Crime › Re: How We Rescued Adelabu’s Sister And Twin Sons – Police by Undisputed147: 9:32am |
Na picture na b ur problem? Dem catch kidnappers you no dey happy, u dey find pictures.. nonsense Ironfaceman: Don't police have crime scene pictures.
And what is the need of covering kidnappers face in front of camera |
Travel › Re: Enugu Launches London-style Double Decker Buses (video) by Undisputed147: 8:07am On Jun 03 |
This is a very good idea.. But na which road dem go drive am pass? Road wey no good for nigeria nlfpmod: Enugu State Government launches London-style double-decker buses, with video footage showing the green vehicles' modern exterior branding, including "Experience Enugu" and the governor's image, alongside clean interiors with yellow handrails and upper-deck seating.
|
Foreign Affairs › Re: June 30 "Deadline" For Undocumented Foreign Nationals To Leave South Africa by Undisputed147: 5:15pm On Jun 02 |
How can you be so sure because no be only nigerians dey stay for south africa nain Nigeria is not the reason south Africans are behaving this appaling.[/quote] |
|
Crime › Re: 94-year-old Grandma's Corpse Vanishes From Ebonyi Mortuary Before Burial by Undisputed147: 10:14am On Jun 02 |
Shey una dey see and hear now.. abi na Tinubu still cause this one? |
|
|
Education › Re: 'Help Retrieve My Husband's Remains': Widow Of Beheaded Oyo Teacher Begs FG by Undisputed147: 5:32pm On May 23 |
Who told you Tinubu does not care, That man heart is devastated, if you become president just for one day then you will know the pains and heart break and how hurtful it is.. Aleister: Tinubu doesn’t care. The most important thing to him right now is how to rig 2027 presidential election. |
Politics › Re: Why Tinubu Will Likely Lose The 2027 Elections. by Undisputed147: 5:28pm On May 23 |
My guy you have nothing to say.. all this are all shafts that you have said and i see no sense inside. Nothing concern voting with all watin you dey explain here.. Politics na underground work no be by noise or gra gra NaijaHelper1: Bola Ahmed Tinubu has crossed all political Ts and dotted all strategic "I"s required to win an election. He has consolidated State power through conversion of governors, installation of cronies in key election machinery positions, and elimination of loopholes opposition can take advantage of.
However just like a business SWOT analysis where you can control weaknesses but not Threats, the Iran-US war will prove to be the major decider of the coming elections. The Iran war has resulted in a paradox, the government is cashing in on oil revenue due to the closing of the strait but the people are suffering due to rising inflation creating a huge chasm between the economic position of the government and the realities of the people. That is to say, the people are suffering but the government installed to govern them is enjoying massively. More so, the fact that some superpowers such as the US itself, China and Russia are greatly profiting from the war has reduced the chances of this war coming to an end quickly inorder to restore normalcy. With the way world economy is going, and the fact that Nigeria has nothing to fall back on, the situation will likely escalate to the point where hardship will be so severe that the people will revolt right around the election circle. This will be the final nail in the coffin. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: 2025: Arsenal Are Premier League Champions by Undisputed147: 2:20am On May 20 |
Shut up. Bad energy Onkoolos: We know the ojoro they did for burnley yesterday. We know premier league want to let them win it. Premier league is nosense to me… |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Burnley (1 - 0) On 18th May 2026 by Undisputed147: 7:36am On May 19 |
If man city like make Dem win Bournemouth 100 0 today e no concern Arsenal  |
Romance › Re: If Any Man Keeps Malice With Me For 3 Days, I’ll Sleep With Another Man- Lady by Undisputed147: 9:07pm On May 17 |
I bet in the next 10 years this girl no go still don marry because of her mumu brain. No be her fault ashawo first dey her mind to do |
Politics › Re: Seyi Makinde Carries His Luggage By Himself, Sparks Reactions Online by Undisputed147: 9:42pm On May 16 |
As this news mumu na so d person wey still post this news mumu. Na every mumu tin una dey put for topic? |
Education › Re: FG Introduces Mandatory Drug Tests for Secondary School Students by Undisputed147: 5:27am On May 12 |
Good health or light. Which one is important? Flame333: Useless priority..
Na this one be the steady light you promised and failed... |
Education › Re: Student Shot Dead At UNIBEN Main Gate (Video) by Undisputed147: 9:52pm On May 11 |
Na Aza mata. Na 70 million na dey involve for d mata.. na my present dis incident happen for front of main gate ugbowo |
Celebrities › Re: Ashley Ogle's Outfit To AMVCA Awards 2026 by Undisputed147: 10:58pm On May 09 |
Dis na news wen Dem still dey post? So u way post dis news now watin u gain and watin u want make I gain? Post watin go bring money no be watin go chop money. Post real deal update abeg |
Health › Re: Edo State Begins Evacuation Of Mentally Unstable Persons From Benin City Streets by Undisputed147: 9:11am On May 07 |
Watin u talk no even make sense.. blike Dem go come check u or abi u join one of those crase, make Dem come catch u join Amotolongbo: The guy in white singlet, is he not meant to be among those taken away from the street?
