₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,552 members, 8,523,834 topics. Date: Tuesday, 24 November 2026 at 03:08 AM

Toggle theme

UncleHaba22's Posts

Nairaland Forum › UncleHaba22's Profile › UncleHaba22's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 43 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 10:50pm On Apr 16, 2024
Omo Xavi did nothing wrong on the match except na another game una watch


Na Araujo spoil the match simple
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 9:51pm On Apr 16, 2024
oliverano:
In the UCL, he's been the weakest link of the team #facts only!
Make Dem dey find keeper aswell

Omo the way i take dey vex like ehnn
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 9:48pm On Apr 16, 2024
oliverano:
It affected the game but what happened to reorganising the game and staying more compact, and I wish we had a keeper who can make saves in ucl nights. Byebyekey was right about this guy but only on CL matters though.
Ter Stegen dey offline for the both legs
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 9:37pm On Apr 16, 2024
Omo the first red was a clean red

Na the red spoil the game

And the officiating sef dey somehow


The fans in the stadium are very useless
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 9:05pm On Apr 16, 2024
Araujo should've just left barcola
The match is still Early and you're 2goals ahead why foul him as a last man

Barca fans are the most lazy fans aje
Look how Dem just sit down dey look now wey the players need them the most


Araujo spoil this game no matter the outcome

No.players to ginger game from bench sef


I don diee 😂
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 9:49pm On Apr 15, 2024
First 10-30mins of the game is crucial

Na there work dey

PSG will come all out

I hope pereira X marquinhos starts for PSG defense

Then we are sure of scoring two goals already
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 9:48pm On Apr 15, 2024
We need Romeu in that midfield tomorrow


We need to get hold of the ball most times of the game
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by UncleHaba22: 12:17pm On Mar 19, 2024
andrewbaba44:
Na Laliga teams get low block pass Walai ,I don’t think anyone should even be doubting this

Firstly no epl team comes close to getafe ,even gundogan nearly lost his life against those ones ,something he never witness through out his stay in England

Rayo vallecano
Cadiz
Alaves
Notable mention Bilbao, Mallorca
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 11:42am On Mar 13, 2024
andrewbaba44:
You are so quick to criticize the coach because that’s the only thing you are interested in

Na osimhen dem make look like amateur ooo and na the 17 year old kid come be our best defender

If you don’t trust the kid it’s fine ,but after watching our last 2 games you should be confident
Na gamble wey pay
Even the match Xavi Gamble e just pay ni
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 8:12pm On Mar 12, 2024
If you watch the first leg against Napoli

You'll know Xavi is foolish for not starting Inigo Martinez
Cubarsí Ariel ability is average

And you're coming up against OSIMHEN
same formation you struggled against MALLORCA

U wan use am play UCL Knockout game decider against Napoli haba na

Abeg make season end make he dey go
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 3:54pm On Mar 12, 2024
Wetin I dey here about Yamal age something


Nothing Dem no go try use take kill Barca
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 11:21pm On Mar 03, 2024
Barca needs to sell Raphinha before him market value drop abeg


Barca just gather soft average players omo
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 10:02pm On Mar 03, 2024
We need Martinez in this game Sha

The game is too physical and rough

The ref sef dey blow against barca
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 8:41pm On Mar 03, 2024
I think this match might be too intense and strong for Cubersi omo the running today go loud sha
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by UncleHaba22: 12:50pm On Feb 11, 2024
hensben:
When Mbappe move to Real Madrid we should go for Rodrygo to replace Sterling, this is the type of player we should be signing.
Rodrygo Looks like a player that will struggle outside Madrid sha



My Opinion Sha oo
Sports › Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2027, 2028 And 2030 World Cup by UncleHaba22: 12:45pm On Feb 11, 2024
Danielnino00:
You want Onyeka to do all the hard work alone?
Iheanacho for all his creativity isn't the kind of player you depend on for his work rate...
Iwobi hasn't been that bad as you people are painting him
Iwobi is doing bad abeg

