Uyosolo's Posts
Nairaland Forum › Uyosolo's Profile › Uyosolo's Posts
Caucasian:jst came bck 4 d hand ova break...wud be goin off soonest...hw r u nd ur pinkieblue?...pls tel pushcv to remove dat post 4rm my wall,i dey provoke wit dem o |
imagine wetin i see wen i log into my pushcv...'these ladies wanna get acquinted'...pushcv no be wetin i sufa wit doz exams 4,na job i dey find o |
Adenirandorothy:Dorothy,na evry whr u dey? Abeg if u don get d questions pls forward to uyobong2010@gmail.com |
urchbarbie:i love dis...dis babe is as smart as me...caucasian beware o,doz ur pry sch lies wunt work here,go nd get ur house,cos pinkie is abt to say yes...guess dis is d best tin pushcv hs done..#pushmarriage...who is nxt? |
Pinkieblue:see as dis wan don spoil him show...wen pinkieblue ws abt to say yes...caucasian hw lng wud i continue to coach u,nw whr do u expect pinkie to pack her load nd come,ur parents house? I greet d house,its bn a while,so busy offshore,dat i dnt hv time 4 pushcv again |
Hmmm...Course 29,so SSS dey here...Finaly we don catch scofield,no wonda him don turn secretive&humble |
Pinkieblue:Lol...pinkie pinkie,nairaland don spoil u finish...sory i cnt upload my pic...i dnt wnt to go to hell for sisters lustin ova me,biko. Caucusian dey on medication o,i no knw who swear 4 am here,cos he ws gettin beta b4,nw dey hv taken him bck to d psychiatric ward...pls lets all pray 4 him,i knw pinkieblue misses him most |
mrtidier:u tink say i be nellyquash sory dat SS1 gal wit skiny fleshless bones whr breeze fit cary...If u see me ur knees wud be shakin...Nd no wan wud nid to advice u to cary ur slippers on ur head nd start runnin wit ur two left legs...Fear me o |
I jst dey watch all of una o...Doz of una whr dey struggle to finish stage 4...Its jst lik climbin a vry high fence,nd sittin on top,cos u cnt jump down or go bck...Bt i hope to hear ur testimonies soon...As 4me hv turnd a secret spy here...Dnt hv any confidence in pushcv again...Caucasian,i leave dis thread to ur mercy,i hear say u dey dig finger to certain depth...Am too holy to imagine wat u r sayin...Pls no fightin in dis thread,maintain emotional equilibrium,nobody is worth turnin on d ignition of ur madness...One love |
mrtidier:R u referin to nellyquash...Guy take time o,no dey use style insult person |
Adenirandorothy:who is dis drama queen? Carry head lyk mrs decorum...Who beg u make u stay,abegi go luk bush or go nd find job in bollywood |
crispviv:i downloaded one 4rm u cn search thru google u wud find d link...pls wen is ur test nd venue? |
Abdulleeh:pls let stop spoilin deir runs...u can imagine if caucasian had a gun,wat he wud do to us |
Pinkieblue:ask google or ask caucasian,he wud be willingly nd ably readily to come ova nd help u...jst a suggestion tho |
Pinkieblue:nah...i had to do research 4 my broda caucasian,so dat Brenda story wud nt repeat itself...infact am comin to lag dis wk to set up a marriage panel. |
crispviv:i got d mail last nite Geoservices MI swaco employment test...did u get d same,nd wat position did u apply for |
Pinkieblue:Brenda sory pinkieblue is underaged nt suprised cos caucasian is a jambite...Lol...no be 4 my mouth una hear am o |
Abdulleeh:hmmm...i jst wonda wat dey r sendin secretly |
i nid to see a 2015 test invite,dis thread shd come alive...who got d mail? |
My own na sector nd scorpoin:back back X *get ova here* make i dey giv una knock one by one...Una dey crase o,see as una dey derail d thread...Caucausian at ur age,u stil get SEGA for house...Ur own knock na JAX iron hand i go use 4u,wit upper cut...Yettopi congrats,wich bakery pushcv giv u job,i knw say e no reach 10K,its somtin sha.Congrats |
Caucasian:Lol...na fuel dem dey use power deir site...abi dem 4get us,go dey sell black market? I wud wait,bt i don comot my mind 4rm dis program |
jst wonderin if pushcv is on google adsense program,d type of moni dey wud be makin...whr is d list of d first 5000 dey said dey wud publish...nd yet dey r teachin us project management,wen dey hv no idle plan...its time to derail d thread,since pushcv hv notin to push 4 us |
Pinkieblue:k,i wud locate dat thread am still in d state of comma nd perplex anxiety,wetin happen 2 am,we must set up an investigative panel,abi na d text cause am |
Pinkieblue:pinkieblue,who dey teach u efik?...dnt mind scofield,dere must hv bn some drilling in d military camp,cos dis humility is nt ordinary |
Mr scantee,my presence is registerd,nd i hope to get help 4rm u...am a graduate of Petroleum training Institute,studied welding and fabrication(HND)...pls wat r my prospects of gettin a job as a contract or full time staff as a welding inspector or maintenance personnel.tnks |
d wondas dat God cn do.no condition is permanent,dere is no situation God cannot handle neva stop trustin him...if God cn humble scofield,wat do u tink he cant change,'is anytin too hard 4 d Lord?...moreova its d season of change...may 29 loadin...see u all at towers.One love! |
scantee:ur information wasnt complete dats why i had to querry u...We hv to scrutinize evry post,so dat ppl r nt mislead...Apologies |
prelinctus:no mind am,it took him so long to get ova it...Vry vry smart guy |
scantee:whr did dis wan come 4rm? Whr is ur link? |
*jst passin nd hummin innocently* |
Pinkieblue:so na una plan be dat.una wan chop my space 4 towers ba? Una plan no go work,na wit one eye i dey slip |
hmmm...wats bn happenin here...plenty plenty tins...*closes eyes nd continues slip* abeg wake me up wen som1 finaly gets a job 4rm pushcv...*hisses* |


...