₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,000 members, 8,448,183 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 10:14 PM

Toggle theme

Ucbenjamin696's Posts

Nairaland ForumUcbenjamin696's ProfileUcbenjamin696's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)

PoliticsRe: LASG To Start Charging Cars Parked Outside Church Premises Per Hour by ucbenjamin696(m): 10:39am On Jul 21, 2024
For street wey dem no fit takia of,anyway naw Muslim own worst pass,esp dat alaba rago road on Fridays, dem go juz block everywhere..., make government self do something
Christianity EtcRe: MFM Choir Wins Gold For Nigeria In New Zealand (Video) by ucbenjamin696(m): 10:27am On Jul 21, 2024
Wen church still dey shak me pass shakiru...doz days for PRAYER CITY,I juz pray,make DAT zeal of church going cum back, even cross over me no go again for more than 7-8yrs
Christianity EtcRe: Rev. Fr. Linus Okwu Flogs Women, Choir Members In Enugu Catholic Diocese by ucbenjamin696(m): 8:55pm On Jul 20, 2024
Did he force them to kneel down,why dem no run,why didn't dem protest against it,dey all knelt down to collect the holy flogging
FoodRe: Fishermen Catch And Butcher Manatee In Odi, Bayelsa (Photos) by ucbenjamin696(m): 11:04am On Jul 20, 2024
Naija man need to first preserve his stomach before anything
PoliticsRe: Niger State Government Clarifies Report On Slapping Of Islamic Cleric by ucbenjamin696(m): 1:46am On Jul 17, 2024
Damage control.....what I see there is just a father trying to control or shebi naw tame his over zealous child in front of visitors......Anyway dem go don threaten d mata,but we all no really know the genesis of watin happen before dat slap & public humiliation,but just imagine say naw California governor try dat thing....,it's well in NAIJA just have money & power,you can even slap a police man on duty,call him superior dem go tell u thank you,still gather cum visit you for office
HealthRe: Young Man Commits Suicide In Gombe (Photos) by ucbenjamin696(m): 5:54am On Jul 16, 2024
Majority of una juz dey talk trash & jargons none of you knew what lead him to diz,even d poster self no get any clue,una juz dey say hardship,rich man pikin self dey commit suicide, something 2015 a young man in my hood drank sniper cus of woman,anyway una dey yarn say naw hardship cuz of say naw man,if naw woman. Nkor
FoodRe: See The Big Snake That Interrupted Our Parade And How We Saved Her by ucbenjamin696(m): 9:56pm On Jul 15, 2024
MR SOLDIER
MR SOLDIER
EducationRe: I Want To Report This School In My Area. by ucbenjamin696(m): 6:07pm On Jul 14, 2024
This one dey find watin him go use trend....abeg get diz post out of here
CrimeRe: Nigerian Man Arrested For Allegedly Having A Soap In HIs Possession (Pics/Video) by ucbenjamin696(m): 6:17pm On Jul 13, 2024
Make I epp dad go pick him Lexus from mechanic,naw so police take stop me...,I no even follow dem drag,I first use WhatsApp drop info give my dad,baba jus call my elder broda wey be capt for navy cus naw for Alakija d trash happen close to navy town,few mins I fake call telling my "unknower" to bring my ATM that I want to withdraw & settle the police pple cus I don't want issue with them,15mins later my elder broda show up with him three friends (one captain two commander) E shock the inspector & him boiz,the rest incident sweet me die,the sergeant chop beta slap,imagine slap wey make police gun fall...No pray make NAIJA police catch u as bush meat,dem fit wan arrest u for looking handsome or not even having an Android phone
EducationRe: Woman Dies After Her 4 Children Died In Jos School Building Collapse by ucbenjamin696(m): 5:15pm On Jul 13, 2024
In Nigeria we are so hearted heartless,nothing dey move us,person go organise wake keeping for him dead parents or relative,still find time to smoke ND eat with friends on same day & venue.

