ULSHERLAN's Posts
Nairaland Forum › ULSHERLAN's Profile › ULSHERLAN's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 173 174 175 176 177 178 179 180 181 (of 244 pages)
Abeg o guy,if na play make we jus pause am, i no be gay o y will i be, btw if ur not gay y on earth will u find interest in dis, me i no fit stand gay to guy kissin.lesbianism sef dey alrite pass am, its ewwwwwww |
Abeg o guy,if na play make we jus pause am, i no be gay o y will i be, btw if ur not gay y on earth will u find interest in dis, me i no fit stand gay to guy kissin.lesbianism sef dey alrite pass am, its ewwwwwww |
Tell him not to worry dat am plannin on fixn d date of his crucificatn, |
Me sounding so gay *calls my lawyer* see u in court, am sueing u |
*hmm wat will a preewy lady be lukin for in dis dark but guud bar all alone dis nyt*hey missy |
Jus add him also to my list of pple to crucify |
Dapada is it only gay dey publish on newz errtym?, me gay abeg o i get dat fn map o and i find my way even in d stongest of all weather and d darkest of all night |
Dey dnt no every gud fn comes wv evil n trouble, wat pple dnt no is dat naija is tryn her best to manage it but by d tym ghana also start slpn wv ne eye open dey will wish and no dat e no easy |
He is jus bn frugal dats it and BTW y una gals wan mud guyz na, |
Its ok if d single lady gatz brainz up dere and d married one is ready to listen |
Tank god its not me and dat u were d one |
God bless naija truely cos am proudly naija. Ghana also shud welcome to a world of no rest, |
Val in ghana, e make sense sha, @least its trekable, u and u spouse |
U be photographer?, na cos of pple like u i neva bcom celeb o cos na everydai i go dey commot as topic for una |
Coolio babe |
Deneut na sure person unlike yo, @mygoldie guess uve bn busy huh, @op crucify him |
Nids to overcome dis |
Man on heat, loook dude go chg ur username to wife snatcher, request dat frm seun and he might grant ur drms |
koolchicco:dapada how can a responsible me be a yy, @op wife snatcher |
Enh enh*starts a drama* u see pple wv rolls royce u wan deny my avensis enh, no problem na, we go see na |
Hmmmmmmmm u get mouth, |
Na u i lost na id abi u wan make i air our dirty laundry here, |
*where is id oooo* el guuuuuuwwwaapo how much is my bill na small pikin u wam dey smooch unda ya bar now, *smiles and points to tz* |
Rasaki |
Gigson |
koolchicco:dey r busy vomitin due to deir over drunkinesses, lol*drags id to one corner and kiss her so deeply and passionately, * @tz jus buzz me and i go reply u bk wen i don free small, k since ur still very much online |
No pizzle but amma invicible for a while now tz |
U gerrit joor, lemme gv u a nyc one @op jaguda |
I can deduct frm prev conversatns dat he is disturbn u wv ur yahoo id, is it dat he likes u or wat and even if he does let him no if dere is a way or nota and if he doesnt back out peaceful he nids to be flogged*i can do anytn for tz even if she no love me* |
But wait o tz is sumbori disturbn u, if yes wat do u intend doin bout it and if u nid cia help lemme no, @elguapo dis ur hennessy is fake imagine it even taste like kerosene, Pass me a bottle of nuvo*i bet u if dis taste like petrol na two gunshots for ur fat bombom |
Hmmmm nawa ooo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 173 174 175 176 177 178 179 180 181 (of 244 pages)
