for dem |
Olusanya333: doesn't I? Which school did you go to?To Atainim development comprehensive commercial community government school.....I know u doesn't understand me #winkz *****Wats wrong with Nairaland agn, Its smileys r not applying ***** |
Olusanya333: Blue house came last in the just concluded inter-house sport.Sport sounds just like spot, I'm right, doesn't I? ![]() |
Komzzy1: pls help him outOut of d blue |
Olusanya333: It means disorderliness.Not as if I didn't know ![]() U should av started ur sentence with my last word"pls" Don't spoil d game |
Olusanya333: Words like yours cause Crinkle-crankleCrinkle-crankle, I swear I can't find dat in d dictionary, can u help me out with its meaning pls |
Mehn if dis r all true, den its Awesome... I so much believe on dat Mourihno's 'bright future' policy! Its hilarious |
krall: 1. Tie your phone and 2 garlic in a red cloth.Guy u harsh ooo |
Its scary.... Sorry sweet baby... |
Bernardinho: why? inbtw which month are uMARCHland ![]() |
Rightly said man..... Tank u Y'all welcomed to September, d beginning of d ember months! |
I wish I was born on ........25th December |
D answer is so simple and clear..... What love will make u raise another man's child wen d man is around and alive... Wat if in d nearest future d "drummer boy" comes to claim his own child? Ur girlfriend is not just worth all u're going through for her afterall she open up to u she can't resist sex temptation, is dat not enough reasons to run for ur dear life? Love ko cheat ni Smh.... Guy u just dey dull ur future unless u wan open ur own Child support initiative |
D answer is so simple and clear..... Ur girlfriend no be today babe, imagine she been even terminate one kind foetus like dat before u even come meet am and I'm sure she didn't reveal dis to u in d course of d relationship if not for dis kasala wey happen..... Dey dier dey dull urself.... in fact u dey vex me sef |
Boring #Copyandpaste.....Mtcheeerwwww |
Olusanya333: Discussion is a Ten letter words with various usageUsage really? wen I was young I used to think it is spelled as "Yousearch" ![]() |
talk2riel: Prick her with the needleNeedle is a mechanism used in sewing clothes or so I guess |


I wish I was born on ........