Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,872 members, 7,817,570 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 02:39 PM

Uzumakinarutok's Posts

Nairaland Forum / Uzumakinarutok's Profile / Uzumakinarutok's Posts

(1) (of 1 pages)

Nairaland / General / Re: Eiye Confraternity Celebrates 40 Yrs Of Committing Atrocities In Nigeria by uzumakinarutok: 5:01pm On Nov 12, 2013
robinwood123: You all are just plain dumb most of u know nothing of what u talk about.....90% of u or more are as ignorant as the next.One advise tho...get ur hustle on legit or not and forget about posting what u don't know shit about dumb bleeps ...and @black rob when dey talk wetin no fit happen for ur dream..dream on we all know how it is when the shit hits the fan...we knw who the losers are even neutral men know that for fact u guys always loose in Edo state as a whole.So shut up and hustle before children take u clean street!!!!.....wait from ur talk u be smalllie sef u don do up to 18 yrs for matter?i no even sure say u know how dem dey do am on campus sef street mugu...No wise...u go suffer no hustle ur own money dey run mouth any how in the end children when u think say u dey ride on now go dey see u dey throw way spit even ur guys...Look for Money...Do something productive abi u neva commot go another state like eko or ib or even warri make u see small boyz dey make owo steady regardless of wetin dem run??dey talk about how nonsense for this kind age and time..una get luck sha.... confra no be as e be before!!!!


I feel u @Robinwood, this pikins no sabi nothing again, de just de enter d game, if money de their hand, dem no go de find person to Pai up and down. Dem no de reason for their own matter. Confra wars! Unlike b4
Sports / Re: Football Bloggers Needed by uzumakinarutok: 10:54am On Aug 12, 2013
opsy4love@yahoo.com
I host a blog on where people share their political views. movingaheadoftime.

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.