UncleHaba22's Posts
Nairaland Forum › UncleHaba22's Profile › UncleHaba22's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 40 pages)
The best to replace Osimhen is Moffi even KC Iheanacho no fit that Onuachu can't be a starter in the SE abeg Make una beg pesiero Sha Onuachu will be -1 when starting |
In as much as Xavi no good but he wasn't supported with signings sha Even pep no go fit work with this current Barca No defensive midfielder Omo the Goalkeeper sef no dey The club should carry 80% of the blame sef |
Yamal Decision Making is too good for a 16 year old damn |
Since after that europa league match against Manchester United last season Na when u go really know say Xavi is a very poor coach If you never know Today match go still show u |
Xavi go still stivk to his nonsense untill 80mins Omo Xavi useless aje He no go make change now o |
Dem tell you say Xavi no good una dey argue Una don see am today na Make una rest |
Xavi is a very Useless coach Make Dem sack that fraud This attack is the most useless attack I've ever seen since I start watching Barcelona Omo make person tell me wetin Torres don do to make him start this game Roberto just scored two goals vs Almeria he don turn starter No body in that attack can dribble a cone I was expecting Fermín and Felix to start Just watch how he'll wait till almost 80mins before making a sub I'm seeing a Big Lose is this game Chaii I hope Xavi proves me wrong Sha But Xavi is a very Bad coach |
In anything Xavi does If he wants to play 4man midfield I no buy those Robert shi He should start Fermín-pedri-gundo-frankie Xavi no sabi change players based on opponents I feel Fermín will give more than Roberto That Fermin is one of the most dangerous player in that squad but una no go understand |
The last Barca match I watched was the match against Girona and I don't regret it No shot on target missing of chances any how The players dey fuckup but Xavi sef get him own share of it abeg |
Sapa Yam and Stew
|
Bintdawood:Sure |
Nemesis0147:Na family house food not mine directly But na me prepare am myself I'm left at home alone |
Nemesis0147:Really Come home make I replace you there na 🥴 Omo 😊😊 Sapa hitting hard down here |
Sapa Groundnut oil rice No meat no fish Na why e b sapa Join me
|
Nnnj |
Champions League draw live Manchester United Vs Kogi United |
Man u wins:: Ten Haag masterclass Man u lose:: The players are lazy
|
olabode89:Who wan give u Europa before?? |
hensben:Then are you not supposed to be succeeding more with more money?? |
All those Chelsea that year that are always saying Guardiola won't succeed without money Una don get the money now Una don buy players with the money now Now una no fit comot for 10 After all this spending 9wins since January No be juju bdat With midfield of over 300mill Airmark fallout
|
andrewbaba44:Nobody is more protected than mudryk another flop |
Ferran Torres didn't contribute anything in the game but was better keeping Madrid defense back because of his presence But Lewandowski go leave front comeback dey find wetin?? I dey talk am here Romeu with the ball na heart attack Chaiiiiiiii |
Omo make Xavi no risk injured players abeg Na -1 injured players dey b Play Araujo at Rb Cancelo RW Inigo no be new comer again na Christiansen and Inigo combo Fermín. Gavi. Gundo Felix. Ferran. Cancelo I'm beginning to Question Romeu with the ball he holds the ball too much Madrid Press well with that guy in the midfield wahala go dey |
Omo Gavi at the 6 position is scary Gavi hasn't had a bad game playing the Defensive Midfield position I'm a bit scary when Romeu hold the ball abeg When we meet a team that pressing hard with Romeu for midfield omo we go chop goals tire |
Amoto94:Chelsea don turn small club bdis oo 🤣🤣 Una go just dey like Tottenham am now top4 go be una priority |
Xavi never qualify he wan dey rotate players nawao |
![]()
|
Chelsea fans We have Squad Depth The Squad Depth
|
Be expecting us to concede more goals sha If u still put mind for this game oyo o |
Yamal no suppose dey start match He'll be good for tired legs Laliga wey foul full everywhere like this Na pride go kee Xavi Sha For man Midfield no dey work he still dey force am I just dey observe Sha E sure me say we no go win this match sha |
‼️Come and get a Dstv programmed app that contains all Dstv channels plus Saudi, UK and USA channel. News channels With Radio stations all over the world You can even watch MLS MATCHES And Saudi Arabian League You can watch all other sports as well Available on Android it's just One thousand naira N1,000 Don't let this offer go No monthly subscription Just Data and you can watch Drop a Dm or comment ✉️ Nigerians only 🇳🇬
|