This is a wrong timing, everything should not be about politics. If all these men are taken away from the streets, who now gives advice to Peter Obi when he comes for campaign in Edo state? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal: Title Contenders Or Just ‘almost’ FC Again? by Undisputed147: 9:08am On May 07 |
I no b arsenal fan but I no dey judge football as u see am. Not until Dem don enta pitch.. who go believe say Chelsea go fit beat psg 3 0 for FIFA club world club.. so in game of football anything is possible because even arsenal no b still small club wey psg go fit just beat anyhow... But d way I see arsenal Dem go likely carry premier League |
Family › Re: Gambling Is Ruining My Brother’s Life, Please Help. by Undisputed147: 2:59pm On May 06 |
Just continue to talk but don't force him to stop because more you force him d more power dey to continue gamble.. no body go tell am when d time come to stop. Na because e still dey see free food and free house to stay make am dey misbehave.. wen better hand don meet am, na only he brain go reset to normal |
Celebrities › Re: Portable Speaks After Loss To Carter Efe, Says Newborn Son Matter More Than Belt by Undisputed147: 8:08am On May 03 |
I dey tell people say na content and awareness portable and carter dey try create for the media and the world... So you know say ur born son matters first, na u say u wan go fight with person.. assuming you from there die nkor? Watin u for tell your newborn son and wife.. ode people.. na money wey u and carter get make body dey catch una.. y una no use d 50million do give away to people wey need d money... |
|
Christianity Etc › Re: RCCG Not APC Church; Why I Protested In Past – Adeboye by Undisputed147: 8:22pm On May 02 |
|
Politics › Re: Atiku, Obi, Amaechi Failed Nigeria, Tinubu Will Win 2027 – Governor Okpebholo by Undisputed147: 2:07pm On May 01 |
Weda Nigerians or Devil like it or not, Tinubu must win and go still win.. Na only noise some Nigerians go make but nothing dey go fit do.. so no b to come write and shout on too social media, if you really dey vex for Tinubu and you no like Tinubu, try go spoil something for Aso rock den Nigerians go know say you serious |
Islam › Re: Masturbation - A Disastrous Problem Faced By The Youth by Undisputed147: 2:04pm On May 01 |
Masturbation no be watin person suppose do all the time. if toto never sharp for ur side d only option na soapy, but if toto sharp no need to masturbate na. But the truth be say masturbation get only less side effect but no b all those many jagoons that guy write here.. |
|
Crime › Re: Woman Arrested In Lagos For Trying To Stab Her 15-Year Old Daughter (Video) by Undisputed147: 8:37am On May 01 |
If na man do this kind thing, Dem go say na on colos, but as na woman so watin I go come talk na Ogbanje |
Business › Re: CBN Announces 5 Free Banking Services From May 1 by Undisputed147: 5:50am On Apr 30 |
Very good. The truth is hard to believe. Tinubu go still win 2027 nothing go stop am |
Politics › Re: Tinubu: "My Enemies Want To Use Insecurity To Get Rid Of Me, But I’m Stubborn by Undisputed147: 5:47am On Apr 30 |
Tinubu said the truth.. |
Crime › Re: ASP Nuhu Usman Arrested For Killing Mene Ogidi by Undisputed147: 12:31pm On Apr 29 |
Make Dem leave dat Usman to me.. After 1 rap of colos I need to behead that man.. As e no get human sympathy so, me no go still sorry for am. The painful part b say after everything Dem go still go release that bastard, while the family of the boy still dey mourn. Why deh no just kill d police officer too back with gun, abi no b so bible talk am |
Crime › Re: PPRO Bright Edafe Reacts To The Public Execution Of Mene Ogidi In Delta State by Undisputed147: 12:19pm On Apr 29 |
Spirituality kill you and your family there. Una dey find excuse to take free that bastard murderer..na spirituality head una lie put now abi.. come make I kill you first, so u know say I get spiritual problem.. God punish all police men |
NYSC › Re: Police Officers Harass NYSC Member In Ekiti (Video) by Undisputed147: 11:30am On Apr 29 |
D way e dey b now so, blike na to make police go extint oo |
Crime › Re: See The Big Cat I Killed Today by Undisputed147: 11:27am On Apr 29 |
Bandits, Iswap, fulani herdsmen, all dey terrorise the state, you no fit find at least one of them make you kill make we come check am out so we go dey proud of you. So na cat na be your problem for the country abi? |