TUALE40's Posts
Nairaland Forum › TUALE40's Profile › TUALE40's Posts
Bubu be like;
|
Dem say LASSA Fever don dey GARRI after I buy half bag for house...I come say make I test am if na true. I soak Garri put milk inside come give my Dog Diara, make him first test am. 45mins later, Diara still dey waka, dey jolly. Na im i drink my own. After i don drink am finish, my Gateman run come tell me say Diara don die, heeeeyyyy! I run enter house, begin drink full gallon of palm oil for my belle, chop 22 bitter kola with 3 long bitter leaf stem, chop walnuts with the shell no time to crack, swallow moringa with aloe vera as treatment combo. Garlic and onions be like sweet for my mouth. I come dey sweat like say oven na my bedroom. I dey think say my life don finish. I come outside. Na im my Gateman come dey tell me say the Driver wey kill Diara wan come beg me! If Na You Wetin You Go Do The Gateman?
|
Bad girl...lol |
You must be one of the sons of LIAR Mohammed... |