TwigBoy's Posts
Nairaland Forum › TwigBoy's Profile › TwigBoy's Posts
1 (of 1 pages)
is dis baby. . . still available |
i think say u talk say u dey dubai, how come u dey present 9ja number. . . . give mi ur dubai number make i call u. |
[quote author=Divine R. link=topic=394443.msg5569013#msg5569013 date=1266936098]@Twig please how much is the passport i want to do my too? is the cue much? one love[/quote]na 18k i give the woman wen help me do am ooo, na 3days i collect am, but some say dem do their own 15k, |
suxes2005:You no lie, same person. |
I just came back from the passport office @Alagbon, well i got deir late so i was asked to come in d morning 2 snap, i was also told the P will b ready on thursday. I really appreciate you Pals help, |
Tamita & Symbian03, na 2 of una i go tank well well, i go try locate the place today, make i c as e dey go, anyhow sha, i go halla una 4here as e go finally. |
i am in lagos, and symbian03 already said its located in Ikoyi or festac, all i want to know now is the address to the office in festac or ikoyi. |
Please what is the address of the Ikoyi office and also the festac office. |
Lagos |
Please i need d address of Passport Office Here In Nigeria, i want to do the new international passport., please its very urgent. |
naijamatchmaker:u bi mumu, after u don sample there toto, u wan give people leftover, ole oshi, |
Tatase:exactly, una c as @tatase package the english version, gud, i 4get 2 tell her say, y her friends go dey tell her who 2 follow, c as dem help her mis package her life, na wa 4 friends self ooo. |
if he don enter dat promise land with you and him character change suddenly, e dey very clear say he don chop and he wan clean mouth, he want make una b friends abi, no wahala, wetin him wan tell u b say, he wan change cloth and he go prefer a fitted style, finish, no go worry omoboy cos him na player, my advice 4u bi say, next time shine ur eye, cos boyz koko dey hot wella and dem no mind promise u heaven and earth, once dem chop, omo contract go expire, including me ooo, i dey do am wella, i no go lie u, so no vex my sister, take heart. |
but 2 b sincere, is the light always on, 24hours, if na only dat 1 i even c enjoy 4my stay with my sister, i no mind, cos 9ja don use heat and blackout finish me 4dis country, we no dey get light @ all and na gen we dey use 2, 4, 7. |
Noble_gas1, y u dey laugh na, and moreover wetin u dey do with Gambia Parli wen u na 9ja boy, i been think say e dey against other country 2 give outsider Passport wen no b citizen, abeg make una tell me ooo, |
Wetin una wan talk 4 phone wen una no fit post 4here, @ant01, u beta shine ur eye b4 @oloriode turn smooth criminal, |
@Obigin43, thanks for d info as well |
Alrite OgidiBoy |
really, what about clothes, are they also affordable in gambia as well and also good foods, |
Thanks, Mama Gee OgidiBoy, How did nigeria bleeped everything up in Gambia Again ooo, abeg tell me |
not @ all, would neva ever do such, is it a nice place, i mean is it a beautiful place, |
Na Follow Follow I Wan Do OOO, My sister na him wan really go, but i just wan follow her ni, |
I Will Be Going To Gambia In The Next 2 Weeks, Please Does Anybody Know How Life In Gambia Looks Like, And Also Do They Speak English As Well And Is It A Fine Place, |
@tunku, do u have a link to their website, |
Please i don't know if this is the right thread to post this, but i really want to assist Haiti too with some funds but i don't know how, please if you know the process and also probably any organization i can be linked to, please post comment here, so me an other people willing to do the same can get informed. |
1 (of 1 pages)