Anyway in a sane country heads go don dey roll,pple go don dey collect sack letter & quit deir jobs with resignation letter,some go don dey front of panels dey answa questns & query with tears,but over here in my kwatry,nothin dey happen,las las we count our losses & move on
PoliticsRe: CSO Calls For Arrest Of Philip Shaibu Over Accusation Of Tax Certificate Forgery by ucbenjamin696(m): 5:01pm On Jul 13, 2024
Any NAIJA politician hand clean?
FashionRe: Men Keeping Long Nails: I Dislike Seeing My Fellow Gender With This.... by ucbenjamin696(m): 3:58pm On Jul 13, 2024
My younger days I dey keep long finger nails...,my jss1-3 class gals dey lyk use am play with my God given sporting waves,.......but as I start begin get girl friend & fvck mate after junior waec...,to avoid injuring my sex mate during sex ND pre-intimacy I just jejely visit my elder sister for her saloon to trim d nails...

SOME PEOPLE NATURALLY GET STRONG & LONG NAILS
PoliticsRe: Tinubu’s ADC Yusuf, Crowned King Of Ilemona In Kwara by ucbenjamin696(m): 3:54pm On Jul 13, 2024
Some pple just read headings & start commenting jargons,esp all diz half baked scholars wey dere oly achievement naw fasil omaradeen community high school.
EducationRe: Thief Pleaded For CRUTECH Students To Allow Him Jump Inside Well by ucbenjamin696(m): 3:48pm On Jul 13, 2024
Jungle justice isn't ok in a sane country,but if diz pple catch u ONE on ONE...,body go tell u,dem fit no even allow u escape without hurtin u beyond repair & corrective surgery
FoodRe: Do You Still Remember This Combo (pic) by ucbenjamin696(m): 3:43pm On Jul 13, 2024
Best with Ijebu garri
CelebritiesRe: What Can You Use To Insult Me Now?- Shatta Bandle To Critics After Fixing Teeth by ucbenjamin696(m): 10:39am On Jul 13, 2024
With money & science much things re possible..., if barren woman go fit get pikin without getting pregnant and shatta bundle go fit get teeth and fine small (resemble Rema) then science and technology beta pass religion
CelebritiesRe: Portable Fights Bikeman For Stealing His Phone In Lagos (Video) by ucbenjamin696(m): 10:30pm On Jul 12, 2024
A street urchins what you expect,...anyway watch out for his latest single title #bikerman...,with "MY BIKE MAN WAN STEAL MY PHONE,I BEAT AM WOTOPORIOUSLY FOR STREET" as lyrics for the forthcumin song
RomanceRe: I Need A Husband, I Will Sponsor Everything: 39-year-old Nigerian Lady Cries Out by ucbenjamin696(m): 8:42pm On Jul 10, 2024
This YEYE content creator,I really can't remember her page name on Facebook,but I think Ada***** she's always talking about dick & pussy & knacking,nothing good to learn from her page...,Anyway las las persn dey wey go marry her .....(A VERY RESPONSIBLE JOBLESS SIMP)
Christianity EtcRe: Man Whose Manhood Was Restored Leaves Church To Go Have Sex With Wife by ucbenjamin696(m): 7:29pm On Jul 10, 2024
With all diz miracles and yet naija go still beta one day, am juz confused and lost
TravelRe: Careless Bike Rider Destroys Crates Of Eggs (Photos) by ucbenjamin696(m): 7:21pm On Jul 10, 2024
Gbese re ooo according to Lilkesh .....

