Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,209 members, 7,829,335 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 03:06 AM

This For All The Guys - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / This For All The Guys (3354 Views)

If U Where In The Guys Situation,what Will U Do?(pic) / Photo Of The Day But Only The Guys Will Understand This Better / A Story For The Guys (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: This For All The Guys by bashydemy(m): 4:02am On Jan 08, 2011
D.A.V.E:

all girls r d same & they no fit repent 4rm askin for 1 thing or the other.so the thing wey guys suppose do na to carry their chicks for deliverance rather than shoutin amen.mind u;i'm a pastor & i dont charge much per deliverance
Find your business go front abeg LOL

Hamid O:

Brothers in the lord, may God continue to answer our prayers especially this one. Ameeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeennnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnn grin grin
yes ooo
Re: This For All The Guys by ULSHERLAN(m): 4:05am On Jan 08, 2011
Na dose demandin gals go come oppose dis topic cos na like u wan open deir secret na and na dose guys weh be say if dem don kari oyon for deir hand say make dem write cheque na dem allso go com dabaru topic but as big boiz like us, we support and approve ur topic
Re: This For All The Guys by bashydemy(m): 5:09am On Jan 08, 2011
Thanks jare ULSHERLAN no mind the yeye guy this is 2011 and its a pay back year so let the girls take those responsibilities too now abi
Re: This For All The Guys by StudioCFR(m): 7:20am On Jan 08, 2011
no expect an IBO girl to spend her dough on you
Re: This For All The Guys by bashydemy(m): 11:12am On Jan 08, 2011
^^ why? Well i believe you talking from experience
Re: This For All The Guys by eldav(m): 11:15am On Jan 08, 2011
wetin una sabi b experience?

mtschew

pair of dummies.
Re: This For All The Guys by bashydemy(m): 11:21am On Jan 08, 2011
Who invite you hear IBO boy who you go support if not your ppl
Re: This For All The Guys by eldav(m): 11:25am On Jan 08, 2011
y wouldnt i support my ppl,schupid?

we've got d best of everything.

even our bad ones r gud at wat dey do.

hehe
Re: This For All The Guys by bashydemy(m): 11:30am On Jan 08, 2011
yes i know you get best of everything even your Ashawo's are best
Re: This For All The Guys by eldav(m): 11:33am On Jan 08, 2011
i dnt condole dat bt u get my drift.

*goes 2 get more ice cream*
Re: This For All The Guys by bashydemy(m): 11:36am On Jan 08, 2011
Like you can afford one mtschew
Re: This For All The Guys by eldav(m): 11:38am On Jan 08, 2011
hehe

dnt hate me pls

i dnt ask 2 b IBO

we 2 swit

life's gud

*cheers*
Re: This For All The Guys by mcnepow(m): 11:42am On Jan 08, 2011
Kunbee:

[size=86pt]Amen[/size]

Why ur own amen be bold E be like say gurls don maga u die! Hahahaha!
Re: This For All The Guys by bashydemy(m): 11:53am On Jan 08, 2011
^^ am not sure about Kunbee Gender bu his/her amen is welcome
Re: This For All The Guys by Kunbee: 4:38pm On Jan 08, 2011
mcnepow:

Why your own amen be bold E be like say gurls don maga u die! Hahahaha!

Dose babes don maga Studio and Tayo die, na for their sake i dey shout amen
Re: This For All The Guys by patwhizkid(f): 5:24pm On Jan 08, 2011
amen abeg! angry
Re: This For All The Guys by bashydemy(m): 5:58pm On Jan 08, 2011
Kunbee:

Dose babes don maga Studio and Tayo die, na for their sake i dey shout amen
LOL how you take know you most be one of the babes
Re: This For All The Guys by Kunbee: 8:14pm On Jan 08, 2011
I hear the gist ma ni o, eke is my hobby
Re: This For All The Guys by bashydemy(m): 12:32am On Jan 09, 2011
^^ LOL are you sure? no let studio and tayo hear this ooo
Re: This For All The Guys by Kunbee: 12:39am On Jan 09, 2011
Wo ti po to

Ki ni awon jero fe se?
Re: This For All The Guys by eldav(m): 12:46am On Jan 09, 2011
phuckin yoruba girl.
Re: This For All The Guys by bashydemy(m): 12:52am On Jan 09, 2011
Trouble boy you don start again abi useless ajokuta ma mumi
Re: This For All The Guys by Kunbee: 12:56am On Jan 09, 2011
eldav:

phuckin yoruba girl.

I hope you came with this


Mschew
Re: This For All The Guys by eldav(m): 12:59am On Jan 09, 2011
@bashy

shut up u demented creature.

@kuntbleep

watz wrong girl?
Re: This For All The Guys by bashydemy(m): 1:02am On Jan 09, 2011
Eldav i think you are still suffering from the effect of biafra war
Re: This For All The Guys by eldav(m): 1:04am On Jan 09, 2011
dry yarns.
Re: This For All The Guys by tanimz(f): 1:21am On Jan 09, 2011
bashy_demy:

Eldav i think you are still suffering from the effect of biafra war

grin grin grin

This is the funniest comment I've read from Bashy! grin
Re: This For All The Guys by eldav(m): 1:25am On Jan 09, 2011
tanimz

go nd hv ur D.N.A checked,u must b related 2 bashy (somehow)

*n0r b joke*
Re: This For All The Guys by tanimz(f): 1:26am On Jan 09, 2011
And how does that make any sense? Do you think before you type at all?
Re: This For All The Guys by koolchicco: 1:27am On Jan 09, 2011
This year, may every elebi(demander/ i never chop/ ebina), Sugar I never chop, Sweetie my hair is due, Darling send me credit, Honey my BIS would soon expire, darling if I take cab u will pay o, hungry babe (no matter how beautifully packaged) not look your way AMEN!!


AMEN!
Re: This For All The Guys by eldav(m): 1:32am On Jan 09, 2011
@tanimz

thought u aint gonna talk back??
Re: This For All The Guys by tanimz(f): 1:32am On Jan 09, 2011
^^ On the other thread, you dumbo.

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

y / Presidential Rats For Sale / what do bank and a woman have in common?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.