Vic2k3's Posts
Nairaland Forum › Vic2k3's Profile › Vic2k3's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 137 pages)
[size=14pt] lol. Wetin he do? Btw i hope u're cool [/size] |
[size=14pt] maybe [/size] |
[size=14pt] abeg say the answer jor. Ma brain don day twisted. I wanted to say CD-rom but i don't know for the mop stuff. So out wif it man [/size] |
[size=14pt] Princess [/size] |
[size=14pt] u can continue talking to yaself concerning efe. I'm out. I hate discussing about ex-es [/size] |
[size=14pt] me myself i'm been searching for her. I've been to the utmost part of NL to no avail. So lets go on [/size] |
[size=14pt] i'm back. So wassup wif the preparations? [/size] |
[size=14pt] lol. So u believed ma grandpapa's tale? [/size] |
Make una continue jor. I like reconcilation ni |
Eh yah love @ its best |
[size=14pt] |
[size=14pt] Beg me to what? The deed is already done [/size] |
[size=14pt] element please no dey remember past things for me. Old things are past away and all tins has become new [/size] |
[size=14pt] Element yes i did! Oya come crucify me [/size] |
[size=14pt] Element u cracked me up wif that line lol. Anyway no forget to send the chicken tru blue-tooth sha [/size] |
[size=14pt] Tanniny U know wif ur kind of beauty a man fit fall inside gutter. But me i'm using super human self control. Cos i be wan toast/fry u but i know u will snub me like Element [/size] |
[size=14pt] ido u make me laugh hahaha. any proof of her doing dat. Or u no dey visit that our joint again? [/size] |
[size=14pt] tanniny which question? U know i don dey old ni [/size] |
[size=24pt] Una want make i shout am! Efe is no more ma wife. Simples! [/size] |
[size=14pt] Element abeg lets talk about important issues jor [/size] |
[size=14pt] Lol @hot cake. Yes shes curvey, busty and all that. But she can't confuse me with it [/size] |
[size=14pt] Tanniny u no dey see 190 wif his colt army special pistol trying to fry ma as s over precious lola [/size] |
[size=14pt] element, no long tin [/size] |
[size=14pt] which injury? Abeg i no see any harm. Jxt a hug and a kiss what of we . . . . . Heaven go fall? [/size] |
[size=14pt] Eh! Element is back. Id go welcome ya husband now [/size] |
[size=14pt] Tanniny i'm in hot soup lol. So what do u make of it? [/size] |
[size=14pt] Tanniny wassup? [/size] |
[size=14pt] lol@ cheating. 190 u know i'm ur man. Jxt joking and helping her outta boredom [/size] |
[size=14pt] 190 wassup? [/size] |
**Hurries in** i hope i'm not late as usual |
[size=14pt] lol. Anyway this is ur first day so lets not spoil it . So wassup? [/size] |
[size=14pt] **looks into her beautiful eyes** pls lola don't start what u wont finish. [/size] |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 137 pages)