Indabosky power self no fit bail the okada rdyer
PoliticsRe: Police Accused Of Blocking Court Order Against Bilikisu Ishaqu Aliyu by ucbenjamin696(m): 7:08pm On Jul 10, 2024
With money,power,connections & pple in topshot nor helms of affairs... You are not only immune to the law,but also invisible to any nonsense and with pastor or Alfa backings even spiritual powers no go near you
CrimeRe: 9 Killed As Cultists Clash On 7/7 Day by ucbenjamin696(m): 12:30pm On Jul 09, 2024
Shey u juz gather around dey collect news of cult clash,from Lagos(ijanikin) to IMO state,abia,Ogun and oda states...NAwa ooo.... Or shey u juz imagine all doz things from ur brain ...just like in nollywood
Foreign AffairsRe: Gayton McKenzie: Meet SA's New Sports Minister - Bank Robber Turned Politician by ucbenjamin696(m): 12:22pm On Jul 09, 2024
In naija anything here is possible, from prison to aso-rock,from drug baron to C-in-C,diz one from robber & gangstar to minister..., But diz one is beta than our repentant bokoharam dem
PoliticsRe: Niger Governor Mohammed Bago Ordered His Aides To Slap A Cleric (video) by ucbenjamin696(m): 10:24pm On Jul 08, 2024
Shebi naw cleric civilian like am...,shey d oda day an Oba gave a traffic police officer,beta slap,even the touts hailing him wanted to double the slap,but luckily for the traffic warden,the oba juz told dem to stop.
CrimeRe: Tears As 20-yr-old Cadet Officer Who Died In Hotel Pool In Abia Laid To Rest by ucbenjamin696(m): 7:16pm On Jul 08, 2024
Just imagine say the hotel dey close to doz cadets base or even if naw same local government area or next local government, I swear by now,naw Watin happen for 1864BC for happen again,cuz doz military boiz go carry the entire hotel building go keep for sambisa forest,unless if the owner naw snr military officer.
PoliticsRe: 10 Things To Know About The Samoa Agreement by ucbenjamin696(m): 6:29pm On Jul 08, 2024
IF YOU DON'T UNDERSTAND THE AGREEMENT PLEASE GATHER HERE FOR URGENT MEETING
Christianity EtcRe: Vatican Banishes Archbishop Who Branded Pope Francis Servant Of Satan by ucbenjamin696(m): 11:02pm On Jul 07, 2024
If the pope no hear about doz fadaz wey dey sexually molest altar boiz,then he's free...
But if truly he's in support of same sex marriage, then make THUNDER FIRE AM....I know no man is without sin,but make una no tell me say the Pope naw HOLINESS
PoliticsRe: Tinubu Re-Elected As ECOWAS Chairman by ucbenjamin696(m): 10:48pm On Jul 07, 2024
Once you re a president of Nigeria automatically the chance of you bcuming ECOWAS president is more than 95%...,but criously I don't undastand how Tinubu was reelected abeg shey diz pple dey collect brown envelop or something fishy is really going on,abeg how dem take dey choice president of diz ECOWAS whateva,cus I wan check something
PoliticsRe: Wike Hands Over 50 Operational Vehicles To Security Agencies (Photos) by ucbenjamin696(m): 8:14am On Jul 07, 2024
I NO GO SHOCK ME IF DEM JOIN AM FOR ONE MILITARY CONVOC,AND WE THE VEHICLES DON RETIRE,NAW EIDA CARRY AM CUM STATION DASH DPO OR SELL THE PARTS AS SCRAB...,BUT E FIT STILL NO SHOCK ME SAY AFTA 3-4 MONTHS ANY OF DOZ VEHICLE FIT DEY MISS FOR STATION.....NAIJA NAW CRUISE,BUT LAS LAS WE GO DEY ALRIGHT
EducationRe: NOUN Scraps Law Programme, Leaves Over 1000 Students' Career In Jeopardy by ucbenjamin696(m): 8:07am On Jul 07, 2024
NAW NAIJA WE DEY ANYTHING GOES,BUT LAS LAS WE GO DEY ALRIGHT
CrimeRe: Security Guard About To Sell Car Left In His Custody Nabbed By Police In Niger by ucbenjamin696(m): 8:01am On Jul 07, 2024
Beating don make am humble, security man wey thief car under him care,just like our police men killing,shooting and robbing citizens put unda deir care by oath of service
PoliticsRe: Niger, Mali, Burkina Not Going Back To ECOWAS – General Tiani by ucbenjamin696(m): 7:55am On Jul 07, 2024
IF DEY THINK DEY CAN SURVIVE ON THER OWN WITHOUT ECOWAS, ABEG ALLOW DEM REST,SHEBI NAW COUP BRING DEM CUM,LAS LAS NAW ANODA COUP GO STILL CARRY DEM GO,EVEN IF THERE PEOPLE BACK ND CARRY DEM,ONE MISTAKE ALL THEIR 99% GOOD DEEDS GO COLLAPSE IN A SECS...,I JUS PRAY MAKE US NO REASON DEM FOR ANY REASON,FRANCE SELF DON TOO OPPRESS DEM JARE....LAS LAS ALL OF US GO DEY OK

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)