Based on his Experience in the SE he's supposed to do more abeg

Iwobi has been playing for the SE since 2016 I think haba na

Even the pass sef Yusuf Passes in the match against South Africa was better than Iwobi was sef
Sports › Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2027, 2028 And 2030 World Cup by UncleHaba22: 6:45am On Feb 10, 2024
I think based on the Experience he has in the AFCON and The Super Eagles Uzoho should start the final to regain his Confidence


Up Naija 🇳🇬
Sports › Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2027, 2028 And 2030 World Cup by UncleHaba22: 9:38pm On Feb 07, 2024
Sorry to say this Yusuf Passes the Ball better than Iwobi


Nobody say iwobi no dey try but due to his Experience in the SE he should be doing better than he is doing abeg
Sports › Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2027, 2028 And 2030 World Cup by UncleHaba22: 3:23pm On Feb 07, 2024
We should just take out chances SA are coming into the game to defend

Once we are able to convert our chances we are done with Dem

An early goal means we get more plenty goals
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 1:36pm On Feb 06, 2024
So the whole of Barca B no Winger to come give Yamal small rest??

Omo e shock me

There must be a winger na

Omo I'm getting afraid for yamal anytime he holds the ball

Laliga Defenders are one of the ruthless you would see in the world

Dey need to rest am sha
Make Pedri scenario no play
Sports › Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2027, 2028 And 2030 World Cup by UncleHaba22: 1:15pm On Feb 06, 2024
The best to replace Osimhen is Moffi even KC Iheanacho no fit that Onuachu can't be a starter in the SE abeg

Make una beg pesiero Sha

Onuachu will be -1 when starting
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 5:07am On Jan 28, 2024
In as much as Xavi no good but he wasn't supported with signings sha

Even pep no go fit work with this current Barca

No defensive midfielder
Omo the Goalkeeper sef no dey

The club should carry 80% of the blame sef
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 7:33pm On Jan 21, 2024
Yamal Decision Making is too good for a 16 year old damn
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 11:58pm On Jan 14, 2024
Since after that europa league match against Manchester United last season

Na when u go really know say Xavi is a very poor coach

If you never know
Today match go still show u
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 9:12pm On Jan 14, 2024
Xavi go still stivk to his nonsense untill 80mins

Omo Xavi useless aje

He no go make change now o
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 8:41pm On Jan 14, 2024
Dem tell you say Xavi no good una dey argue

Una don see am today na

Make una rest
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 7:12pm On Jan 14, 2024
Xavi is a very Useless coach

Make Dem sack that fraud


This attack is the most useless attack I've ever seen since I start watching Barcelona

Omo make person tell me wetin Torres don do to make him start this game Roberto just scored two goals vs Almeria he don turn starter

No body in that attack can dribble a cone

I was expecting Fermín and Felix to start
Just watch how he'll wait till almost 80mins before making a sub

I'm seeing a Big Lose is this game

Chaii

I hope Xavi proves me wrong Sha

But Xavi is a very Bad coach
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 10:50am On Jan 13, 2024
In anything Xavi does

If he wants to play 4man midfield
I no buy those Robert shi
He should start Fermín-pedri-gundo-frankie

Xavi no sabi change players based on opponents

I feel Fermín will give more than Roberto
That Fermin is one of the most dangerous player in that squad but una no go understand
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 10:05pm On Jan 04, 2024
The last Barca match I watched was the match against Girona and I don't regret it

No shot on target missing of chances any how

The players dey fuckup but Xavi sef get him own share of it abeg
Food › Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by UncleHaba22: 2:15pm On Jan 02, 2024
Sapa Yam and Stew

Food › Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by UncleHaba22: 9:54pm On Dec 29, 2023
Bintdawood:
Beans dey na...... No shakings😎
Sure
Food › Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by UncleHaba22: 4:09pm On Dec 29, 2023
Nemesis0147:
how you take prepare am?
Na family house food not mine directly

But na me prepare am myself

I'm left at home alone

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 43 pages)