TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 9:04pm On Mar 01, 2018 |
Yah!!!!!! They won it
Tobi for the first time
Enoff shopping |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 9:01pm On Mar 01, 2018 |
Biggie no do roff play oooo, they must win this wager |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 9:00pm On Mar 01, 2018 |
Biggie just called Angel Adam |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 8:57pm On Mar 01, 2018 |
Biggie don come again o |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 8:57pm On Mar 01, 2018 |
Biggie don mute |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 8:56pm On Mar 01, 2018 |
They must win this wager oo |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 8:51pm On Mar 01, 2018 |
Gelah be like Adam and Eve |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 8:50pm On Mar 01, 2018 |
Ceelo outshines Tena ooooo |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 8:49pm On Mar 01, 2018 |
Cee-c go marry Ebuka ooooo |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 8:44pm On Mar 01, 2018 |
Lolu should venture into acting after this ows. Nigga is a beast |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 8:42pm On Mar 01, 2018 |
Lolu dey burst my kidney ooooooo |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 8:40pm On Mar 01, 2018 |
For me tonight,after Tena, na ceelo oooooo. Cee-c and lolu yaff kill me |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 8:40pm On Mar 01, 2018 |
Cee-c can kill with this shape ooooooo, aiyemi ooooo |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 8:38pm On Mar 01, 2018 |
Lolu try gaaan |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 8:37pm On Mar 01, 2018 |
So ceec ko say Teddy and Rico na fine boy |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 8:36pm On Mar 01, 2018 |
I love this lolu's speech |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 8:33pm On Mar 01, 2018 |
Ayaf die for mito oo |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 8:32pm On Mar 01, 2018 |
Na only Tena don impress me tonight |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 8:22pm On Mar 01, 2018 |
Ricobam ti fail |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 8:21pm On Mar 01, 2018 |
Rico is good at food |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 8:20pm On Mar 01, 2018 |
Mehn, these pple don win this wager already ..... I'm impressed .... Teddy na corect complete naija man
And thats the end |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 8:17pm On Mar 01, 2018 |
Teddy deh burst my head gaaaaaan with the day he handles this flute |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 8:14pm On Mar 01, 2018 |
Wor part of nigeria deh dress this way angel mumu dress |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 8:13pm On Mar 01, 2018 |
Dem use dance swear for Alex? Nina making igbo proud... Wehdone
Ahneeka has a horrible face even with that heavy makeup |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 8:07pm On Mar 01, 2018 |
Abeg no vex oooo, wetin big brother mean by 'its good to be baq ?' |
|
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 9:13pm On Feb 27, 2018 |
Just tuned in, why are these pple guarding mats? |
Phones › Re: How To See Pictures On Free Facebook Mode (freebasics) by veekid(m): 8:52pm On Feb 27, 2018 |
njamtex1: That's expensive na. When I can get 3G for 1200 who dey sell this one? |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 6:36pm On Feb 27, 2018 |
Mehn!!! Ifu wan cry for diary section oooooo, I feel for you mehn |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 9:30am On Feb 26, 2018 |
Aiye den shey Ahneeka yi |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 8:16pm On Feb 25, 2018 |
What a boring show |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 7:55pm On Feb 25, 2018 |
Nonsensical reward |