Ucbenjamin696's Posts
Nairaland Forum › Ucbenjamin696's Profile › Ucbenjamin696's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
Why are they selling it Why are people buying it? Till I get genius answa |
Nigeria government Neva protect it's citizen finish,naw lion dey wan cum protect & care for? |
Shebi naw here we dey wey state government dey own power holding money,snake and oda animals dey swallow money,president dey stammar for national TV,even bike for parade ground no start cuz of fuel, touts dey enta national assembly building to steal mace,nepa dey take lite inside national stadium infront of president...,Anything (magic/miracle) is possible in diz kwatry |
Presidential thief helping an allied thief....., All naw padi padi government, And BAT was a friend of Abacha (or so me heard) |
I only smell two things 1. Lies ND lies 2.A man trying to chase clout,get more likes,views,lot of comments ND maybe grow his social media account.... So dem no fit get pumping machine or pay water tankers for water suppy |
Pern vex yarn dust,una dey tackle am....baba get right to vex,and all of una self get right to vex self...,but highest una vexation no count for him life,d Koko naw make every dickhead,pussycat ND harry calm down....,TO ME I BELIEVED NAIJA AS A COUNTRY IS BIGGER THAN LOCAL COACH JUS CUZ WE NO DEY VALUE HOME MADE.... BUT AS A CEO INSTEAD MAKE ONE YEYE STAFF SCATTER MY PLAN,INSTEAD NAW MAKE I SACK THE STAFF |
Suckling ram wey Neva chop belleful ram wey no go full that sachet water nylon.... anyway e no easy,@least u see buy tomorrow I go follow my elda bros from signal barracks to alaba rago go buy the heaviest & expensive ram |
ghiloman28:u U wan make dem revolt show am back seat? Illegitimate son no get rith for anoda persn papa huz,u wan make Italian Mafians read riot mob act for him house? |
China and pepper be lyk APC and lies or Tinubi government and suffering,in short China yamayama spicy food dey close pass human and deir shadow |
Dem dey Bleep cova body? |
Anything can happen to anybody,its a mistake person fall no mean say naw bad omen ..... Anyway me no blame am,the constitution allowed him to contest ,weather we liked it or not,the constitution also brought him to power,weada we accepted it or not....But e no go shock me say one day my brodaz from d east,go present anoda "Jubril" from Pakistan or Congo say naw him be our president... IN NAIJA ANYTHING GOES,CUZ FREEDOM OF SPEECH IS ALLOWED,BUT FREEDOM AFTA SPEECH MIGHT NOT BE ALLOWED. |
I no see my school NIGERIA SCHOOL OF AGBADOIANS |
Not possible, check the shape of the head,which kind force dem go appy for the head,to collect dat type of change of face....make she juz go apply for change of name. |
How does snake me taste,wey una dey rush am...,that's a python there |
Do we really have anything original in diz kwatry again? |
Him no snap with bobrisky...Abeg who cum b dat "daddy" on native wears wey dey happy hold am snap |
Where we wan start from,first of all RIP to your wife & kid... Nd now we heard cause of missing uterus nd placenta..... I Neva wan talk watin dey my mind,but if I find my family bloodline unless naw handiwork of nature dem go also find whosoever that's involved |
Kobojunkie:I don hear,so can we move on to the next |
Abeg where the cow dey,cuz if naw north shey bokobois go allow dem...hope no b say naw anoda milk dey wan export then use the money to finance bokoharam ND oda terror groups.... NAIJA I HAIL THEE |
YoungLionken:. I lyk what you just said,but remember naw the thief inside huz dey give the away Info of where & how to locate the money inside huz..,did shell & oda companies cum on dere own,a particular man or men in power knew about all diz,I wish u know how much diz oil companies re paying federal,state ND local government for diz oils...let's hold our government responsible jare |
Maybe ...just maybe...I said maybe,but if you check well,u will see that I added "just" before the maybe |
According to the bible "JUDGEMENT WILL START FROM THE HUZ OF GOD" (church) |
Who we go believe...,diz mata don get as e b...,eida the soldiers wan use Indirect cover something up,or maybe no cordial relationship and undastanding btw the two force. |
As usual naw innocent kids,youths and market women go suffer am,let dem visit the hideouts of diz ungun known men....,in da north bokoharam will even visit deir base and kidnap high ranking soldiers shi shi nothing go happen,soldiers go turn civilians dey waka with deir tail unda lyk dog wey lose courage,but for east naw ontop market women dem dey show power and flex muscle....Anyway I hear say dey wan change am for the market women cuz dem dey hail the UGM and none of the youth cum help dem dat day |
This one naw padi padi chat...,person tell u say naw naija turn am so,u still dey ask am if him be Nigeria.... This to me is more lyk a script acting...., I still dey one corner dey learn the new national anthem |
Is that really the best way to honour fallen heroes,by killing soldiers...,should public holiday be declared sit at home,Dec25 is public holiday, but how will you guys feel if FGN declare it SIT AT HOME in your region ...... I wouldn't say much but please any time the army wanna go for revenge all in da name of catching the culprits, make dem sha no go catch innocent pple then tag dem as ipob or UNGUN KNOWN MEN |
Shebi e don finish, till next year,las las we go dey alright, the IBO elites know what to do but because if Biafra cumz most of dem we lose out,datz more reason dey re actin diz way...,In da north dem fear and respect bokoharam,bandits & terrorist,in da east naw ipob(ungun known men) in da west naw Emilokan & skull miners dey decide... Middle belt what gwan to ur freedom fighters..., abeg where Asari dokubu dey ?? |
I oly see america lyk cultist or Lagos touts,dat can't fite on dem own ..,eida dey assemble all NATO forces or G-9 to fite deir battles....Gather "boiz" to go fite deir fite ND later formin N∅1 |
Aboki just wan wear cloth(cover him unclothedness) sell him market & datz all,Biafra or fraBia no concern am,una do too much,it's eida him brodas go wear military uniform to cum mend una,or dem cum with cows & ak 47...... U know the rest. |
Unless if your name is "EMMA POWERFUL" if not police self go wan scam & rip you...,imagine paying 100,000 to track a camon20 phone last month ND extra #40,000k for mobilization fee...,But imagine Alhaji just call dpo (0k*koma**ko ) gave him details via phone call & after like month,dem call Baba to cum station cum gba him phone,Baba jus TF 30k give Dpo for fuel...ALL NAW LEVELS |
As in persn pack sawdust put inside belle? ... It's well,this is quantity above quality,naw survival food be this,but I can't take beans for dinner, what's beef & ponmon doing in my rice,wen beans still dey |
The MC know say pple wey full d wedding naw "KG" pupils.... U wan try diz stunt for "ballers" wedding or a gathering of dignitaries..... I RESERVE MY COMMENTS |


..