Jokes Etc › Re: Proposed New Law For Joke by tufe(m): 1:39pm On Sep 14, 2008 |
i still dey wait my claro oh |
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by tufe(m): 1:36pm On Sep 14, 2008 |
see, she fine pass any babe u have ever toasted in ur life  |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by tufe(m): 1:29pm On Sep 14, 2008 |
where ur teeth |
Jokes Etc › Re: New Math Jokes By Sam Milla by tufe(m): 1:28pm On Sep 14, 2008 |
where johnny come dey na |
Jokes Etc › Re: Lola, You Are Greatly Missed by tufe(op): 1:28pm On Sep 14, 2008 |
where johnny come dey na? |
Jokes Etc › Re: Shit Happens! by tufe(m): 1:27pm On Sep 14, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: The New King And The New Kingdom by tufe(m): 1:25pm On Sep 14, 2008 |
sixthed |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by tufe(m): 1:25pm On Sep 14, 2008 |
goes off to get cbase's recomended tools |
Jokes Etc › Re: Chioya's Job Application by tufe(m): 12:33pm On Sep 14, 2008 |
chineke!!! |
Jokes Etc › Re: Lola, You Are Greatly Missed by tufe(op): 12:32pm On Sep 14, 2008 |
@gab
wetin be my own business now
**lights ganja and passes one wrap to cbase**
abeg, no mind that yeye gilr. na those boiz dey bust her brain |
Jokes Etc › Re: New Math Jokes By Sam Milla by tufe(m): 12:30pm On Sep 14, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Rated 18 by tufe(m): 12:30pm On Sep 14, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by tufe(m): 12:29pm On Sep 14, 2008 |
her bomb don kukuma expire sef |
Jokes Etc › Re: The New King And The New Kingdom by tufe(m): 12:28pm On Sep 14, 2008 |
and now forthed |
Jokes Etc › Re: Hi by tufe(m): 12:25pm On Sep 14, 2008 |
wud u start going to church, u this young girl |
Nairaland General › Re: Offtopic! by tufe(m): 12:23pm On Sep 14, 2008 |
yeah, it is. u no know say me and gab dey share a clandestine relationship |
Jokes Etc › Re: Updated Passport Pictures Of Our Fellow Nairalanders by tufe(m): 12:20pm On Sep 14, 2008 |
see jeovy, see hell fire |
Jokes Etc › Re: My Birth Day Bash. by tufe(m): 12:20pm On Sep 14, 2008 |
thank u o jare, no mind that jeovy dia  |
Jokes Etc › Re: Proposed New Law For Joke by tufe(m): 12:19pm On Sep 14, 2008 |
hungry, . . . .from lack of claro  |
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by tufe(m): 12:19pm On Sep 14, 2008 |
as if if i give her to you, u no go marry am |
Jokes Etc › Re: Kate And Biola (grammatical Errors) by tufe(m): 12:18pm On Sep 14, 2008 |
it seemed like oh |
Jokes Etc › Re: Who Wants To Be A Millionaire? by tufe(m): 12:12pm On Sep 14, 2008 |
thank you thankyou, u are far too kind  |
Jokes Etc › Re: Money Pass Life? by tufe(m): 12:11pm On Sep 14, 2008 |
abeg tell am oh |
Jokes Etc › Re: I Resign by tufe(m): 12:11pm On Sep 14, 2008 |
u sure say na even tv him watch , abi person call am tell am scores |
Jokes Etc › Re: Nairaland Worst Joke -tufe And The Mosquitoes by tufe(m): 12:10pm On Sep 14, 2008 |
@ Cayon
If u arent a Nigerian, plz, i dont appreciate ur joke. I'm not being biased, but its just like how it is when a white man calls a black Nigga. no one takes that lightly, but a fellow black is free to call another nigga. so plz think over the effect of a joke b4 posting.
Nigeria is a wonderful place, so dont give out any false info |
Jokes Etc › Re: Cbase Buffday Party by tufe(m): 12:08pm On Sep 14, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: I Will Survive(dirty Version) by tufe(m): 12:06pm On Sep 14, 2008 |
abeg tell am oh  |
Jokes Etc › Re: Escaped Nairalander by tufe(m): 12:05pm On Sep 14, 2008 |
mr man, u no go church?? |
Jokes Etc › Re: Three Heads Of States Went To Hell by tufe(m): 11:58am On Sep 14, 2008 |
like right now |
Jokes Etc › Re: Urgent Question! by tufe(m): 11:42am On Sep 14, 2008 |
its because in Nigeria, guys are usually better cooks |
Jokes Etc › Re: Good Advice From Kids by tufe(m): 11:42am On Sep 14, 2008 |
u |
Jokes Etc › Re: Yahooze Song by tufe(m): 11:41am On Sep 14, 2008 |
i see |