Ucbiu's Posts
Nairaland Forum › Ucbiu's Profile › Ucbiu's Posts
Thunder fire u America ,... Obama chop monkey chop Ebola...
|
Team BB 10 lolz... For lyf...
|
Wot ov Kwankwaso n his red cap... Hahaha |
Dis is no more new news in our ears,,, Abeg talk somtin else...[b]Dis is no more new news in our ears,,, Abeg talk somtin else...[/b]Dis is no more new news in our ears,,, Abeg talk somtin else... |
Now d south south ppl can see how does boko haram killed innocent Muslim in Aminu Kano College of Islamic & legal studies were d student are absolutely muslims no single christian , plz ma brothers in d south stop criticizin us, acusin us, and abusin us and our religion while dis thin is affectin us too. |
Hahaha ma kwankwasiyya gov. Too poor, infact 1/10 |
Înna Lillahi Wa Inna ilai hir rajiuñ ... Allah S.W.A. Said do not kill ur self ... May his soul rest in perfect peace ameen ... |
JTF vs Al-Qa'eda .... Wahala dey ooh even NATO AR Stil battling wit Al-qa'eda talkless ov Naija's JTF. |
For dose DAT AR makin foolish comment on Muslims... u hav to knw DAT is not all Muslim DAT AR terrorist ... So jst talk on Al-qeda not Muslims in general... |
Am Usman HND Science Laboratory Technology (MCB Option) I'll lyk to hav a Quality Control Officer. |
Hahahaha am also scared wen I saw d post ... We pray DAT dey Cal up for d interview |
Den let d JTF continue showin DEM no mercy kawai shikenan |
den Zakari Biu & odas Shud be release |
Hahaha ma kwankwasiyya gov. Too poor, infact 1/10