This is too bad.. May God have mercy on us. I pity all those sponsoring this killings and those behind it.. make all of Dem wait for God judgement because he no go funny o.. #EndBadGovernment
My guy you need to learn to think well before you talk. So because Man utd no win Trophy mean say Bruno Fernandez no deserve to win an award? Your brain shallow o
geoworldedu: Match don end, but trophyless never end oga. Bruno is trophyless, Haaland has a trophy and quarter to 2 more and you want to dash monkey Bruno banana
Even if na only Tinubu stand alone, if Peter Obi combine with Kwankwanso and Goodluck Jonathan with Atiku.. 4 vs 1.. Tinubu go still win 2027... Na underground work na matter no be cho cho cho
Nigeria is a rich country, if you check am Nigeria get money pass many European and asian countries, na just our bad leaders and followers dey kill us for Nigeria
All of una way dey say na Tinubu cause insecurity... Watin do una government for the state? Watin b government work for state.. Governors no fit protect he own state na president una dey blame.. all dose state way bandit dey terrorise, check well u go see say Governors and inside man dey involve, this problem no b only for Tinubu.. y bandits or fulani never enter delta or Edo state? Y e b say na so so north side? If una know underground work way Tinubu dey do, to try tackle insecurity for the country then u go know say Tinubu dey really try. Make we leave sentiment, president dey try for the country
The truth be say Buhari did well but na people way dey under Buhari na be d bad head.. same tin with Tinubu. Tinubu dey try but many people are just too blind to see.. no forget say problem don dey d country even before Tinubu enter so na b him put you for suffer way you dey today because already you don dey suffer before now
Tinubu can never be sacred. ADC and other parties dey fear Tinubu APC. Tinubu too go get mind ooo. Dat man fit risk he own life to make sure he win 2027 election and he go still win with or without you
This is not about jealousy or anything. Portable said the truth and the truth is bitter. E get wen e go reach if peller no act well again for Jarvis, she go run leave am. All dis kind relationship no dey ever last as far as say una relationship dey social media so people must put eye for d mata. So make peller know how e go take dey spend because no be everything way woman want na dem dey give to dem
Na because of this kind thing I no dey gree make girl sleep for my house because na watin dey wan thief na dem dey find.. last time na my clothes so I no dey gree for any girl again if she like make she fine like witch
Politics no b for social media o.. believe it or not Tinubu will be winner again.. Atiku or Obi or even Kwankwanso no go fit wedge Tinubu That man too know politics and that man too get mind
cr7lomo: Do these guys know that oshimen can't shoot outside the box or beat one player ... he is just an aggressive post player ... they should rather go for Isak or halaand ... they have more to offer ...besides , oshimen will cause trouble in the dressing room and the pitch... e go start to de attack and insult same yamal for pitch , if yamal go de dribble and no pass ball give am
I agree with you, because if he really was a true ex Catholic he would have known what reverend sisters do
SisterAnn: Even though your post is AI generated you say, all the above listed are very obvious truths that even the Op knows about. But I guess his motive for opening this thread is just draw attention to himself and siggy message for copywriting.
Dem no come knock for anybody door say na force to join army, Dem no tie anybody hand and leg go force put for army. Na person choice and decision. So make una still dey think and reason before una dey judge and talk anyhow. Na people like una dey see good thing dey spoil am so....abi Mbah stop you for road force you to join army?
Inosky: Story. So they will become sacrificial lamb. Who believes in Nigeria army?
The bitter truth is that Tinubu has tried and he his giving all his best for Nigerians but many people are too blinded and deaf to see and to hear Tinubu good works
Brendaniel: Which Nigerians are expressing outrage?
is it only Obidients, Peter Obi, MNK, screw driver seller in Onitsha and Donald Trump that are expressing outrage ?...
They vote in nonsense and expect the nonsense to make sense, for those who will come and talk nonsense about the war in Iran, the question I will be asking you is:
If the price of crude oil goes up, isn't it supposed to be blessing to Nigeria that sells oil?
And if the price of petrol goes up because of that, isn't Nigeria supposed to be making more money to cushion the effect on the citizens?
So why were you people all blaming Jonathan for selling crude oil at over 100$ per barrel when he constantly paid subsidy in return to cushion the effect on Nigerians while Tinubu is selling high and is not cushioning the effects, you people can't even say where the extra profit is going to because all the ministries are currently underfunded and Nigeria is running 3 different year budgets because of failure to meet implementations year after year.
What a shame on Tinubu and his supporters, what are Nigerians gaining from higher prices of crude oil like in GEJ's time?
I have been having serious problems with trying to stop gambling but each time I make a vow to God to take my life if I ever gamble again, I find myself gambling worse. This has been a big problem to me and it’s really affecting my health. I want to put a final full stop to anything bet or gamble. Please I need your own opinions
Controversial Nigerian cleric, Prophet Chukwuemeka Odumeje, has stirred reactions after declaring that President Bola Tinubu was not divinely anointed to lead the nation.
Speaking during a recent church service, Odumeje claimed that Tinubu forced his way into power and was not chosen by God, challenging the popular belief among some religious and political circles.
Controversial Nigerian cleric, Prophet Chukwuemeka Odumeje, has stirred reactions after declaring that President Bola Tinubu was not divinely anointed to lead the nation.
Speaking during a recent church service, Odumeje claimed that Tinubu forced his way into power and was not chosen by God, challenging the popular belief among some religious and political circles.
This is a very good initiative and it will be a good development to the country. But some idiots will still have something bad to say because those idiots do not know good things in their life
This incidence is very true. It happened in the area I reside. I feel for the family of the deceased because it happens to be the person I knew. As for the culprit is already in the police custody as well as some of the gang members involved
Please I'm having this issue for long time now. If I want to have sense it is hard for my d*ck to rise but it does not take even 20 seconds for it to rise if I want to masturbate. What is the cause?
common sense u no get. For you to talk this kind thing e clear say no sense for ur head
Freshtruth: Wizkid just want to be on the news he has been singing Nonsense since the past 7years and nobody send his songs again na to chase clout na remain. He gather mind tag Don't jazzy inflencer if no be say Dbanj misbehave them for kW who be wizkid? Even small Rema is now bigger than wizkid you feel say na Dodo to sing for Balloon do or ceremony